Gratitude Pays - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Gratitude Pays (458 Views)
| Gratitude Pays by Blupen(op): 5:42pm On Aug 04, 2022 |
If you come from a wealthy family never forget to give God thanks makachi people from poor background dey see things That's why when you see a 30yrs old guy still in his father house don't be quick to judge him, poor man pikin no get single joy for him soul |
| Re: Gratitude Pays by Johnnyboy6757(m): 7:01pm On Aug 04, 2022 |
Blupen:I swear |
| Re: Gratitude Pays by Orgasmgiver123(m): 7:52pm On Aug 04, 2022 |
Blupen:Hehehe Weed smoker done drop quote I been think say na only how to beg for weed money dey your brain, but you done prove say small sense dey join am Damn... nasty... I’m out of here |
| Re: Gratitude Pays by Blupen(op): 7:20pm On Mar 09, 2023 |
Orgasmgiver123:You are a big fool ![]() |
| Re: Gratitude Pays by Autobot05: 8:56pm On Mar 09, 2023 |
How's the title related to the message ?? ![]() |
| Re: Gratitude Pays by Blupen(op): 6:45pm On Mar 14, 2023 |
Autobot05:Wetin carry you go deh check my old thread?? |
Man Finally Pays Bride Price After 35 Years Of Being Together (Video) • Charley Kay: Oyinbo Bride Pays ’Groom Price’ Of Nigerian Yahoo Boy • Lady Pays Man N30K For A Canceled Date • 2 • 3 • 4
Help Me Settle This Bella Shmurda Vs Asake • You Don't Have To Jumb Ship. • Tell Us A True Life Story That Sounds Untrue