Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,147 members, 7,867,343 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 02:14 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1982383 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:55pm On Jul 28, 2022 |
Dannyxy: Sebi u say na una this night....loool... I peeped in the Amaka rocking it ...pharmisavvi don dance commot shirt...kess and ilebaye dey support.... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:55pm On Jul 28, 2022 |
Biggie should please join the houses, make Beauty come carry her property Wetin be this abeg?
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:56pm On Jul 28, 2022 |
Giel:As in ehhh I just wish say nah Bryan dey this house See Hermes 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:56pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69: Your mouth ehen |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:56pm On Jul 28, 2022 |
Groovy shouldn't near my beauty sha 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 10:56pm On Jul 28, 2022 |
Una think say ds Hermes dey alright? Hmmmm I dey talk my own. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:56pm On Jul 28, 2022 |
This shegz and Bella are doing themselves great disservice by this gum body....make them no end up like lilo and Eric o 10 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by iamyemiakins(m): 10:56pm On Jul 28, 2022 |
This Chomzy dey too enter my eyes o 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rosebloom: 10:57pm On Jul 28, 2022 |
Chomsy no gree o Eloswag shuu calm down smoh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:57pm On Jul 28, 2022 |
Bella caught Shegzy staring at Chichi’s bum and stylishly pulled him away to play Wiles |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Chiefheywhy(m): 10:57pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: First time in a long while wey i dey see you use memes . Be like say the matter really pain you |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Clement1111(m): 10:57pm On Jul 28, 2022 |
scondy:go and visit his page before concluding |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by bentenny(m): 10:57pm On Jul 28, 2022 |
Omor Kayode no know which place to view Booty every where Chiomzy dey rock joor 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 10:57pm On Jul 28, 2022 |
Chomzy! Chomzy! I believe your government die! No Chomzy slander must happen on this thread henceforth 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 10:58pm On Jul 28, 2022 |
scondy: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Innocentchild(m): 10:58pm On Jul 28, 2022 |
Oshokhai69:Christy Cyph Pharmsavi Illebaye Mark my words 2 out of these 4 will be first to get booted out |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MissAnneboleyn: 10:58pm On Jul 28, 2022 |
Biggaboi: I am sure they have a back-up generator for the back-up generator. I imagine how much they have spent on Diesel since Saturday |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 10:58pm On Jul 28, 2022 |
This guy energy though Them geh access to weed inside dat house? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 10:58pm On Jul 28, 2022 |
Big brother please put on the Ac for the trenches at least for Ilebaye's sake She don fan herself tire They are sweating so much 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by IGoComotYaTeeth: 10:58pm On Jul 28, 2022 |
Adekunle grab knash, nobody send you to do the job of vulturebbqgrills 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:58pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl: Them chop cake for afternoon..make them dooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by carammel(f): 10:59pm On Jul 28, 2022 |
Allysyn should allow Adekunle dance with Diana na, why is she colonizing the guy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jack500: 10:59pm On Jul 28, 2022 |
See as yansh they waste, where did biggie get these gays? How can you not rock yansh? 1 Share
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Eeghe(f): 10:59pm On Jul 28, 2022 |
iamyemiakins: She is tall and gangly. I am surprised she is rocking this night (and with that gawdawful bikini) cos I wouldn’t have expected her to her the moves she has displayed. Her body is as mobile as her face I see, lol! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by KIDDRICAsHAWK: 10:59pm On Jul 28, 2022 |
Geezeem: If you want to talk to me, talk to me directly.
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Fkhalifa(m): 11:00pm On Jul 28, 2022 |
iamyemiakins:No be only you o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:00pm On Jul 28, 2022 |
Chiefheywhy: Omo, E pain me die Which kain gum body be this? By this time in Lockdown, Ozo was still too shy to admit he wanted to go for Nengi, but this Oga don buy land already. What will happen by Week 6? I have seen enough! If these Island people don't have it in them, I will either need someone to come from trenches and do the needful, or a new Housemate 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:00pm On Jul 28, 2022 |
scondy:why biggie dey treat them like less privileged, it’s not good.. But chomzy is giving me good value 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Titaniumental: 11:00pm On Jul 28, 2022 |
MissAnneboleyn:Ehn nah |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:00pm On Jul 28, 2022 |
safarigirl:as in, she is so attractive right now 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by JBoss25(m): 11:00pm On Jul 28, 2022 |
Back |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:01pm On Jul 28, 2022 |
I’m convinced that trenches was originally meant for GoTV. Na because of all the noise wey ppl make dem change mind. Which kind house and house mates be this sef? 8 Likes |
(1) (2) (3) ... (268) (269) (270) (271) (272) (273) (274) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |