Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 (17478 Views)
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Anfieldster(m): 8:27pm On Apr 19, 2021 |
Victory is all I need boys #YNWA |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 8:28pm On Apr 19, 2021 |
fergie001:
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Saynotoapc(m): 8:30pm On Apr 19, 2021 |
brosdoncome:E don enter Where una dey see options wey dey enter ? |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 8:32pm On Apr 19, 2021 |
Saynotoapc:Lol |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 8:35pm On Apr 19, 2021 |
Fergie001 dey sleep |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Havertz10: 8:35pm On Apr 19, 2021 |
Super league no be una mate ![]() |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 8:39pm On Apr 19, 2021 |
Klop don finish my fantasy selection. How can my captain be on the bench? |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by EbukaHades10(m): 8:41pm On Apr 19, 2021 |
Mane don scatter the juju wey dem put for his head. Nice one
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by crazygod(m): 8:43pm On Apr 19, 2021 |
So Mane finally scored. ![]() |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Horlhamhi(f): 8:44pm On Apr 19, 2021 |
Liverpool has no reason whatsoever not winning this match. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by brosdoncome(m): 8:45pm On Apr 19, 2021 |
Adasun: |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Anfieldster(m): 8:45pm On Apr 19, 2021 |
Lamasta:Liverpool no be City |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by brosdoncome(m): 8:47pm On Apr 19, 2021 |
Saynotoapc:Na me dey use my hand perm am oh 80k don sure me oh |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Saynotoapc(m): 8:52pm On Apr 19, 2021 |
brosdoncome:Congrat bro Do giveaway bro, remember the guy wey advise you not to cash out. If your heart remember me too, I dey. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by RealEzee(m): 8:52pm On Apr 19, 2021 |
Leeds united gonna come back, we're leeds ![]() |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by ogododo(op): 8:56pm On Apr 19, 2021 |
Saido. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Teaser4(m): 9:05pm On Apr 19, 2021 |
Anfieldster:before nko Liverpool dey fight for top4 wey no even sure.. City don carry league.. So Liverpool no be city
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Corroro: 9:15pm On Apr 19, 2021 |
this match fit just end 1-1 sha |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 9:21pm On Apr 19, 2021 |
Corroro:
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Corroro: 9:22pm On Apr 19, 2021 |
[quote author=Rodwave post=100942058][/quote] |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Silentgroper(m): 9:24pm On Apr 19, 2021 |
Salah no dey dz match abi? |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by crazygod(m): 9:26pm On Apr 19, 2021 |
Teaser4:City carry which league? Oh you mean leceister city? Abi you didn't hear that very soon the big six will be shown the way out of epl just as Man-city, Chelsea and Real Madrid will be disqualified from champions league. I am indifferent about this game. UEFA and the Super league better come to an understanding o because football is the only sport wey dey give me joy. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by mywells: 9:29pm On Apr 19, 2021 |
Sarah the local punk has score. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Teaser4(m): 9:29pm On Apr 19, 2021 |
crazygod:oga city don carry this league... Try again next year.. Na Europa una dey go
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by aktolly54(m): 9:30pm On Apr 19, 2021 |
Saynotoapc:instead of asking the guy to show you how to fish yourself ,you are asking for fish that cant sustain you.... |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Silentgroper(m): 9:32pm On Apr 19, 2021 |
Dz klopp 4mation just has dz boy running like headless chicken. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Babysho(m): 9:39pm On Apr 19, 2021 |
Klopp is a not that bright lol Can't he see Liverpool's shape is ineffective and unproductive? He got all the players running like headless chickens. Leeds absolutely deserve the win.
|
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by EbukaHades10(m): 9:42pm On Apr 19, 2021 |
Babysho:The way dem dey play, i no come understand. BBC sports come dey add fear join again |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Silentgroper(m): 9:43pm On Apr 19, 2021 |
Babysho:Honestly, i feel like strangling klopp. is phillip in dz game, d defense is very shaky. |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Babysho(m): 9:44pm On Apr 19, 2021 |
EbukaHades10: I thought I was the only one. I would be hearing sounds like say Leeds don score when ball still dey midfield ![]() |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Rodwave: 9:46pm On Apr 19, 2021 |
Nonsense |
| Re: Leeds Vs Liverpool (1 - 1) On 19th April 2021 by Silentgroper(m): 9:46pm On Apr 19, 2021 |
See klopp nw mtcheew. walahi, even mou better pass dz coach, i swear. |
Manchester City Vs Arsenal At (2 - 1) On 19th April 2026 • Leeds Vs Chesea (3 - 0) On 21st August 2022 • Liverpool Vs Manchester United (4 - 0) On 19th April 2022 • 2 • 3 • 4
Aftermath UCL Final Loss: How EPL Rivals, Players Mocked Arsenal • Liverpool Vs Southampton (4 - 0) On 27th November 2021 • Manchester United Vs Watford (2 - 1) On 30th March 2019

