Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,143,340 members, 7,780,895 topics. Date: Friday, 29 March 2024 at 03:21 AM

Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife (2115 Views)

Oyinbo Don Dey Use Voodoo Cash Out / A Promiscious Man Is A Playboy While A Promiscious Woman Is A LovePeddler Why? / Only Beautiful Girls Should Come In. A Handsome Guy Don Dey Town(pics Attached) (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 11:40am On Aug 23, 2022
Dem no dey use one hand climb ladder, don't bite more than you can chew. No dey do pass yourself cheesy. I tell you . You shall remember that newly married lady wey i tell una say she join one yeye group grin dey advertise her s*x service shocked . Family don dey fight kung fu with her o grin . The lady wey be say she be active poster before, it almost 4days now she never post again. Her family dey chop vawulence with her recently grin . I sent her friend request so make we talk about all her screenshots if make i show her family grin members wey i know very well on facebook or make i no show them. Na so the slut just ignored me, till now he never accept my friend request tongue . I sent her message straight. Gbaam! She blocked me grin , na that one pained me pass o . Make i no talk much,
click here to visit her http://www.facebook.com/profile.phd?id=100077530155706/
Group http://www./391329715775508/

1 Like 1 Share

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 11:53am On Aug 23, 2022
Chaos14
ShortIGBOman
40fy
Sow4me
Temple333
Baronthecelebri
Oguntoyese
Emidon11
Culf
Cypress042
Sexyidiot
Inslandlady
Enskynelson
http://www.facebook.com/ajiibike.athinuke/

2 Likes

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by SarutobiEky(m): 12:00pm On Aug 23, 2022
Kai..she block you?? Hope you tell her husby?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 12:02pm On Aug 23, 2022
SarutobiEky:
Kai..she block you?? Hope you tell her husby?
hahaha go to my profile and read the two previous thread

1 Like

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Enskynelson(m): 12:08pm On Aug 23, 2022
Link don block o. E be like say she has closed her facebook
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by shortIGBOman: 12:14pm On Aug 23, 2022
If na Imo woman, then I'm not suprised. Those ones dey Bleep anyhow. Their married women Bleep pass single ladies. I have so many experience with both video and picture proofs.

1 Share

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by RentaStallion(m): 2:15pm On Aug 23, 2022
I gave been advising lot of young man here to look before they leap... Not all ladies are woman. How would a lady that has more than 5 BF while dating then mistakenly got married and you expect her to change. Humans don't change from what I have learned so far.. This bastard useless girl's are the reason good girls are having serious issues with good men.

It's a pity that many men will work hard but end up with over uses holes. I pity many guys shall.

5 Likes

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 2:17pm On Aug 23, 2022



**@Hollybratt the bad man!! grin grin


Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 2:38pm On Aug 23, 2022
40fy:
**@Hollybratt the bad man!! grin grin
No dey use dat kind eye dey look me. I dey chop vawulence for now.

1 Like

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 4:56pm On Aug 23, 2022
Hollybratt:
No dey use dat kind eye dey look me. I dey chop vawulence for now.




**Haha! Man shall not live by bread alone!! grin


Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by elimsun(m): 4:58pm On Aug 23, 2022
hmed by elimsun(m): 4:52pm
Are you looking for the surest plug to make legitimate money online using only your smart phone and a strong internet?

Click on the link to watch a tutorial video


https://www.youtube.com/watch?v=Y2MAn3c6LEg






Click on the link to join now

https://lj-task.top/77833528423202
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 5:07pm On Aug 23, 2022
40fy:





**Haha! Man shall not live by bread alone!! grin


Really? I don't even know why every food inside bible is always bread bread! Dem no dey chop fufu for egypt?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by ASAPFERG1: 9:41pm On Aug 23, 2022
shortIGBOman:
If na Imo woman, then I'm not suprised. Those ones dey Bleep anyhow. Their married women Bleep pass single ladies. I have so many experience with both video and picture proofs.
how I fit get the videos and pictures baba cool
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 8:38pm On Aug 24, 2022
Subscribe to watch phamotee comedy, it's 100% funny
https://www.youtube.com/watch?v=4kkEvccI3yc
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 8:58pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Subscribe to watch phamotee comedy, it's 100% funny
https://www.youtube.com/watch?v=4kkEvccI3yc
Guy you sabi phamotee that time i de facebook i always de follow am
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:00pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Guy you sabi phamotee that time i de facebook i always de follow am
Phamotee don be celeb now o grin
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:02pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Phamotee don be celeb now o grin
Wetin de sup now hope e still de do 7pm joke
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:08pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Wetin de sup now hope e still de do 7pm joke
Yes oo, but why you no dey do facebook?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:12pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Yes oo, but why you no dey do facebook?
I found Nairaland and forgot my fb name and password
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:18pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Yes oo, but why you no dey do facebook?
Hey chap
why don't you invite him here
IRMC

1 Like

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:19pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
I found Nairaland and forgot my fb name and password
Heyaah, for our own kaba we no dey forget password, even if it happen, e get a way we dey recover am.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:22pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Heyaah, for our own kaba we no dey forget password, even if it happen, e get a way we dey recover am.
No be de same number i register i de use now
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:23pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Hey chap
why don't you invite him here
IRMC
Lol! And you think phamotee go gree? Okay let me send him the nairaland link. I dey come
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:25pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
No be de same number i register i de use now
Okay my guy, phamotee go join us by force. Wait am coming.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 9:39pm On Aug 24, 2022
Chaos14
Hey, chap, i've sent him a message with the link begging him to join the forum. Well he may join and he may not.
IRMC
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:52pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Chaos14
Hey, chap, i've sent him a message with the link begging him to join the forum. Well he may join and he may not.
IRMC
So you know am personally
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 10:00pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
So you know am personally
enh naw
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Emerald04(m): 10:01pm On Aug 24, 2022
grin Give us full gist man
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:29pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
enh naw
You and him even resemble
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 6:23am On Aug 25, 2022
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(m): 10:25am On Aug 26, 2022
Comrade wait, vawulence never done
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:27am On Aug 26, 2022
Hollybratt:
Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done[i]Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done[/i]Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done
Wetin be this?

(1) (2) (Reply)

Which Life Lesson Did You Learn This Year? / What Would You Do If Your Boyfriend Was Cold-blooded Armed Robber / Love Through Internet: Is It Possible?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.