Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife (2708 Views)
| Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 11:40am On Aug 23, 2022*. Modified: 2:45pm On Aug 23, 2022 |
Dem no dey use one hand climb ladder, don't bite more than you can chew. No dey do pass yourself . I tell you . You shall remember that newly married lady wey i tell una say she join one yeye group dey advertise her s*x service . The lady wey be say she be active poster before, it almost 4days now she never post again. Her family dey chop vawulence with her recently . I sent her friend request so make we talk about all her screenshots if make i show her family members wey i know very well on facebook or make i no show them. Na so the slut just ignored me, till now he never accept my friend request . I sent her message straight. Gbaam! She blocked me , na that one pained me pass o . Make i no talk much,click here to visit her http://www.facebook.com/profile.phd?id=100077530155706/ Group http://www./391329715775508/ |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 11:53am On Aug 23, 2022*. Modified: 12:50pm On Aug 23, 2022 |
Chaos14 ShortIGBOman 40fy Sow4me Temple333 Baronthecelebri Oguntoyese Emidon11 Culf Cypress042 Sexyidiot Inslandlady Enskynelson http://www.facebook.com/ajiibike.athinuke/ |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by SarutobiEky(m): 12:00pm On Aug 23, 2022 |
Kai..she block you?? Hope you tell her husby? |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 12:02pm On Aug 23, 2022 |
SarutobiEky:hahaha go to my profile and read the two previous thread |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Enskynelson(m): 12:08pm On Aug 23, 2022 |
Link don block o. E be like say she has closed her facebook |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by shortIGBOman: 12:14pm On Aug 23, 2022 |
If na Imo woman, then I'm not suprised. Those ones dey Bleep anyhow. Their married women Bleep pass single ladies. I have so many experience with both video and picture proofs.
|
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by RentaStallion(m): 2:15pm On Aug 23, 2022 |
I gave been advising lot of young man here to look before they leap... Not all ladies are woman. How would a lady that has more than 5 BF while dating then mistakenly got married and you expect her to change. Humans don't change from what I have learned so far.. This bastard useless girl's are the reason good girls are having serious issues with good men. It's a pity that many men will work hard but end up with over uses holes. I pity many guys shall. |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 2:17pm On Aug 23, 2022 |
**@Hollybratt the bad man!! ![]() |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 2:38pm On Aug 23, 2022 |
40fy:No dey use dat kind eye dey look me. I dey chop vawulence for now. |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 4:56pm On Aug 23, 2022 |
Hollybratt: **Haha! Man shall not live by bread alone!! ![]() |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by elimsun(m): 4:58pm On Aug 23, 2022 |
hmed by elimsun(m): 4:52pm Are you looking for the surest plug to make legitimate money online using only your smart phone and a strong internet? Click on the link to watch a tutorial video https://www.youtube.com/watch?v=Y2MAn3c6LEg Click on the link to join now https://lj-task.top/77833528423202 |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 5:07pm On Aug 23, 2022 |
40fy:Really? I don't even know why every food inside bible is always bread bread! Dem no dey chop fufu for egypt? |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by ASAPFERG1: 9:41pm On Aug 23, 2022 |
shortIGBOman:how I fit get the videos and pictures baba ![]() |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 8:38pm On Aug 24, 2022 |
Subscribe to watch phamotee comedy, it's 100% funny https://www.youtube.com/watch?v=4kkEvccI3yc |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 8:58pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:Guy you sabi phamotee that time i de facebook i always de follow am |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:00pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:Phamotee don be celeb now o ![]() |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:02pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:Wetin de sup now hope e still de do 7pm joke |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:08pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:Yes oo, but why you no dey do facebook? |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:12pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:I found Nairaland and forgot my fb name and password |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:18pm On Aug 24, 2022 |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:19pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:Heyaah, for our own kaba we no dey forget password, even if it happen, e get a way we dey recover am. |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:22pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:No be de same number i register i de use now |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:23pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:Lol! And you think phamotee go gree? Okay let me send him the nairaland link. I dey come |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:25pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:Okay my guy, phamotee go join us by force. Wait am coming. |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:39pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14 Hey, chap, i've sent him a message with the link begging him to join the forum. Well he may join and he may not. IRMC |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:52pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:So you know am personally |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 10:00pm On Aug 24, 2022 |
Chaos14:enh naw |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Emerald04(m): 10:01pm On Aug 24, 2022 |
Give us full gist man |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:29pm On Aug 24, 2022 |
Hollybratt:You and him even resemble |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 6:23am On Aug 25, 2022*. Modified: 10:22am On Aug 26, 2022 |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 10:25am On Aug 26, 2022 |
Comrade wait, vawulence never done |
| Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:27am On Aug 26, 2022 |
Hollybratt:Wetin be this? |
Marriage Never Start, E Don Dey End • Oyinbo Don Dey Use Voodoo Cash Out • A Promiscious Man Is A Playboy While A Promiscious Woman Is A LovePeddler Why? • 2 • 3 • 4
I Can Not Be The Only Guy That Does This. • Help ! What Cream Is Best For My Skin • Is this called cheated on??
. I tell you
. You shall remember that newly married lady wey i tell una say she join one yeye group
dey advertise her s*x service
. I sent her message straight. Gbaam! She blocked me 