Stats: 3,166,038 members, 7,863,713 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 01:17 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1979659 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2587) (2588) (2589) (2590) (2591) (2592) (2593) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by HajiaNotu: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Somebody should quote me when Team DOTUN wins.. Tnx |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by styrese: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Alheeri:Don't throw stones if u live in glass houses ![]() ![]() ![]() 9 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by DamianX: 10:32pm On Aug 30, 2022 |
Chom Chom baby. Always better than Adekunle. She didn't even repeat. 3 Likes 1 Share |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Allnacruise:which beans Biko, I no under wetin una dey talk?? Which task e no do |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Goooooo chomzy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 10:33pm On Aug 30, 2022 |
His Olodo no get limit Onyi99: |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Bryann never start tasks, you go don dey see Bryann Bryann every where, lol… |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:33pm On Aug 30, 2022 |
Intelligent people on this chomzy’s team They’re gonna win |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:34pm On Aug 30, 2022 |
scondy: A king! 4 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 10:34pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: Plenty shalaye no de full basket....abi no be una talk am? 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:34pm On Aug 30, 2022 |
Onyi99:Yeah…just like Bryan carried his group members along! Comon getat! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: ![]() @sweetpink....see wetyn obaseki cause |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: ![]() @sweetpink....see wetyn obaseki cause ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
My Bryann carried his team members to two big wins last week, how many your fave don carry him team?? Lol, team adekunle make I no face una, abi your gossip wey start to see im period this week.. Una don dey attack Bryann since first week, I just dey ignore una… I really no wan activate agenda mode… else na una go tire |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:35pm On Aug 30, 2022 |
scondy: You are actually the biggest hypocrite on this forum That old devil gossip you Stan , how many times did he try? You will just come here and be typing nonsense and the useless entities here will be liking the nonsense you type 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:36pm On Aug 30, 2022 |
scondy:lol your fave wey never see win till this week, abeg biggie bring music task plus picture puzzles so people fit cry ![]() I love tears |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ibukzy: 10:36pm On Aug 30, 2022 |
When will Hermes get rid of this his Badluck , because it is affecting other members of his team 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:36pm On Aug 30, 2022 |
Sweetpink: My baby tried ![]() But the anger of the gods are upon their useless apprentice ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:37pm On Aug 30, 2022 |
Sweetpink: ![]() Giddem Everybody dey talk...failed clownish footballer/marabout/lordlamba stans sef wan shook mouth? What nonsense! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Reussite: 10:37pm On Aug 30, 2022 |
scondy:LoL 4 tasks actually |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:38pm On Aug 30, 2022 |
My baby brii wey dey carry him team to win, dem peer am with one kind people today, na nonsense… Meanwhile biggie music tasks please , no housemate is complete this season, they all have specialty, so mix this game, so e no go dey give unfair advantage to some certain housemates.. |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 10:38pm On Aug 30, 2022 |
Lol...your favourite dey disappoint, instead make you keep quiet ![]() If you're not Adekunle you can never be Adekunle. 16 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 10:39pm On Aug 30, 2022 |
styrese: I won't banter words with you ![]() I was responding to someone's post, you and your team members jumped in to troll me. I just dey look una You think it's by winning tasks? We will see how far ![]() 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:39pm On Aug 30, 2022 |
Na Hermes go spoil this win for his team, na him change group from experience ![]() Werey hermes 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:40pm On Aug 30, 2022 |
Nexus25: And na dem dey claim say plenty shalaye no dey full basket... 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Allnacruise(m): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Dannyxy: Make Bri chill for Pepsi task |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Na Hermes spoil Im team win |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:41pm On Aug 30, 2022 |
This task is crazy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Sweetpink: 10:41pm On Aug 30, 2022 |
Allnacruise:Lmao!!! 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Onyi99(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
Hermes ![]() |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Lauryn41(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
Omo Everyone tried abeg Its not easy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nexus25(f): 10:42pm On Aug 30, 2022 |
To think I like Hermes, Allyson has happened to my guy. Painful! 3 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (2587) (2588) (2589) (2590) (2591) (2592) (2593) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |