Nairaland Guys Una No Dey Try - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Nairaland Guys Una No Dey Try (1064 Views)
| Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder(op): 2:49pm On Oct 17, 2021 |
Nairaland guys Una no dey try abeg. Una don chase all the female Nairalanders finish. It's so hard to come across a female moniker in Nairaland nowadays. See wetin Una red pill and misogyny don cause. Nowadays, even you ask a question specifically for ladies? It will be only guys commenting. Balance is key ![]() |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 2:49pm On Oct 17, 2021 |
bodybuilder:I have noticed this since 2009 so save urself tear for another day !!
|
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by TarOrfeeek: 2:52pm On Oct 17, 2021 |
[quote author=Jeon post=106816954][/quote]OP no too sabi think. Do giveaway thread now and see 1,000 Female monikers appear. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 2:53pm On Oct 17, 2021 |
TarOrfeeek:Lol .. No mind am.. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by KiNg0G: 2:58pm On Oct 17, 2021 |
TarOrfeeek:na mumu boy. na stupid topics he dey create everyday. na him you go take know say some people nor get life outside nairaland. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder(op): 3:01pm On Oct 17, 2021 |
KiNg0G:But you wey dey so busy, how you dey carry notice my topics? |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by KiNg0G: 3:04pm On Oct 17, 2021 |
bodybuilder:guy go out there and do things in reality, stop waiting for f monikers from nairaland. try go get a life....even simps self better pass u .. with this kind mumu topics u dey create |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder(op): 3:08pm On Oct 17, 2021*. Modified: 3:58pm On Oct 17, 2021 |
KiNg0G:Shut up. Not like it bothers me so much bro. It's nothing deep. I'm just having fun here. If you had a life you won't even notice me at all. I've looked at your topics. It's clear your red pill rage is not over yet. You'll get well soon. It's like that. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by DONFRANSKID(m): 3:54pm On Oct 17, 2021 |
Who needs them anyway |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder(op): 3:59pm On Oct 17, 2021 |
DONFRANSKID:lol. No one needs them. But we still want them. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Jeon(f): 5:54pm On Oct 17, 2021 |
DONFRANSKID:7.753 billion -you =7.752 billion.. The remaining numbers are still dealing with them daily.. Well ur opinion no count at all!!
|
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Truvelisback(m): 5:56pm On Oct 17, 2021 |
TarOrfeeek:U funny sha! |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Ahmback(m): 6:39pm On Oct 17, 2021 |
KiNg0G:between u and de guy, i no com knw who mumu pass |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Candidlady: 6:57pm On Oct 17, 2021 |
Lmao
see men tearing men up
GAYORGY
please dnt lemme choke on my meal |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by bodybuilder(op): 8:00pm On Oct 17, 2021 |
Ahmback:Na red pill rage dey worry am. Im go recover. |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Ahmback(m): 8:22pm On Oct 17, 2021 |
Jeon:ode, so u no sabi book like this oo. How can 7.753 billion minus one be 7.752b? Olodo |
| Re: Nairaland Guys Una No Dey Try by Cinema4d: 8:30pm On Oct 17, 2021 |
Actually they are here. But, it's the guys that are dominating the whole d*mn street of NL. Periodt ![]() |
Guys Una Don Watch That Leaked Gcinile Twala's Sextape? • Guys, Una No Dey Fear? • Rema Dey Try O After All The Twerk The Thing No Stand • 2 • 3 • 4
Today's Airtime Giveaway Will Start At 8PM - Closed • Would You Rather Have $3 Million Or 3 Million Loyal Friends • Law Of Wasted Effort: Why you shouldn't be discouraged by rejection.
