Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 - Sports (14) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 (97409 Views)
1 2 3 ... 11 12 13 14 15 16 17 ... 23 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by ibrahass: 3:48pm On Jun 13, 2022 |
Super chichen should calm down. At least 3 goals should have been enough. |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Blake755: 3:49pm On Jun 13, 2022 |
Nigeria wan finish goals dey score for the African cup of nation oo ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by cColumbus(m): 3:49pm On Jun 13, 2022 |
See fresh Moroccan babes for stadium |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 3:49pm On Jun 13, 2022 |
this sao tome players anytime wey dem wan go on counter attack dem go quickly remember say their keeper no good ooo, dem go just give up |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Theboy21: 3:49pm On Jun 13, 2022 |
At least make my boy Osimhen shine One sweet thing about football is no matter the small or big team a player scores it always count on his statistics...It's high time we find someone to top Rashidi Yakini's goal record for 9ja, i think Osimhen is the man.... |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Mraaz(m): 3:50pm On Jun 13, 2022 |
WASTED EFFORTS TO PLEASE NIGERIANSWASTED EFFORTS TO PLEASE NIGERIANSWASTED EFFORTS TO PLEASE NIGERIANS |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by UncleHenrich(m): 3:50pm On Jun 13, 2022 |
No be everybody go get focus like you...live your life azeeza: |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 3:50pm On Jun 13, 2022 |
penalty to make it 10 at last |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by whippersnapper(m): 3:51pm On Jun 13, 2022 |
10: 0 Penalty ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Danielle09: 3:51pm On Jun 13, 2022 |
4 Goals 2 Assists Osimhen baller⚽ |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by wiseone28: 3:51pm On Jun 13, 2022 |
0-10 |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Theboy21: 3:51pm On Jun 13, 2022 |
At least make we get two digit goals na ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LeeSantos(m): 3:51pm On Jun 13, 2022 |
0 - 10 Na small Pekin Dem dey get power |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by EmekaBlue(m): 3:51pm On Jun 13, 2022 |
Some people don chop better money today. Osihmen score hat trick and over5.5 and it came. Just people wey get mind to put better money |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Fremantle: 3:51pm On Jun 13, 2022 |
Penalty Haba Nigeria. Pity these guys 10 - 0 |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Handsum64: 3:52pm On Jun 13, 2022 |
0- 10 |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by kenzysmith: 3:52pm On Jun 13, 2022 |
Peirsero would ve been allow to excute our wcq |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Kekenary: 3:52pm On Jun 13, 2022 |
Omoh, life is funny o. To say that Moffi grew up in the same estate with me. He's achieved his dreams of playing for Nigeria. |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by powerblaze(m): 3:52pm On Jun 13, 2022 |
Ok seriously... wetin Sao Tome do una ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by phemmyfour: 3:53pm On Jun 13, 2022 |
Is this the highest score line by the super eagles |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Ekpekus(m): 3:53pm On Jun 13, 2022 |
FT Sao Tome 0 Nigeria 10 This would be the highest the Super Eagles have scored in a game. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by BankyGee(m): 3:53pm On Jun 13, 2022 |
Kekenary:Believe in yourself You can achieve everything ![]() Happy for him ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by clevvermind(m): 3:53pm On Jun 13, 2022 |
That is almost 5odds |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LincolnOnyeabor: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
It's now 10. I talk am say e go reach 9. ![]() |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by phemmyfour: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
Kekenary:You can achieve yours, but you gats to Japa first |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by JONNYSPUTE(m): 3:54pm On Jun 13, 2022 |
..... Hmmm. Make FIFA no come ban us lai dis oh. E don do abeg.No be here we want make Una perform. |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by neoclassical: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
pafo:You are just a bitter person. People around you should be careful because someone's progress can give you heart attack. |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Electrochemistry(m): 3:54pm On Jun 13, 2022*. Modified: 5:29pm On Jun 13, 2022 |
E don do abeg! |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Otasikwe(m): 3:54pm On Jun 13, 2022 |
etrange:happiness full u & me bodeeee |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LincolnOnyeabor: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
phemmyfour:It definitely is. Second I think is, the 6-1 win against Tahiti in 2014 world cup. |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Yemi4luv: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
this morocco babes fine the cameraman nah ashawo him just dey carry camera go those babes side |
| Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by PMBtill2023: 3:54pm On Jun 13, 2022 |
JONNYSPUTE: |
Nigeria Vs Sao Tome And Principe AFCON Qualifier (6 - 0) On 10th September2023 • Nigeria Vs Sao Tome 10 -0 (I'm Not Impressed) Opinion • La Liga: Mallorca Vs Barcelona (0 - 4) On 13th June 2020 • 2 • 3 • 4
Nigeria Vs Korea DPR (6 - 2) FIFA U-20 Women's WC Semi Final On Wed 20th August • Sadio Mane Is Transforming His Village Into A Beautiful Town • South Africa Vs Nigeria: Nelson Mandela Challenge - (0 - 2) - Full Time

One sweet thing about football is no matter the small or big team a player scores it always count on his statistics...

You can achieve everything