Share Your Favourite Sound Sultan's Line - Celebrities (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Share Your Favourite Sound Sultan's Line (28548 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by odudueffiom(m): 2:47pm On Jul 11, 2021 |
Soldier come soldier go, anyhow e be na wan barrack de |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by traihit: 2:47pm On Jul 11, 2021 |
Eemo pẹlẹbẹ....a sound track in Tunde Kelani's Campus Queen |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by egojeny1(f): 2:48pm On Jul 11, 2021 |
I like his song 'Mothaland' with Johny Drille |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by ElexObi1: 2:48pm On Jul 11, 2021 |
Jagbejantis |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by cayorday89(m): 2:49pm On Jul 11, 2021 |
saphiere:When we ask our government ooo, when dem go give us light, dem say na 2010,we don dey wait since then, now 2010 don come, oooooooooo I want to be like Moses and take my people to the promised land, but then I notice something, people wey try am don dey underground.... |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by meobizy(m): 2:49pm On Jul 11, 2021 |
No favourite line here, only songs. He will be missed. He didn’t blow to my expectation, but I hope he was famous enough to his taste. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by kay29000(m): 2:49pm On Jul 11, 2021 |
ajo o da bi le...(there is no place like home ). RIP Sound Sultan, you have gone home to rest. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Vipro(m): 2:50pm On Jul 11, 2021*. Modified: 3:23pm On Jul 11, 2021 |
D for Democracy. No matter how bad it is(military)he better mi li ta ri.......... |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Enginiaman1(m): 2:50pm On Jul 11, 2021 |
saphiere:show me your kokose! ![]() |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by BetterMan247(m): 2:50pm On Jul 11, 2021 |
Jagbajantis....!!!!! |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by cookings(m): 2:50pm On Jul 11, 2021 |
I no be Casanova but I like woman o…Rest on � |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Rilley(m): 2:51pm On Jul 11, 2021 |
saphiere:That still wouldn't change you from being a man hater! |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Ambber(f): 2:51pm On Jul 11, 2021 |
One day the bush meat go catch the hunter… |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by elpochas: 2:51pm On Jul 11, 2021 |
I no go fit carry my orobo but we go marry. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Djauro: 2:51pm On Jul 11, 2021 |
Many × plenty multiply am, the answer you get na wetin dey make people dey jaa commot for naija. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Nobody: 2:52pm On Jul 11, 2021 |
Afriqan:Person wey dey drink garri get plan o, make you no dey underrate poor man o... |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Rilley(m): 2:52pm On Jul 11, 2021 |
henrybomb:That song belongs to Simps ![]() |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by hikiki(m): 2:52pm On Jul 11, 2021 |
Shey u see ma logo.. people bad oo |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Mayany(m): 2:53pm On Jul 11, 2021 |
If you Thiefi!! today tomorrow you no fit go thief no more R.I.P Legend |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by chizakris: 2:53pm On Jul 11, 2021 |
I laugh in swahili
you too much jare |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by chrisooblog: 2:54pm On Jul 11, 2021 |
"it is a natural something wey dey do me this strong thing" saphiere: |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by BJanta: 2:55pm On Jul 11, 2021 |
saphiere:I can't remember the title of the track,but tt had these words in the lyrics, 'Everything jagajaga' I so much loved him and his music. May his soul rest in peace, amen. Meanwhile, where is Hazardous? |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Enginiaman1(m): 2:55pm On Jul 11, 2021 |
elpochas:Ah mennnnnnnnnn,I like that song like mad, I day look for orobo to marry like this self,if she is not bursty I can't date her. Nah orobo them call am,but nah darling me I call am oooo |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Nednelz(m): 2:55pm On Jul 11, 2021 |
I spend my money everyday untop woman..I don't care if she run away with another man...abeg who get offline POS machine chat me up 09022504088 |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Amalekki: 2:55pm On Jul 11, 2021 |
Sound Sultan!!!!! Rest in perfect peace wonderful soul! |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Bullman(m): 2:55pm On Jul 11, 2021*. Modified: 4:10pm On Jul 11, 2021 |
saphiere:Chinedu somebody borrow you ego Make you take travel go Chicago Remember nnamdi sell him car make u for go america, All this people weh bin de raise you them still de stay for face me i face you.. motherland |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by RioCarputo(m): 2:55pm On Jul 11, 2021 |
oyinbo say na BODMAS wey go use say ,solve mathematics, for our jagbanjantis.oya carry Biro. before brotherhood, love your neighborhood as yourself.. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Arkmanbuddy(m): 2:56pm On Jul 11, 2021 |
You wey dey sit for my position, no dey pity my condition...koleye won! |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Vinnie2000(m): 2:56pm On Jul 11, 2021 |
'I be Fine Boy, wey Make sense.. Guilty Innocence.. Jagaraga Boyfriend.. Very Good Badt Guy'.. Song - Very good bad guy.. Nice song from Sound Sultan ft Banky W.. @The OP,,Nice one..! These are kind of Posts we want to see you Creating!!.. Kudos to you.. |
| Re: Share Your Favourite Sound Sultan's Line by Bullman(m): 2:57pm On Jul 11, 2021 |
BJanta:Heard he's somewhere under Gwarinmpa pedestrian bridge now selling london used bras |
Sound Sultan & Wife, Farida Fasasi Celebrate 10th Wedding Anniversary • Sultan Kosen & Afeez Agoro: World Tallest Man Vs Nigeria’s Tallest Man • Vector, Aki, Sound Sultan, Ruggedman, Other Celebrities Play football together • 2 • 3 • 4
Ruth Kadiri Weds Eddie Watson ( Traditional Wedding Photos) • Ruth Kadiri And Her Husband Full Wedding Reception • HD! • Headies 2019: Teni Reacts To Winning 4 Awards, Thanks Fans

