₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,397 members, 8,440,404 topics. Date: Monday, 06 July 2026 at 11:12 PM

Toggle theme

Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 - Sports (19) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsGhana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 (145091 Views)

1 2 3 ... 16 17 18 19 20 21 22 ... 59 Reply (Go Down)

Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Jubilancy(f): 9:03pm On Mar 25, 2022
I don go off gen... before I get bp
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by AAA593: 9:03pm On Mar 25, 2022
Simon, iheancho and chukuweze
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by planetx: 9:03pm On Mar 25, 2022
Either of this two teams that qualifies will not go pass the group stage.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by ouzo1(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
EniHolar:
Are those eagles or vultures?
Abeg no help am. Just allow am enjoy dey Ice wey him take jejely
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by LeeSantos(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
From all indications. Seems John domelo ain't go trek from Accra to Lagos.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Remman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Definitely Super Eagles! Go win...
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Pondabrown: 9:04pm On Mar 25, 2022
All these while we have been shouting home based coach but look at Eguavoen! Nigerian team is playing like a team with no tactics and utterly clueless.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by fredoooooo: 9:04pm On Mar 25, 2022
The way Ghanaians take Naija matter serious ehn .. grin
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by freshkpomo(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Senomii:
Mikel too dey stingy jor, too much ball possession, him go use big boy play rubbish
We nor get fluid midfielder for this team when fit build play ooo... Chai, pain me say I nor okay ball Sha!!! Just two players fit start play from 4 to 8 to 10 to 11.... One two one two, Ghana go find Ball.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Walelavender(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Nice one Uzoho
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Bensondrums(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
To be sincere ohhh, it AI be a huge shame nd disgrace is Nigeria losses to this Ghanian side dat just barely came together few days ago wit our SK called star studded team....bcus right now I don't even understand what we are playing to be honest....bcus these guys wan finish us o
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by EniHolar(f): 9:04pm On Mar 25, 2022
Chai... They almost scored
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by blasterman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Aystarz:
Ndidi wouldn't have done jack if he were here. Chris Hutton's tactics are winning at the moment
Chris Houghton is a defense first coach and counter attack.

If you dont have players like Brazil or Argentina it is suicidal to be all out attacking.

This is not the 90s
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by meneski(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Comrade see bullet
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by ORLs: 9:04pm On Mar 25, 2022
If nigeria go collect na that time there eye go clear sad cool cool cool
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by iyaski: 9:04pm On Mar 25, 2022
Obio, Uzoho just save us with that beautiful save.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Remman(m): 9:04pm On Mar 25, 2022
Ormo! Our Port Harcourt keeper dey on point...
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Dmacqh(m): 9:05pm On Mar 25, 2022
Egypt vs Senegal match sweet pass Ghana vs Nigeria . Egypt are even leading
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by NwaAnambra(m): 9:05pm On Mar 25, 2022
I expect Ekong to protest these nasty fouls against Osihmen. This ref is useless.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by doublewisdom: 9:05pm On Mar 25, 2022
God bless Uzoho. What a save.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Inspirer1: 9:05pm On Mar 25, 2022
Uzoho thanks o
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Ekpekus(m): 9:05pm On Mar 25, 2022
Good save Uzoho... if na Maduka we are one goal down
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by planetx: 9:05pm On Mar 25, 2022
Fine boy Okoye would have conceded that goal.
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by xynerise: 9:05pm On Mar 25, 2022
Wait,was there a training session for this Super Eagles? They are playing like this is a joke
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Gangster1ms: 9:05pm On Mar 25, 2022
That was close
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:05pm On Mar 25, 2022
What is Save! Wait is Maduka watching
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Nobody: 9:05pm On Mar 25, 2022
TricksterBoss:
Which one oshimen dey fall like who get epilepsy
Him go dey play like god for that him yeye club..... when him reach our side he just dey play like street boy
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by AgentGoat: 9:05pm On Mar 25, 2022
LeeSantos:
From all indications. Seems John domelo ain't go trek from Accra to Lagos.
How many minutes dem dey?
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by chigoziri2403(m): 9:05pm On Mar 25, 2022
That Ghana guy was left alone for 30 seconds, where is our midfield
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Akwamkpuruamu: 9:05pm On Mar 25, 2022
Uzoho de really try this nyt o
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Dreambeat: 9:06pm On Mar 25, 2022
Very poorly coached team
Re: Ghana Vs Nigeria: 2022 World Cup Qualifier (0 - 0) On 25th March 2022 by Cmanforall: 9:06pm On Mar 25, 2022
SE Goalkeeper is trying
1 2 3 ... 16 17 18 19 20 21 22 ... 59 Reply

Nigeria Vs Guinea Bissau: AFCON Qualifier (0 - 1) On Friday 24th March 2023Benin Vs Nigeria: AFCON Qualifier - 0 - 1 (Full Time)Sierra Leone Vs Nigeria: AFCON Qualifier (0 - 0) On 17th November 2020234

Nigeria Vs Germany: U20 World Cup (0 - 1) On 11th June 2015Sweden Vs Nigeria: FIFA U-17 WC Semi-Final (0 - 3) On 5th November 2013Did You Notice This Lady During Nigeria Vs Iceland Game?