When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway - Politics (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway (4434 Views)
| Re: When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway by Akanbiedu(m): 10:06am On Nov 24, 2021 |
JAMO84:You don't have to respond to emotional blackmail joor. |
| Re: When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway by Martdc(m): 12:54pm On Nov 24, 2021 |
BigYash:Omo me sef dey reason am. Even if person use flight enter Benin, you go still use road enter esan. I go reach ekpoma for Christmas and I dey observe that agbor route, although I no Sabi that side but make we see how it goes |
| Re: When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway by BigYash: 1:11pm On Nov 24, 2021 |
Martdc:Last year na there I follow,but I hear say e no clear too. Although vigilante dey stay the spot where them dey kidnap .. But I no even trust anybody for the country again.Vigilante fit dey work with them. |
| Re: When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway by Martdc(m): 1:23pm On Nov 24, 2021 |
BigYash:Na wa o. Everywhere don scatter. Na God go help us |
| Re: When My Front Car Bumper Fell Off On Abuja-kaduna Highway by BigYash: 1:25pm On Nov 24, 2021 |
Martdc:Only God my brother. But pipo still dey pass the road sha. Na God get power |
Protesters overwhelm Security Operatives, Block Abuja-Kaduna Highway • Army Deploys 100 Female Soldiers To Secure Abuja-Kaduna Highway • El-Rufai’s Aide, Hafiz Bayero Involved In Accident On Abuja-Kaduna Highway • 2 • 3 • 4
Enugu LG Polls: Aninri, Awgu Promise Landslide Victory For PDP • Osun Tribunal: Wike At Work • Aso Rock Civil War: How Aisha Yusuf-onanuga Feud Led To Ajuri Resignation!!!!