Stats: 3,166,671 members, 7,865,700 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 11:58 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / How Many Room You Go Get For Heaven? (127 Views)
Who Really Is Qualify For Heaven / Can Good Works Qualify One For Heaven? / Qualification For Heaven (2) (3) (4)
How Many Room You Go Get For Heaven? by StreetChurch: 4:14am On Apr 17, 2021 |
We enter streets again on this episode of strictly street. Wetin Una think, how many room you go get for heaven? #streetchurch #strictlystreet https://www.youtube.com/watch?v=e99NUoS90nc |
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Kobojunkiee: 4:59am On Apr 17, 2021 |
StreetChurch:You for first ask whether Heaven dey for their zipcode. ![]() |
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by falcon01: 5:01am On Apr 17, 2021 |
if una reason heaven and hell matter, e dey funny how, dem go dey tell us something like say we be small pikin dem? una better stop this nonsense oo. |
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Rayshon44: 8:34am On Apr 17, 2021 |
Which of the heavens are you talking about exactly, even when the Bible said the kingdom is within you that no one can even show it to you . I still find it difficult to believe some people expect to be flying in space when one silly rapture happens. The universe is with you and that’s the kingdom |
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by Dtruthspeaker: 9:21am On Apr 17, 2021 |
StreetChurch: None! Man is made for this Duplex called world! Upstairs Heaven! Downstairs earth! You can go up and down as many times as you like! |
Re: How Many Room You Go Get For Heaven? by jesusjnr2020(m): 10:03am On Apr 17, 2021 |
E go shock you say some of those you expect to get mansion for heaven, na dem go dey homeless for there, because the treasure wey dem suppose lay up for heaven, dem don use am build many mansions for Earth. Matthew 6:19-30, Luke 12:33. Although sha, dem no go bother at all because e better to dey homeless for heaven that to get mansion for hell. So dem no go even think am twice, because hell is not an option. God bless. |
(1) (Reply)
Let Your Garment Be Always White / Dreams: Learn The Basics Of How To Hear The Voice Of God / Prayer Points On Today's Open Heavens:sunday, May 2 2021
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |