Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom (776 Views)
| Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido(op): 9:24am On Jul 31, 2021 |
Dat oil wey dey inside condom, wat type of oil is dat? |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by EmekaBlue(m): 9:30am On Jul 31, 2021 |
Wetin u wan use am do |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by donbachi(m): 9:34am On Jul 31, 2021 |
Aqua lubes |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido(op): 9:35am On Jul 31, 2021 |
EmekaBlue:I wan use am cook |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Mbataku96(m): 9:38am On Jul 31, 2021 |
Nah CoCo nut oil |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by EmekaBlue(m): 9:39am On Jul 31, 2021 |
Izido: i hope say the pot na honeywell |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido(op): 9:57am On Jul 31, 2021 |
EmekaBlue:yh |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Nonso92(m): 10:21am On Jul 31, 2021 |
EmekaBlue:Fry plantain |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by gasparpisciotta: 10:36am On Jul 31, 2021 |
Izido:Mobil 1 |
| Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Olabode971(f): 7:22pm On Aug 03, 2021 |
![]() Na crude oil dey inside, just gather like 10 of it and refine it to ur taste, am sure u gonna like it. #WeNoNormal4Here |
Laugh Abeg • Abeg Which Matter Una Dey Settle For Area Today Cos Since 5am I Don Dey Settle M • Gbege Happen Inside OAU As Students No Gree Separate Two Rats Wey Dey Fight • 2 • 3 • 4
Best Caption For This Picture • Some Funny Slippery Snow Moments • Aspiring Nigerian Comedians: Holla @ Me
i hope say the pot na honeywell