Honda Accord 2011 Engine Issue - Car Talk (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Car Talk › Honda Accord 2011 Engine Issue (3990 Views)
| Re: Honda Accord 2011 Engine Issue by Angrygoat: 4:17pm On Aug 04, 2022 |
U funny. Abi u no see the explosion wey sup some days ago for charging station for Brazil. It can't work here in naija,the only tin that can work here is solar inverter and not for cars. Naija wey be say everybody dey drive nonsense. No make anyone hit u from rear oh,na explosion. Avoid solar powered cars. Ticking time bomb Conner44: |
| Re: Honda Accord 2011 Engine Issue by Conner44: 4:36pm On Aug 04, 2022 |
Angrygoat:. But oga I no understand you again oh. we never even settle for electricity discussion or use finish you don dey run go solar? |
| Re: Honda Accord 2011 Engine Issue by Angrygoat: 7:09pm On Aug 04, 2022 |
Ofeh,u suppose k ow say na hybrid i dey talk of na Conner44: |
| Re: Honda Accord 2011 Engine Issue by Burchester: 9:15am On Dec 03, 2022 |
adanny01:@Adanny01 How do I fix this issue on my honda accord08. P0011 code |
| Re: Honda Accord 2011 Engine Issue by aAK1(m): 5:55am On Dec 04, 2022 |
I can bet you used the wrong grade of oil. The k series are not forgiven to that |
Vibration Of Engine When AC Is Turn On(Honda Accord 2011) • Need Advice: Lexus ES330 2006 Vs Honda Accord 2011 Vs Toyota Camry 2010 • Help! 2AZ-FE Engine Issue • 2 • 3 • 4
Thinking Of Buying A Fairly-used Car(tokunbo)? Consider These 5 Steps... • In An Unnecessary Dilemma... Please Advice • CONVERTED Mini Buses 4 Transport Available @ Cheap Price.950k(neg). 07067125918
i thought most cars now we’re switching to it.