₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,141 members, 8,448,843 topics. Date: Monday, 20 July 2026 at 10:29 PM

Toggle theme

Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife - Romance - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralRomanceFamily Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife (2709 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op):
Dem no dey use one hand climb ladder, don't bite more than you can chew. No dey do pass yourself cheesy. I tell you huh . You shall remember that newly married lady wey i tell una say she join one yeye group grin dey advertise her s*x service shocked . Family don dey fight kung fu with her o grin . The lady wey be say she be active poster before, it almost 4days now she never post again. Her family dey chop vawulence with her recently grin . I sent her friend request so make we talk about all her screenshots if make i show her family grin members wey i know very well on facebook or make i no show them. Na so the slut just ignored me, till now he never accept my friend request tongue . I sent her message straight. Gbaam! She blocked me grin , na that one pained me pass o huh . Make i no talk much,
click here to visit her http://www.facebook.com/profile.phd?id=100077530155706/
Group http://www./391329715775508/
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op):
Chaos14
ShortIGBOman
40fy
Sow4me
Temple333
Baronthecelebri
Oguntoyese
Emidon11
Culf
Cypress042
Sexyidiot
Inslandlady
Enskynelson
http://www.facebook.com/ajiibike.athinuke/
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by SarutobiEky(m): 12:00pm On Aug 23, 2022
Kai..she block you?? Hope you tell her husby?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 12:02pm On Aug 23, 2022
SarutobiEky:
Kai..she block you?? Hope you tell her husby?
hahaha go to my profile and read the two previous thread
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Enskynelson(m): 12:08pm On Aug 23, 2022
Link don block o. E be like say she has closed her facebook
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by shortIGBOman: 12:14pm On Aug 23, 2022
If na Imo woman, then I'm not suprised. Those ones dey Bleep anyhow. Their married women Bleep pass single ladies. I have so many experience with both video and picture proofs.

Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by RentaStallion(m): 2:15pm On Aug 23, 2022
I gave been advising lot of young man here to look before they leap... Not all ladies are woman. How would a lady that has more than 5 BF while dating then mistakenly got married and you expect her to change. Humans don't change from what I have learned so far.. This bastard useless girl's are the reason good girls are having serious issues with good men.

It's a pity that many men will work hard but end up with over uses holes. I pity many guys shall.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 2:17pm On Aug 23, 2022



**@Hollybratt the bad man!! grin grin


Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 2:38pm On Aug 23, 2022
40fy:
**@Hollybratt the bad man!! grin grin
No dey use dat kind eye dey look me. I dey chop vawulence for now.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by 40fy: 4:56pm On Aug 23, 2022
Hollybratt:
No dey use dat kind eye dey look me. I dey chop vawulence for now.



**Haha! Man shall not live by bread alone!! grin


Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by elimsun(m): 4:58pm On Aug 23, 2022
hmed by elimsun(m): 4:52pm
Are you looking for the surest plug to make legitimate money online using only your smart phone and a strong internet?

Click on the link to watch a tutorial video


https://www.youtube.com/watch?v=Y2MAn3c6LEg






Click on the link to join now

https://lj-task.top/77833528423202
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 5:07pm On Aug 23, 2022
40fy:



**Haha! Man shall not live by bread alone!! grin


Really? I don't even know why every food inside bible is always bread bread! Dem no dey chop fufu for egypt?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by ASAPFERG1: 9:41pm On Aug 23, 2022
shortIGBOman:
If na Imo woman, then I'm not suprised. Those ones dey Bleep anyhow. Their married women Bleep pass single ladies. I have so many experience with both video and picture proofs.
how I fit get the videos and pictures baba cool
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 8:38pm On Aug 24, 2022
Subscribe to watch phamotee comedy, it's 100% funny
https://www.youtube.com/watch?v=4kkEvccI3yc
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 8:58pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Subscribe to watch phamotee comedy, it's 100% funny
https://www.youtube.com/watch?v=4kkEvccI3yc
Guy you sabi phamotee that time i de facebook i always de follow am
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:00pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Guy you sabi phamotee that time i de facebook i always de follow am
Phamotee don be celeb now o grin
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:02pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Phamotee don be celeb now o grin
Wetin de sup now hope e still de do 7pm joke
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:08pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Wetin de sup now hope e still de do 7pm joke
Yes oo, but why you no dey do facebook?
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:12pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Yes oo, but why you no dey do facebook?
I found Nairaland and forgot my fb name and password
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:18pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Yes oo, but why you no dey do facebook?
Hey chap
why don't you invite him here
IRMC
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:19pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
I found Nairaland and forgot my fb name and password
Heyaah, for our own kaba we no dey forget password, even if it happen, e get a way we dey recover am.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:22pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Heyaah, for our own kaba we no dey forget password, even if it happen, e get a way we dey recover am.
No be de same number i register i de use now
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:23pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
Hey chap
why don't you invite him here
IRMC
Lol! And you think phamotee go gree? Okay let me send him the nairaland link. I dey come
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:25pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
No be de same number i register i de use now
Okay my guy, phamotee go join us by force. Wait am coming.
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 9:39pm On Aug 24, 2022
Chaos14
Hey, chap, i've sent him a message with the link begging him to join the forum. Well he may join and he may not.
IRMC
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 9:52pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
Chaos14
Hey, chap, i've sent him a message with the link begging him to join the forum. Well he may join and he may not.
IRMC
So you know am personally
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 10:00pm On Aug 24, 2022
Chaos14:
So you know am personally
enh naw
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Emerald04(m): 10:01pm On Aug 24, 2022
grin Give us full gist man
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:29pm On Aug 24, 2022
Hollybratt:
enh naw
You and him even resemble
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op):
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Chaos14:
You and him even resemble
Haaa ok o
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Hollybratt(op): 10:25am On Aug 26, 2022
Comrade wait, vawulence never done
Re: Family Don Dey Fight The Newly Promiscious Wife by Chaos14: 10:27am On Aug 26, 2022
Hollybratt:
Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done[i]Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done[/i]Gist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never doneGist is coming comrade wait, vawulence never done
Wetin be this?
1 2 Reply

Marriage Never Start, E Don Dey EndOyinbo Don Dey Use Voodoo Cash OutA Promiscious Man Is A Playboy While A Promiscious Woman Is A LovePeddler Why?234

Name A Nairalander Whose Comments You Always Like Sometimes Without Reading!.3k For Anyone Who Can Successfully The Insect In This PhotoHow Birds Defeated Australian Army With Tanks And Amunitions At War(pics)