Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,738 members, 7,817,031 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:01 AM

Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 - Sports (13) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 (92037 Views)

Nigeria Vs Sao Tome And Principe AFCON Qualifier (6 - 0) On 10th September2023 / Nigeria Vs Sao Tome 10 -0 (I'm Not Impressed) Opinion / La Liga: Mallorca Vs Barcelona (0 - 4) On 13th June 2020 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (23) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Nobody: 3:34pm On Jun 13, 2022
Theboy21:
Una inferior complexity too much for here, if na messi score goals against very small team una go call am goat but Your country dey beat small team una still dey abuse dem cheesy

Lol.
No be inferiority complex anything.
Super eagles no rate us again for this life. When you need them to step up and make you happy, they'll package disappointment for you beyond words. So this one they're showing themselves ontop of secondary school boys from Sao Tome, we no rate them at all bayi!

12 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Midastorch(m): 3:35pm On Jun 13, 2022
post=113765484:
Make una no kill person pikin o super chickens.
Where all these goals dey against Ghana?!
Dem just dey vex us since that match undecided lipsrsealed undecided

People that are mad.....their matches no dey even interest me to watch again..All the 8 they scored they should have scores it against Ghana...foolish players

8 Likes 2 Shares

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by masui(m): 3:35pm On Jun 13, 2022
ukpahu:
pls i need


grin cheesy grin

Add e to the . Use the outcome console your self comrade.

grin cheesy cheesy

2 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by NwadykExcel(m): 3:35pm On Jun 13, 2022
This is excellent!
Guinea-Bissau go collect their own.
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by ojtech8291: 3:35pm On Jun 13, 2022
Murphy is very good.
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Bennycollins: 3:37pm On Jun 13, 2022
Dem don see where monkey cheap.
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by VeeVeeMyLuv(m): 3:37pm On Jun 13, 2022
The pitch dey motivate

Very clean, good pitch

10 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by TOPCRUISE(m): 3:37pm On Jun 13, 2022
Osimhen should break Ronaldo's record by scoring more goals. A Nigerian coach will say only 2 is enough
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LincolnOnyeabor: 3:38pm On Jun 13, 2022
If Nigeria concedes against this guys, dem suppose use leg come back.


10 is the goal
angry angry angry angry angry

5 Likes 2 Shares

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by cColumbus(m): 3:38pm On Jun 13, 2022
post=113765484:
Make una no kill person pikin o super chickens.
Where all these goals dey against Ghana?!
Dem just dey vex us since that match undecided lipsrsealed undecided

no mind dem...na on top omolomo dem wan dey show power..mtchew! HALF OF HALF OF these goals, dem no go fit score against more professional teams. Who the Bleep is sao tome?! undecided make dem go try am with Cameroon. to me, this game na waste of time and energy. It's not needed here

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by ukpahu(m): 3:39pm On Jun 13, 2022
masui:



grin cheesy grin

Add e to the . Use the outcome console your self comrade.

grin cheesy cheesy
pls nigeria i need pls
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Grandemperor(m): 3:40pm On Jun 13, 2022
No se burla de São Tomé y Príncipe, por favor. "Qué malos".
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by VeeVeeMyLuv(m): 3:41pm On Jun 13, 2022
Sao Tome keeper sorry o

Hard luck, take heart man. U can still aspire to b world best goalie if u want to

3 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by NwadykExcel(m): 3:41pm On Jun 13, 2022
No matter how naija matches frustrate you,you go still visit the thread wey dey keep updates on their ongoing match grin

4 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LincolnOnyeabor: 3:41pm On Jun 13, 2022
But these guys names dem long oooo.



Haba!

1 Like

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by phemmyfour: 3:41pm On Jun 13, 2022
malvisguy212:
Record matter bro. Nigeria had to be the first country that beat them with the most goals conceived at home.
shocked
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by LincolnOnyeabor: 3:42pm On Jun 13, 2022
NwadykExcel:
No matter how naija matches frustrate you,you go still visit the thread wey dey keep updates on their ongoing match grin

We all still love this country no matter how bad it is.


Home is home.

13 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by wiseone28: 3:43pm On Jun 13, 2022
Goal





0-9

18 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 3:43pm On Jun 13, 2022
another fantastic goal from osimeh

2 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Mumusaphire: 3:43pm On Jun 13, 2022
9:0
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Bennycollins: 3:44pm On Jun 13, 2022
Midastorch:


People that are mad.....their matches no dey even interest me to watch again..All the 8 they scored they should have scores it against Ghana...foolish players
I had said that we needed Iwobi and Ndidi to destroy Ghana not those Aribos, Onyeka and someone was arguing.

8 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by godwon01(m): 3:44pm On Jun 13, 2022
somehow:


You just want to complain right?
Some Nigeria are just against the team. Play well ,they blame ,they don't play well , blame again. Some people are just enemies of progress. My brother ,leave that pikin na saddist.

5 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Kelsmatuc(m): 3:45pm On Jun 13, 2022
Oshimen

1 Like

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 3:46pm On Jun 13, 2022
this one no be offside na haba coach
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by prinsam30: 3:47pm On Jun 13, 2022
e remain small make that ball enter
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Feranmi4christ(m): 3:47pm On Jun 13, 2022
Titoglory:
Anything short of 8-0 in favour of Nigeria is unacceptable


I respect your prediction o ; grin
grin grin

4 Likes

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by masui(m): 3:47pm On Jun 13, 2022
ukpahu:
pls nigeria i need pls


I wanted to play home to score one goal

but as I no see the option, I kukuma rest.

I can't come and kill myself.
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by clevvermind(m): 3:47pm On Jun 13, 2022
If Nigeria plays in a good pitch, they always do better

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by showafrica(m): 3:48pm On Jun 13, 2022
martooski:
8:0 kilosele.... Na practice match

Those people are not serious... They are even tired to mark the ball. Look like there is no buhari in there country. They no Wan damage there skin or break leg

1 Like

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by wiseone28: 3:48pm On Jun 13, 2022
Sao Tome and San Marino

who bad pass?

5 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by Edoziesmart(m): 3:48pm On Jun 13, 2022
VeryWickedMan:
8-0!!

Lala your hand go pepper you today
We are going to 12-0


Na me score 8th goal
Wetin concern lala with sports thread

Na Dominique go dey update the scoreline though grin
Re: Nigeria Vs Sao Tomé And Príncipe: AFCON 2023 Qualifier (10- 0) On 13th June 2021 by pafo(m): 3:48pm On Jun 13, 2022
godwon01:
Some Nigeria are just against the team. Play well ,they blame ,they don't play well , blame again. Some people are just enemies of progress. My brother ,leave that pikin na saddist.

So 9-0 against Sao tome is what is giving you hard-on? Let them play senegal or Algeria and see them playing like idiots. Even boys from agege stadium will beat Sao tome.

4 Likes 1 Share

(1) (2) (3) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) ... (23) (Reply)

Bet9ja Virtual Football....come In Lets Share Ideas And Hit The Bookies Hard / Nigeria Vs Egypt AFCON Qualifier: 1 - 1 On 25th March 2016 / Mama Arsenal: Hassan Nasimot Amoke Awarded N250, 000 For Her Passion (Photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 24
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.