Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,149,875 members, 7,806,511 topics. Date: Tuesday, 23 April 2024 at 05:34 PM

Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? - Travel (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? (89394 Views)

Is Kuwait A Good Country To Hustle / Which Country Can 1.5 Million Travel To / Top 10 Best States To Hustle In Nigeria (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (25) (Reply) (Go Down)

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Badsatan: 1:18am On Jun 01, 2021
yungchop:


My brother last last dem go get embassy for Egypt or even for Ghana self.. If the permit sure make we ball in abeg.. Naira just dey useless everyday
Them get for Egypt, you go spend more Na the problem be that

6 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 1:23am On Jun 01, 2021
Badsatan:
Poland ebi like Na only student visa dey work for Naija right now, Qatar better pass Dubai but ebi like them don close Nigerians from going in on visit visa. Albania the pay too small, them get Visa for Naija?

Poland ebi like them don too take people.

Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey..

I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija

12 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 1:24am On Jun 01, 2021
Badsatan:
Them get for Egypt, you go spend more Na the problem be that
Exactly but if I go see genuine permit, I no mind to go borrow from my family members o

4 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Badsatan: 1:45am On Jun 01, 2021
yungchop:


Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey..

I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija
Are you sure of that Lithuania? Belarus get embassy here sha. The problem Na if jobs dey? People they rush Poland cause after 5years permanent resident permit

21 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Badsatan: 1:46am On Jun 01, 2021
yungchop:


Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey..

I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija
Yes Qatar pay more and Eno cast list Dubai. Qatar get better accommodation.

In bolded I am not sure them talk for their website say no embassy here. Say you must go Egypt.

8 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Aaaaarghmed(m): 3:21am On Jun 01, 2021
yungchop:



Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha..

Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly.

But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg.
boss how u see turkey
Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by 30card(m): 5:21am On Jun 01, 2021
RedAbaya:
Use 1.5 m to setup a business you can make 300k monthly. Don't go and start from scratch abroad. If na to gather women to fry groundnut, bottle am supply to supermarkets pay them daily wages like 1500 a day, it's something


Let's end this abroad trip thing abeg
Sometimes these advice you lot dish out are rubbish, 1.5m to make 300k monthly? Na so e easy na him everybody no be millionaire.

97 Likes 3 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by dehiero: 5:38am On Jun 01, 2021
30card:

Sometimes these advice you lot dish out are rubbish, 1.5m to make 300k monthly? Na so e easy na him everybody no be millionaire.
My brother 2018 I had enough resources and opportunities to travel out of this shithole not until I let a guy here talk me into fish farming long story short 3yrs later I'm back to the travel section, my only advice is if you want to leave Biko leave one ticket

124 Likes 6 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by NONNYG: 6:03am On Jun 01, 2021
yungchop:



Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha..

Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly.

But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg.
Be careful @ the bolded part.

11 Likes 2 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 6:09am On Jun 01, 2021
Badsatan:
Are you sure of that Lithuania? Belarus get embassy here sha. The problem Na if jobs dey? People they rush Poland cause after 5years permanent resident permit

Werin I wan use Poland permanent residency do na? Lmao. Highest na to save up and leave for a much better place after 2-3 years.. In two years man go don save up like 8m self.. This is enough to take you to Germany. And in Germany omor money Don come be that.. Imagine doing menial jobs and earning at least 1200 euros monthly and could be more than that depending on the kind of work and how many hours you work daily.

39 Likes 2 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 6:11am On Jun 01, 2021
Aaaaarghmed:
boss how u see turkey

From my research and the comments on the turkey thread, if no be yahoo or school avoid turkey. Too much stress for very small money.

35 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 6:11am On Jun 01, 2021
NONNYG:
Be careful @ the bolded part.

Can you please elaborate?

1 Like 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by popez: 6:15am On Jun 01, 2021
RedAbaya:
Use 1.5 m to setup a business you can make 300k monthly. Don't go and start from scratch abroad. If na to gather women to fry groundnut, bottle am supply to supermarkets pay them daily wages like 1500 a day, it's something


Let's end this abroad trip thing abeg


If you didn't have any reasonable answer to his question, you should have unlooked.

34 Likes 2 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by dehiero: 7:18am On Jun 01, 2021
yungchop:


Werin I wan use Poland permanent residency do na? Lmao. Highest na to save up and leave for a much better place after 2-3 years.. In two years man go don save up like 8m self.. This is enough to take you to Germany. And in Germany omor money Don come be that.. Imagine doing menial jobs and earning at least 1200 euros monthly and could be more than that depending on the kind of work and how many hours you work daily.

Stop procrastinating Nigeria is the Titanic you either swim or drown to get common passport is a problem a day is coming when no embassy will want to issue visa to us, do more research and make a decision today shalom...

13 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Aaaaarghmed(m): 7:25am On Jun 01, 2021
yungchop:


From my research and the comments on the turkey thread, if no be yahoo or school avoid turkey. Too much stress for very small money.
hmmn na wa o.make I find poland link up den.

1 Like

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 8:39am On Jun 01, 2021
dehiero:

Stop procrastinating Nigeria is the Titanic you either swim or drown to get common passport is a problem a day is coming when no embassy will want to issue visa to us, do more research and make a decision today shalom...

My brother.. The only thing still holding me here is that I have a surgery coming up by Oct.. I for Don waka tay tay. Even if na Asia I no go mind.

8 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 8:39am On Jun 01, 2021
Aaaaarghmed:
hmmn na wa o.make I find poland link up den.

Let me know if you find a genuine one please
Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Aaaaarghmed(m): 2:06pm On Jun 01, 2021
yungchop:


Let me know if you find a genuine one please
ok ,but someone wants to process turkey for 1.8m for me.how you see am.using school package

1 Like

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by poik(m): 2:08pm On Jun 01, 2021
Badsatan:
Poland and Lithuania which is better?

The problem with Lithuania is they have no embassy in Nigeria.

Doesn’t mean things don’t happen. They make use of VFS on Abuja
Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by yungchop: 2:55pm On Jun 01, 2021
Aaaaarghmed:
ok ,but someone wants to process turkey for 1.8m for me.how you see am.using school package
1.8?? Omor.. Why is it that expensive? Normal normal 600-700k carry you enter Turkey. But maybe the 1.8 contain your flight and school fees but still.. Its too cost.. Check the turkey thread.. And I don't know when agents start paying school fees on behalf of clients..

I swear you don't even need an agent to enter Turkey..
Apply for admission on the university of your choice, once dem send admission letter, go embassy for visa and fly to Turkey. Very simple.

But anyhow sha, no loose guard.

41 Likes 3 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by promzy555(m): 5:27pm On Jun 01, 2021
Samsideen1:
with your 1.5 it can help you to get to dubai and get a security job which you will be earning above 200k every month if truly you want to hustle you can let me knw.
no make me vex, dis how u destroy people

21 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Plut01: 6:36pm On Jun 01, 2021
yungchop:



Ma nigga.. Every body just lock up ni jare. As embassy dey do Fala folo na him make me still dey observe.. Me I no wan burn the money wey dey my hand at all o.. Those wey Don go dey do shakara dem Don turn big men wey no fit update thread again.. Na so humans be sha.. I get one sure Hungary link but the guy man too over price am, person wey call Poland parol for me 900k.. When I no be mad man.. E too cost. But be like the Poland Don cast sha..

Last last if I no see pure ways.. I go carry my 1.5m enter dubai.. Starting with a job of 150k monthly for a start no bad till we gather enough money wey go carry us enter Europe properly.

But I dey search Facebook groups daily sha.. I dey see Malta, Albania, Azerbaijan, Belarus, Czech, Croatia and Co but the agents na Indians dem dey always be na why I dey observe make dem no run me street.. Sha I still have now till October to observe.. If you see link to any better country, remember tag me abeg.
.


Do not waste your time here guy. Forget the money, if you have a sure agent, kindly run it now before it is too late. Your 900k now would be worth 500k by November.

Guy run any Europe country you think you can use to enter Better west in 3 years time.

The only things Nigeria has to offer you is the opportunity to oppress (if you're rich) and the opportunity to be oppressed (if you're poor).

Japa guy and never waste time any longer for Nigeria of today (as bad as it is) is a Paradise to the one coming.


.

61 Likes 3 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Badsatan: 7:17pm On Jun 01, 2021
poik:


Doesn’t mean things don’t happen. They make use of VFS on Abuja
So why are people running to Egypt?
Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Aaaaarghmed(m): 8:33pm On Jun 01, 2021
Naija has nothing to offer again,my reason for turkey is to port to another country after some months.like 10months time.

2 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by jamesfield: 10:20pm On Jun 01, 2021
shocked
Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Grace001: 11:32pm On Jun 01, 2021
dehiero:

My brother 2018 I had enough resources and opportunities to travel out of this shithole not until I let a guy here talk me into fish farming long story short 3yrs later I'm back to the travel section, my only advice is if you want to leave Biko leave one ticket

That’s what I always tell guys on here not to listen to those “you can make it in Nigeria gang” they will just discourage you and lure you to use your money to do practical for their useless business idea which will vanish your money in few years.

If you have the means leave this shithole and you’d be glad you did.

40 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by AeroplaneApple: 12:32am On Jun 02, 2021
Aaaaarghmed:
Pls guys,I need recommendations on any country I can travel to with 1.5 m to hustle more.i was considering turkey or cyprus.pls advise me and also you can tell me about any other countries too.Am a graduate and am also a hustler who can adapt.thanks
Why not use the 1million out of it and Invest it in fishery.
After 2 years then you can move with the gain to any country.

But then again, the value of naira is fast depreciating, so what you will make in the next few years may just be something admirable

2 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by cooooooks(m): 12:51am On Jun 02, 2021
Check Canada.

Specifically, the Rural and Remote Communities Immigration Program.

That money is small but may be enough to get an immigration company to provide you the proof of funds (interest loan) needed for that program.

If your skill is in high demand or you are willing to settle down and do something short term, really consider Canada.

If you can do auxiliary nurse, Canada will work for you, especially in a remote rural community.

You will need to settle down and work for 2-3 years but once you're in, you're in.

25 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by cooooooks(m): 12:53am On Jun 02, 2021
Second suggestion.

If you're willing, go get a nursing certificate in an Asian country. Thailand, Malaysia, Indonesia etc.

Then use that certificate to go to Canada, US, Europe as a nurse.

The health sector is in SERIOUS need abroad and there are established routes from Asia. Even more than Nigeria.

26 Likes 1 Share

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by Nobody: 9:53am On Jun 02, 2021
RedAbaya:
Use 1.5 m to setup a business you can make 300k monthly. Don't go and start from scratch abroad. If na to gather women to fry groundnut, bottle am supply to supermarkets pay them daily wages like 1500 a day, it's something


Let's end this abroad trip thing abeg

For this nigeria about to collapse or already collapsed waiting for total breakdown? Abeg face front

17 Likes 2 Shares

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by tunjity26: 10:08am On Jun 02, 2021
yungchop:


Yeah na student route sure for poland now.. You sure say Qatar better pass dubai? Albania embassy na for Egypt e dey..

I just see am for Google say na Netherlands embassy dey represent Lithuania embassy for naija

baba qatar better also qatar go host next world cup and if you know your way you fit follow crowd japa!!

9 Likes

Re: Pls Which Country Can I Travel To With ₦1.5 Million To Hustle? by generationz(f): 10:24am On Jun 02, 2021
RedAbaya:
[s]Use 1.5 m to setup a business you can make 300k monthly. Don't go and start from scratch abroad. If na to gather women to fry groundnut, bottle am supply to supermarkets pay them daily wages like 1500 a day, it's something


Let's end this abroad trip thing abeg[/s]

4 Likes 1 Share

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (25) (Reply)

New BRT Seating Arrangement As Lagos Eases Lockdown On Monday (Video) / What Bourdillon, Ikoyi Looks Like In 2020 (pics, Video) / Japa Story: The Cost Of Relocating To The UK With Family

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.