₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,517 members, 8,431,349 topics. Date: Monday, 22 June 2026 at 08:22 AM

Toggle theme

Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer - Education (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralEducationNa Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer (59652 Views)

1 2 3 4 5 6 Reply (Go Down)

Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by fergie001: 9:48pm On Nov 19, 2021
Funny lecturer..... grin


Thevenin go do the job
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by ekanx27(m): 9:48pm On Nov 19, 2021
.
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by MrPresent(m): 9:49pm On Nov 19, 2021
Abeg who even started this trend sef?
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Lovelife433(m): 9:49pm On Nov 19, 2021
Werey d disguise as lecturer.
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by LMS1(m): 9:49pm On Nov 19, 2021
If Your Dog Start Barking At You It Mean Somebody Else Is Feeding It, However My Comment Is Not About Dogs
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by shantti(m): 9:50pm On Nov 19, 2021
faithfull18:
grin grin Na answer wey I no fit explain I wan dey give now.
Then na carryover wey u no understand na im u go dey get
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Kingpin1000: 9:50pm On Nov 19, 2021
drizslim:
Me thinking FG should create a separate 2 days every semester so students & lecturers get to fight
grin grin
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by indadi(m): 9:50pm On Nov 19, 2021
Imagine
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Seunpaul01(m): 9:50pm On Nov 19, 2021
Na so dem lecturers dey do. Majority of them

Na their way. So dat the sorting money go plenty.

Nonsense. Upon all the shit wey full the nation these ones go still dey make education hard for students
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by eguarojeona: 9:51pm On Nov 19, 2021
Bbqekpa:
Those are very simple questions na
He must be a 2.2 fresh GA with mad connections.
Utme grade questions.
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Overrated833(m): 9:52pm On Nov 19, 2021
Cruise capital lol
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by tribalistdcriti: 9:52pm On Nov 19, 2021
Guontey:
They are actually pretty easy questions which just needs the application of Kirchhoff's law
the second one is just circuit reduction
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Thatdopekelly(m): 9:53pm On Nov 19, 2021
drizslim:
Me thinking FG should create a separate 2 days every semester so students & lecturers get to fight
Omoh, only you sef na Cruise grin
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by tydi(m): 9:53pm On Nov 19, 2021
drizslim:
Me thinking FG should create a separate 2 days every semester so students & lecturers get to fight
Swears . ! I would had beaten hell commot for that Ekankar man named Ofoeze when I Dey school
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by LegendaryGTv: 9:54pm On Nov 19, 2021
grin ; D
Na to write rubbish
At the end of paper write

Na answer wey I no fit explain I wan dey give now
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by gulfer: 9:54pm On Nov 19, 2021
Me, I go just submit my paper say; na answer wey you no fit mark I wan dey submit now grin grin grin grin
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Jman06(m): 9:54pm On Nov 19, 2021
faithfull18:
grin grin Na answer wey I no fit explain I wan dey give now.
And na zero wey you no fit carry you go come dey score now
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Juventus4life: 9:54pm On Nov 19, 2021
drizslim:
Na questions wey I no fit solve I wan dey set” – Lecturer writes on test paper as he shocks Usman Danfodio varsity students with ‘difficult’ questions

A lecturer at Usman Danfodio University, Sokoto state has used his students to catch cruise by recoining a popular catch phrase during a class test.

The Department of Electrical and Electronics Engineering lecturer set a test question said to be difficult and hinted that moving forward, he would be setting questions he cannot solve.

In the course with code EEC211 for 200 level students in the Faculty of Engineering and Environmental Design, the instructions were for them to answer all questions.

He gave them two questions to solve and interestingly ended it with ”Na questions wey I no fit solve I wan dey set now. Goodluck”
No wonder one student nearly corner water one lecturer at Uniilori
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by SATANlST: 9:55pm On Nov 19, 2021
omo i love these kain of werey men cheesy
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Rosaline5000: 9:55pm On Nov 19, 2021
Lol na Answer I no know na I want to dey write now
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by faithfull18(f): 9:56pm On Nov 19, 2021
shantti:
Then na carryover wey u no understand na im u go dey get
Na swear be dis oh Bros, I reject am oh.
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Agricmoney(m): 9:56pm On Nov 19, 2021
Na crop wey no fit grow for Nigeria I wan dey plant.


Anyway, Agriculture is life
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Babastrong(m): 10:00pm On Nov 19, 2021
We go dey give the answers wey you no fit unravel. Prepare for jagons sir!
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by EngtTemmy(m): 10:01pm On Nov 19, 2021
drizslim:
Na questions wey I no fit solve I wan dey set” – Lecturer writes on test paper as he shocks Usman Danfodio varsity students with ‘difficult’ questions

A lecturer at Usman Danfodio University, Sokoto state has used his students to catch cruise by recoining a popular catch phrase during a class test.

The Department of Electrical and Electronics Engineering lecturer set a test question said to be difficult and hinted that moving forward, he would be setting questions he cannot solve.

In the course with code EEC211 for 200 level students in the Faculty of Engineering and Environmental Design, the instructions were for them to answer all questions.

He gave them two questions to solve and interestingly ended it with ”Na questions wey I no fit solve I wan dey set now. Goodluck”
The question no even difficult
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by JohnBullMySon: 10:01pm On Nov 19, 2021
Bbqekpa:
Those are very simple questions na
He must be a 2.2 fresh GA with mad connections.
EEE Grad spotted grin

You're right
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by SenecaTheYonger: 10:02pm On Nov 19, 2021
Looks like circuit theory. Pretty easy course
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Orogi: 10:02pm On Nov 19, 2021
What a Mumu man
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by BasedUsername: 10:04pm On Nov 19, 2021
Is anyone going to solve this?
Re: Na Questions I No Fit Solve I Wan Dey Set: Usman Danfodio University Lecturer by Dasilva12: 10:06pm On Nov 19, 2021
Hmmm. This life no balance oo, how he won mark the question he don't know?
1 2 3 4 5 6 Reply

Natasha-Akpabio, Fubara-Wike In Usman Danfodio University's Exam QuestionUsman Danfodio University Students Reading Under The MoonlightSex Scandal: Dr. Aduwo, Ekiti State University Lecturer Caught With Student234

How Two Kids Dressed For Their Career Day And Ask To Go HomeAregbesola Commissions Ilesa Government High School, Osun State (Photos)Chisom Chukwuneke Is Dead. Got 7 A1s In WASSCE (Obituary, Photos)