₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,208 members, 8,420,817 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 11:51 AM

Toggle theme

Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience - Phones - Nairaland

Nairaland ForumScience/TechnologyPhonesWelcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience (38860 Views)

1 2 3 4 5 6 7 Reply (Go Down)

Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 8:49pm On May 11, 2021
Dem don talk am say If u no wise grin for Lagos, you no fit wise for anywhere ooo, not even in Nigeria, you no fit wise for anywhere in the world.

Part of the places in Lagos that you will learn lesson, Ikeja Computer Village is one of them. I mean learning the hard way grin grin

If you never learn from Ikeja, then have it at the back of your mind that you are still not a Lagosian and you can easily fall for cheap game play.
Kindly share your experience(s) and let’s learn, laugh and enjoy.
Abeg make una deliver this to the promise land Biko.
Lala as this one no be snake matter u no wan teleport my tori go front page bah huh

Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Arinze624: 9:02pm On May 11, 2021
Wahala be Like Lagos Shine Ya
EyEs
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 9:08pm On May 11, 2021
Arinze624:
Wahala be Like Lagos Shine Ya
EyEs
I Dey tell you.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by SodO9: 9:16pm On May 11, 2021
There are some useless touts trying to extort young guys too, one even claim he's king of boys grin
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 9:23pm On May 11, 2021
SodO9:
There are some useless touts trying to extort young guys too, one even claim he's king of boys grin
Just imagine!! King of boys indeed, extortion is what some people are good at and the same set of people would be cursing SARS. Quite unfortunate angry
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by sunshineV(f): 11:44pm On May 11, 2021
there is dis guy wey collect from my hand say he wan epp me change screen. hin collect money come dey waka fast i had to start running to catch up, he even told me to walk fast o cus crowd plenty after a while nigga disappear...both money and phone dat needed fixing jus go laidat
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by McStoic(m): 12:09am On May 12, 2021
Misternas89:
Dem don talk am say If u no wise grin for Lagos, you no fit wise for anywhere ooo, not even in Nigeria, you no fit wise for anywhere in the world.

Part of the places in Lagos that you will learn lesson, Ikeja Computer Village is one of them. I mean learning the hard way grin grin

If you never learn from Ikeja, then have it at the back of your mind that you are still not a Lagosian and you can easily fall for cheap game play.
Kindly share your experience(s) and let’s learn, laugh and enjoy.
Cc Lalasticlala, ishilove, Mynd44. Abeg make una deliver this to the promise land Biko.
Been long I went there. I made use of GSM village though
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by EbukaHades10(m): 1:02am On May 12, 2021
I dey come back to read comments.

Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by 1F30M4(f): 2:16am On May 12, 2021
About 2wks ago, met with an acquaintance & we talked a bit about the crazy things that happen in Ikeja Computer Village, never been there lol.. It wasn't funny but at the same time it kinda was..

Really sorry for y'all experiences honestly.. Lord knows, I'd die of high blood pressure if I found out that they've played a fast one on me; leaving me with a fake stack of banknotes.. So I've resolved in my heart, mind, body & soul; for the life of me never to go there, not
in the nearest future, not everrr lmaoo.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Felason(m): 3:36am On May 12, 2021
I'd rather travel to get a new phone than that Computer village.
Stories from there are terrifying.
Never been there,never will.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by ChiefSosa(m): 4:05am On May 12, 2021
I'm always in Savage mode when I visit places like that. Enerhen junction and Computer village, I no know which one bad pass!
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 4:58am On May 12, 2021
sunshineV:
there is dis guy wey collect from my hand say he wan epp me change screen. hin collect money come dey waka fast i had to start running to catch up, he even told me to walk fast o cus crowd plenty after a while nigga disappear...both money and phone dat needed fixing jus go laidat
Lol grin grin. You suppose dey follow am bumper to bumper bros. U don learn niyen sha and sorry 4 the loss.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 4:59am On May 12, 2021
EbukaHades10:
I dey come back to read comments.
U better waka come back here Mr Ebuka. Share ya own experience na, don’t be stingy abeg grin grin
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Misternas89(op): 5:02am On May 12, 2021
1F30M4:
About 2wks ago, met with an acquaintance & we talked a bit about the crazy things that happen in Ikeja Computer Village, never been there lol.. It wasn't funny but at the same time it kinda was..

Really sorry for y'all experiences honestly.. Lord knows, I'd die of high blood pressure if I found out that they've played a fast one on me; leaving me with a fake stack of banknotes.. So I've resolved in my heart, mind, body & soul; for the life of me never to go there, not
in the nearest future, not everrr lmaoo.
Best decision you’ve got if you asked me. That place na another planet entirely
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by harkinlaby77(m): 5:31am On May 12, 2021
Naso one werey enta Chelsea plaza go carry Iphone xxmax 256gb free ooo and the guy escaped
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Bluehill1051: 6:16am On May 12, 2021
Omo! Wetin be Computer village compared to Alaba Intl
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by femi4:
Misternas89:
Dem don talk am say If u no wise grin for Lagos, you no fit wise for anywhere ooo, not even in Nigeria, you no fit wise for anywhere in the world.

Part of the places in Lagos that you will learn lesson, Ikeja Computer Village is one of them. I mean learning the hard way grin grin

If you never learn from Ikeja, then have it at the back of your mind that you are still not a Lagosian and you can easily fall for cheap game play.
Kindly share your experience(s) and let’s learn, laugh and enjoy.
Cc Lalasticlala, ishilove, Mynd44. Abeg make una deliver this to the promise land Biko.
Lala as this one no be snake matter u no wan teleport my tori go front page bah huh
My love for Nokia 2300 back then in 2004

Approached those guys by the road for a used one, phone tested ok in my presence. Just as I was about to pay, he distracted me with another phone and there was a quick exchange of the tested ok phone for a fufu phone. I searched everywhere, he was nowhere to be found. 6k gone just like that, learnt my lessons and NEVER AGAIN deal with those guys in my subsequent visits
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by femi4: 6:20am On May 12, 2021
sunshineV:
there is dis guy wey collect from my hand say he wan epp me change screen. hin collect money come dey waka fast i had to start running to catch up, he even told me to walk fast o cus crowd plenty after a while nigga disappear...both money and phone dat needed fixing jus go laidat
grin grin

I always tell them, don't worry , let me hold the phone and follow you
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by kindlyheart: 6:43am On May 12, 2021
I have not been to lagos embarassed
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Roddwave:
They will be like buy tecno and get iphone free

Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by jieta: 8:08am On May 12, 2021
kindlyheart:
I have not been to lagos embarassed
you're not alone.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Abdulpro1(m): 9:06am On May 12, 2021
Space booked, i'll be back to drop my own realities grin
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Mastakija(m): 9:10am On May 12, 2021
sunshineV:
there is dis guy wey collect from my hand say he wan epp me change screen. hin collect money come dey waka fast i had to start running to catch up, he even told me to walk fast o cus crowd plenty after a while nigga disappear...both money and phone dat needed fixing jus go laidat
you seff no wise grin
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by free2ryhme: 9:10am On May 12, 2021
Misternas89:
Dem don talk am say If u no wise grin for Lagos, you no fit wise for anywhere ooo, not even in Nigeria, you no fit wise for anywhere in the world.

Part of the places in Lagos that you will learn lesson, Ikeja Computer Village is one of them. I mean learning the hard way grin grin

If you never learn from Ikeja, then have it at the back of your mind that you are still not a Lagosian and you can easily fall for cheap game play.
Kindly share your experience(s) and let’s learn, laugh and enjoy.
Cc Lalasticlala, ishilove, Mynd44. Abeg make una deliver this to the promise land Biko.
Lala as this one no be snake matter u no wan teleport my tori go front page bah huh
I grew up close to computer village even before it became computer village

Nothing to share because I know them all undecided
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Nobody: 10:26am On May 12, 2021
Dreyton36:
Computer village na we home
For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...

As at 2015 I go buy london used blackberry bold5
That time if you get bold 5 you fit nack all area babes
Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village

One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus
Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo
I pass her go sit down near window seat while she dey centre
This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem

I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together
I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go
As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o
The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing
But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol

Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12
The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped

Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na
When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol

Naim she come down o, naim I tell her say
"Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung grin she shock
She con dey run follow the bus grin
Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number

Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then
Omo she come ojota naim I nack her in different corners
I calm down nack her like person wey don make am for life
She still use her money buy me beer and weed join
And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am

Lights up my kpoli in peace
this one na fantasy
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by youngking22(m): 10:26am On May 12, 2021
.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by OfficialZamy(m): 10:31am On May 12, 2021
Dreyton36:
Computer village na we home
For Otigba street na there we they push the funds of buying our boys pc to bomb more ...

As at 2015 I go buy london used blackberry bold5
That time if you get bold 5 you fit nack all area babes
Naim I buy finish con enter bus under bridge outside computer village

One tall fair busty slim girl , very beautiful with a glowing skin come enter bus
Unto say me no they use eye see babe wey fair con gather big breast join , naim I hop in oo
I pass her go sit down near window seat while she dey centre
This fine babe con open laps down o, and my gbola con react straight unto say her bobby full like Nigeria problem

I put the bold 5 inside my pocket where our laps join together
I con they use my other blackberry touch 2 take chat for 2go
As a bad sharp guy I observe say this babe they put hand for my pocket o
The thin sef shock me say, how this kind fine babe go they do this kind thing
But base on say me no too dey rush things , I do like say I no see her and bus don move already lol

Naim we dey go o, the bus location na for people wey they go , Maryland, ojota, mile12
The cross bag wey she carry her new samsung phone they inside unzipped

Naim me sef kpake her own samsung , sharp guy no be thief na
When we con reach (Pekass, na club for ikeja) she dey tell driver say she wan come down , driver say he no dey refund money , she say no problem say she forget something, meanwhile I know wetin she dey try do lol

Naim she come down o, naim I tell her say
"Babe if you don return my bold 5, I go return your samsung grin she shock
She con dey run follow the bus grin
Naim I shout from afar say if she need am make she come ojota , I mention the street and house number

Omo like play she come ojota bc na her personal phone and when I weigh the phone E go reach 170k as at then
Omo she come ojota naim I nack her in different corners
I calm down nack her like person wey don make am for life
She still use her money buy me beer and weed join
And I make sure say I suck that breast like say my life depend on am

Lights up my kpoli in peace
Part 2 dey?

Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by Olamilekxy(m): 11:18am On May 12, 2021
Bought a clone infinx at original price... the phone nearly kill me with lagging and hotness... since then have learn my lesson... computer village is for the wise, later went there to bought a real Samsung.

dont deal with those on the road and all ways they careful cos those that own shop fit run you street too.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by hAlexandro(m): 11:29am On May 12, 2021
grin grin I remembered 2010 when I was on industrial training was working with a dude then on the farm. The day they paid us salary baba carry money go ikeja hin wa go buy symbian Nokia phone but dem carry soap put for inside Carton for baba come house grin grin.
Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by fuckingAyaya(m): 11:41am On May 12, 2021
Here is my own short story : A guy man no fit guy his fellow guy man

Re: Welcome To Ikeja Computer Village, Kindly Share Your Experience by candygist: 11:54am On May 12, 2021
sunshineV:
there is dis guy wey collect from my hand say he wan epp me change screen. hin collect money come dey waka fast i had to start running to catch up, he even told me to walk fast o cus crowd plenty after a while nigga disappear...both money and phone dat needed fixing jus go laidat
Next time if you want to fix or buy phone at Ikeja, computer village call me on 0807 930 8768
1 2 3 4 5 6 7 Reply

NYSC Member Scammed With Fufu Disguised As iPhone At Computer VillagePhotos From Computer Village Carnival 2019 EditionXiaomi Outlet Now At Computer Village, Ikeja Lagos.234

The Gionee S Plus Punches Way Above Its Weight (HOT)See The 7 Fastest Android Phones With Octa-core ProcessorsLeagoo M9 official Thread