₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,304 members, 8,421,241 topics. Date: Saturday, 06 June 2026 at 05:25 AM

Toggle theme

Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad - Car Talk (3) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralCar TalkMileage Of A Car At 242474 Good Or Bad (5348 Views)

1 2 3 Reply (Go Down)

Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by diportivo: 1:48pm On Jun 01, 2022
una still dey argue motor wey owner don pay for??

una nor dey try

laslas na wetin he money reach he go buy....and wetin he like,he go still buy

if una like make una argue from here till eternity
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by foolbuster: 2:04pm On Jun 01, 2022
Itsrm:
People just like arguing unnecessarily

The guy himself will not go near a low mileage car on auction because oyinbo no go allow am buy am. They bid them through the roof.

The ones they leave for us are the ones beyond 150k miles.

So the oyinbo people know how relevant mileage is but come here on nairaland you start hearing how maintenance is the main thing as if low mileage vehicles don't get maintained. Na only high mileage ones dem dey maintain.

I will not use my money to buy a car significantly above 150,000 miles.
Nobody is saying low mileage cars aren't good.
The point is that over 250k mile car is not a death sentence. Although it applies majorly to Japanese automobiles.
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by foolbuster: 2:06pm On Jun 01, 2022
diportivo:
una still dey argue motor wey owner don pay for??

una nor dey try

laslas na wetin he money reach he go buy....and wetin he like,he go still buy

if una like make una argue from here till eternity
Dem no dey argue to convince owner oga.
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by diportivo: 3:19pm On Jun 01, 2022
foolbuster:
Dem no dey argue to convince owner oga.
I no follow u talk

argue ur own make we see front alaye
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by foolbuster: 9:38pm On Jun 01, 2022
diportivo:
I no follow u talk

argue ur own make we see front alaye
You dey talk to yourself grin
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by BestTrades: 3:35am On Jun 02, 2022

To check vin of any car

For Free Vehicle History Report

https://verifyithq.com/free-vehicle-history-report/

For comprehensive vehicle history report

https://verifyithq.com/services/vehicle-history-reports/
Re: Mileage Of A Car At 242474 Good Or Bad by Aim2015: 11:14am On Aug 13, 2025
It's been about 3 years now. How did it go with the car?
1 2 3 Reply

What Is The Maximum Mileage Of A Toyota Corolla?Mileage Of 180k???What Is The Average Mileage Of Car Per Year In Nigeria234

Innoson: Do Not Change Your Logo Or Accept Any Logo ProposalDriver’s Licence: Lagos Setting A Dangerous Precedent – FrscToyota Rav4 vs Honda CRV