Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture - Phones - Nairaland
Nairaland Forum › Science/Technology › Phones › Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture (3714 Views)
| Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Jirilistic(op): 6:08pm On Aug 13, 2021*. Modified: 2:55pm On Aug 14, 2021 |
Remember misstechy the Nigerian YouTuber? Arin in this particular picture without her nose rings look like her somehow. although misstechy fine pass her sha ![]()
|
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Benjaniblinks(m): 6:18pm On Aug 13, 2021 |
![]() |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by sunshineV(f): 6:26pm On Aug 13, 2021 |
misstechy ko mistubishi ni |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by phemmyfour: 7:02pm On Aug 13, 2021 |
Jirilistic:Stop comparing that lords of the ring with our techy girl |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Jirilistic(op): 8:28pm On Aug 13, 2021 |
No doubt,miss techy is more beautiful. They just look alike in that particular picture I posted. The way dey posed in d picture made dem look alikephemmyfour: |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by ashewoboy(m): 9:26pm On Aug 13, 2021 |
misstechy wey dey make guys get aroused that year .Ladies, you don't have time. |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Flamees(m): 9:56pm On Aug 13, 2021 |
sunshineV:
|
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by kingxsamz(m): 10:19pm On Aug 13, 2021 |
![]() Not as fine sha. |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Akinjnr16: 10:26pm On Aug 13, 2021 |
sunshineV:You Dey para ooo �� |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by arthurwillia(m): 11:30pm On Aug 13, 2021 |
No be only Misstechy na mistake ni Haha |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by geezynoni: 11:48pm On Aug 13, 2021 |
Mistake |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Kiddogarcia(m): 4:56am On Aug 14, 2021 |
Leave our tech girl alone |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by happybee: 6:58am On Aug 14, 2021 |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by bigjackass: 7:49am On Aug 14, 2021 |
I don't think misstechy is still in this country |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by osamz007: 8:45am On Aug 14, 2021 |
sunshineV:
|
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Uselessmanna: 9:15am On Aug 14, 2021 |
Naso miss techy worwor |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by sunshineV(f): 10:55am On Aug 14, 2021 |
[quote author=osamz007 post=104773815][/quote]u wan break my back ![]() |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Mohbola(f): 12:59pm On Aug 14, 2021 |
sunshineV:no mind am |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by MrBONE2(m): 2:11pm On Aug 14, 2021 |
![]()
|
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by YoungBlackRico(m): 2:22pm On Aug 14, 2021 |
This is an insult on Misstechy, take this shyt down |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Nobody: 5:36pm On Aug 14, 2021 |
phemmyfour:Lol |
| Re: Arin In Big Brother Naija resemble misstechy in dis picture by Nobody: 5:43pm On Aug 14, 2021 |
Dey look alike sha. |
If U Lik, Be Givin Excuse Wen There's An Option, I Shot Dis Movie Wit Smartphone • How Many Mega Pixel Does Your Smartphone Really Need? - Misstechy • ENDED: Tecno Camon 12 Giveaway By MISSTECHY • 2 • 3 • 4
Phone Users: When Did You Visit Cyber-Cafe Last? • Mb From Mtn To Mtn • How I Stopped Receiving Those MTN Spam Messages


.