₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,266 members, 8,439,631 topics. Date: Sunday, 05 July 2026 at 05:17 PM

Toggle theme

Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex - Celebrities - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentCelebritiesCheck Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex (569 Views)

1 Reply (Go Down)

Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:23pm On Jun 07, 2022
Oya come and laugh ooo .... if you no get data to watch comedy you sha will read jokes !! grin grin grin ... .
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:26pm On Jun 07, 2022
Imagine life without make up .. Some girls would have being our brothers. cheesy
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:41pm On Jun 07, 2022
DPO:Hey stop, wey u dey cum 4rm by dis night?
MAN:Na burial sir
Police:Wu die?
MAN:Na wan police man sir
DPO:Wetin kill am?
MAN:He slap one herbalist today and him hand start to swell up until he cum die
DPO:Chai! Wu be dat herbalist self?
MAN:Na my father
DPO:Ur father ke, wey he dey now?
MAN:E dey inside the car, make i call am for u?
DPO:Haaa no worry jare, enta ur car dey go jor, u be gud customer
POLICE:Haa oga e no get driver licence now.
Dpo:No worry i go buy am for him..
grin grin grin grin grin
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 3:44pm On Jun 07, 2022
Hollybratt:
DPO:Hey stop, wey u dey cum 4rm by dis night?
MAN:Na burial sir
Police:Wu die?
MAN:Na wan police man sir
DPO:Wetin kill am?
MAN:He slap one herbalist today and him hand start to swell up until he cum die
DPO:Chai! Wu be dat herbalist self?
MAN:Na my father
DPO:Ur father ke, wey he dey now?
MAN:E dey inside the car, make i call am for u?
DPO:Haaa no worry jare, enta ur car dey go jor, u be gud customer
POLICE:Haa oga e no get driver licence now.
Dpo:No worry i go buy am for him..
grin grin grin grin grin
Nice
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:50pm On Jun 07, 2022
DURING ENGLISH CLASS!
Ochuko stand up and tell the teacher:Ma does honey have legs?
Teacher:No dear, but why did you ask?
Ochuko:Because every night i heard my daddy telling my mom"Honey, open your legs"
grin grin grin grin
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:51pm On Jun 07, 2022
Lifeomann:
Nice
Thank you bro
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:58pm On Jun 07, 2022
Seun Lalasticlala Mukina2 Fynesboi Mynd44
Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 4:00pm On Jun 07, 2022
Hollybratt:
Thank you bro
you are welcome!
1 Reply

Ruth Kadiri To Ladies: Stop Trying To Replace Your Ex After Break UpIf This Babe Handle Your Dick, You Will Forget Your Name Easily"Mr. Bean" Rowan Atkinson, The Cars This Funny Actor Owns (PHOTOS)234

Benin Music Legend Osayomore Joseph Is DeadMoment Asake Storms Str!p Club With Heaps Of Cash, Makes It DownpourPeter Okoye Exposes Over 17 Yahoo Boys Impersonating Him Online(video)