Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 - Sports (19) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 (145086 Views)
1 2 3 ... 16 17 18 19 20 21 22 ... 59 Reply (Go Down)
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Jubilancy(f): 9:03pm On Mar 25, 2022 |
I don go off gen... before I get bp |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by AAA593: 9:03pm On Mar 25, 2022 |
Simon, iheancho and chukuweze |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by planetx: 9:03pm On Mar 25, 2022 |
Either of this two teams that qualifies will not go pass the group stage. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by ouzo1(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
EniHolar:Abeg no help am. Just allow am enjoy dey Ice wey him take jejely |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by LeeSantos(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
From all indications. Seems John domelo ain't go trek from Accra to Lagos. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Remman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Definitely Super Eagles! Go win... |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Pondabrown: 9:04pm On Mar 25, 2022 |
All these while we have been shouting home based coach but look at Eguavoen! Nigerian team is playing like a team with no tactics and utterly clueless. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by fredoooooo: 9:04pm On Mar 25, 2022 |
The way Ghanaians take Naija matter serious ehn .. ![]() |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by freshkpomo(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Senomii:We nor get fluid midfielder for this team when fit build play ooo... Chai, pain me say I nor okay ball Sha!!! Just two players fit start play from 4 to 8 to 10 to 11.... One two one two, Ghana go find Ball. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Walelavender(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Nice one Uzoho |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Bensondrums(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
To be sincere ohhh, it AI be a huge shame nd disgrace is Nigeria losses to this Ghanian side dat just barely came together few days ago wit our SK called star studded team....bcus right now I don't even understand what we are playing to be honest....bcus these guys wan finish us o |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by EniHolar(f): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Chai... They almost scored |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by blasterman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Aystarz:Chris Houghton is a defense first coach and counter attack. If you dont have players like Brazil or Argentina it is suicidal to be all out attacking. This is not the 90s |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by meneski(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Comrade see bullet |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by ORLs: 9:04pm On Mar 25, 2022 |
If nigeria go collect na that time there eye go clear ![]() |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by iyaski: 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Obio, Uzoho just save us with that beautiful save. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Remman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022 |
Ormo! Our Port Harcourt keeper dey on point... |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Dmacqh(m): 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Egypt vs Senegal match sweet pass Ghana vs Nigeria . Egypt are even leading |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by NwaAnambra(m): 9:05pm On Mar 25, 2022 |
I expect Ekong to protest these nasty fouls against Osihmen. This ref is useless. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by doublewisdom: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
God bless Uzoho. What a save. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Inspirer1: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Uzoho thanks o |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Ekpekus(m): 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Good save Uzoho... if na Maduka we are one goal down |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by planetx: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Fine boy Okoye would have conceded that goal. |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by xynerise: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Wait,was there a training session for this Super Eagles? They are playing like this is a joke |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Gangster1ms: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
That was close |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
What is Save! Wait is Maduka watching |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
TricksterBoss:Him go dey play like god for that him yeye club..... when him reach our side he just dey play like street boy |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by AgentGoat: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
LeeSantos:How many minutes dem dey? |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by chigoziri2403(m): 9:05pm On Mar 25, 2022 |
That Ghana guy was left alone for 30 seconds, where is our midfield |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Akwamkpuruamu: 9:05pm On Mar 25, 2022 |
Uzoho de really try this nyt o |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Dreambeat: 9:06pm On Mar 25, 2022 |
Very poorly coached team |
| Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Cmanforall: 9:06pm On Mar 25, 2022 |
SE Goalkeeper is trying |
Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023 • Benin Vs Nigeria: AFCON Qualifier - 0 - 1 (Full Time) • Sierra Leone Vs Nigeria: AFCON Qualifier (0 - 0) On 17th November 2020 • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015 • Sweden Vs Nigeria: FIFA U-17 WC Semi-Final (0 - 3) On 5th November 2013 • Did You Notice This Lady During Nigeria Vs Iceland Game?
