Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,397 members, 7,958,145 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 09:43 AM

Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom (630 Views)

Gbege Happen Inside OAU As Students No Gree Separate Two Rats Wey Dey Fight / Oya Use This-10 Ultimate Signs To Identify Ghetto Wey Dey Form. / Chai We Boys Dat Like Bress Yaff Suffer Check My First Comment To See Why (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido: 9:24am On Jul 31, 2021
Dat oil wey dey inside condom, wat type of oil is dat?
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by EmekaBlue(m): 9:30am On Jul 31, 2021
Wetin u wan use am do
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by donbachi(m): 9:34am On Jul 31, 2021
Aqua lubes
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido: 9:35am On Jul 31, 2021
EmekaBlue:
Wetin u wan use am do
I wan use am cook
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Mbataku96(m): 9:38am On Jul 31, 2021
Nah CoCo nut oil
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by EmekaBlue(m): 9:39am On Jul 31, 2021
Izido:
I wan use am cook
grin i hope say the pot na honeywell
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Izido: 9:57am On Jul 31, 2021
EmekaBlue:
grin i hope say the pot na honeywell
yh

1 Like

Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Nonso92(m): 10:21am On Jul 31, 2021
EmekaBlue:
Wetin u wan use am do

Fry plantain
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by gasparpisciotta: 10:36am On Jul 31, 2021
Izido:
Dat oil wey dey inside condom, wat type of oil is dat?

Mobil 1
Re: Abeg Dat Oil Wey Dey Inside Condom by Olabode971(f): 7:22pm On Aug 03, 2021
grin

Na crude oil dey inside, just gather like 10 of it and refine it to ur taste, am sure u gonna like it.

#WeNoNormal4Here

2 Likes

(1) (Reply)

Stuck In A Woman Shoe, Almost Crushed The Guy #h2ogiantesstv / Funny Meanings: / Survivors Of Gas Station Explosion Mourn Tragic Loss Of Gas

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.