BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2590) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2650283 Views)
1 2 3 ... 2587 2588 2589 2590 2591 2592 2593 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Somebody should quote me when Team DOTUN wins.. Tnx |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by styrese: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Alheeri:Don't throw stones if u live in glass houses Hermes brain doesn't function lately and ur team think they can downplay others!! They brought their madness to Islanders forgetting our Kabiyesi's brain is solid enough to send them to coma again and again even without us doing much they will still cry daily That is what u gain from stanning the most intelligent housemate Kabiyesi Adekunle! ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Chom Chom baby. Always better than Adekunle. She didn't even repeat. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Allnacruise:which beans Biko, I no under wetin una dey talk?? Which task e no do |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Goooooo chomzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 10:33pm On Aug 30, 2022 |
His Olodo no get limit Onyi99: |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Bryann never start tasks, you go don dey see Bryann Bryann every where, lol… |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Intelligent people on this chomzy’s team They’re gonna win |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:34pm On Aug 30, 2022 |
scondy:A king!
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:34pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy:Plenty shalaye no de full basket....abi no be una talk am? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:34pm On Aug 30, 2022 |
Onyi99:Yeah…just like Bryan carried his group members along! Comon getat! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: ![]() @sweetpink....see wetyn obaseki cause |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: ![]() @sweetpink....see wetyn obaseki cause ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
My Bryann carried his team members to two big wins last week, how many your fave don carry him team?? Lol, team adekunle make I no face una, abi your gossip wey start to see im period this week.. Una don dey attack Bryann since first week, I just dey ignore una… I really no wan activate agenda mode… else na una go tire |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
scondy:You are actually the biggest hypocrite on this forum That old devil gossip you Stan , how many times did he try? You will just come here and be typing nonsense and the useless entities here will be liking the nonsense you type |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:36pm On Aug 30, 2022 |
scondy:lol your fave wey never see win till this week, abeg biggie bring music task plus picture puzzles so people fit cry ![]() I love tears |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 10:36pm On Aug 30, 2022 |
When will Hermes get rid of this his Badluck , because it is affecting other members of his team |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:36pm On Aug 30, 2022 |
Sweetpink:My baby tried ![]() But the anger of the gods are upon their useless apprentice ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:37pm On Aug 30, 2022 |
Sweetpink: ![]() Giddem Everybody dey talk...failed clownish footballer/marabout/lordlamba stans sef wan shook mouth? What nonsense! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:37pm On Aug 30, 2022 |
scondy:LoL 4 tasks actually |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:38pm On Aug 30, 2022 |
My baby brii wey dey carry him team to win, dem peer am with one kind people today, na nonsense… Meanwhile biggie music tasks please , no housemate is complete this season, they all have specialty, so mix this game, so e no go dey give unfair advantage to some certain housemates.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 10:38pm On Aug 30, 2022 |
Lol...your favourite dey disappoint, instead make you keep quiet , u dey shalaye. If you're not Adekunle you can never be Adekunle. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:39pm On Aug 30, 2022 |
styrese:I won't banter words with you ![]() I was responding to someone's post, you and your team members jumped in to troll me. I just dey look una You think it's by winning tasks? We will see how far ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:39pm On Aug 30, 2022 |
Na Hermes go spoil this win for his team, na him change group from experience ![]() Werey hermes |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:40pm On Aug 30, 2022 |
Nexus25:And na dem dey claim say plenty shalaye no dey full basket... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy:Make Bri chill for Pepsi task |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Na Hermes spoil Im team win |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
This task is crazy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Allnacruise:Lmao!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
Hermes ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
Omo Everyone tried abeg Its not easy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
To think I like Hermes, Allyson has happened to my guy. Painful! |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 1 guest(s)
Hermes brain doesn't function lately and ur team think they can downplay others!! They brought their madness to Islanders forgetting our Kabiyesi's brain is solid enough to send them to coma again and again even without us doing much they will still cry daily 





