Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex (570 Views)
| Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:23pm On Jun 07, 2022 |
Oya come and laugh ooo
....
if you no get data to watch comedy you sha will read jokes !!
...
. |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:26pm On Jun 07, 2022 |
Imagine life without make up .. Some girls would have being our brothers. ![]() |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:41pm On Jun 07, 2022 |
DPO:Hey stop, wey u dey cum 4rm by dis night? MAN:Na burial sir Police:Wu die? MAN:Na wan police man sir DPO:Wetin kill am? MAN:He slap one herbalist today and him hand start to swell up until he cum die DPO:Chai! Wu be dat herbalist self? MAN:Na my father DPO:Ur father ke, wey he dey now? MAN:E dey inside the car, make i call am for u? DPO:Haaa no worry jare, enta ur car dey go jor, u be gud customer POLICE:Haa oga e no get driver licence now. Dpo:No worry i go buy am for him.. ![]() |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 3:44pm On Jun 07, 2022 |
Hollybratt:Nice |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:50pm On Jun 07, 2022 |
DURING ENGLISH CLASS! Ochuko stand up and tell the teacher:Ma does honey have legs? Teacher:No dear, but why did you ask? Ochuko:Because every night i heard my daddy telling my mom"Honey, open your legs" ![]() |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:51pm On Jun 07, 2022 |
Lifeomann:Thank you bro |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Hollybratt(op): 3:58pm On Jun 07, 2022 |
Seun
Lalasticlala
Mukina2
Fynesboi
Mynd44 |
| Re: Check Out This Funny Jokes Laugh And Forget Your Ex by Lifeomann(m): 4:00pm On Jun 07, 2022 |
Hollybratt:you are welcome! |
Ruth Kadiri To Ladies: Stop Trying To Replace Your Ex After Break Up • If This Babe Handle Your Dick, You Will Forget Your Name Easily • "Mr. Bean" Rowan Atkinson, The Cars This Funny Actor Owns (PHOTOS) • 2 • 3 • 4
Khloé Kardashian Dating Private Value Financial Backer She Met Through Kim • Actor Itele Finally Admits ‘Abandoned Children’ Are His • Emmanuel Reacts After Rumors Speculated She Is Getting Married To Ned Nwoko
