₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,392 members, 8,522,784 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 02:35 AM

Toggle theme

GTB are thieves - Crime - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › GTB are thieves (951 Views)

1 Reply (Go Down)

GTB are thieves by seyicodes(op):
They no wan refund my money
Re: GTB are thieves by CeazerMafia22(m): 6:38pm On Sep 02, 2022
coolBros just rest, dem don sink your money grin Legal Thieves
Re: GTB are thieves by wereneribo: 6:09am On Sep 03, 2022
Wow
Re: GTB are thieves by pointblank247(m): 4:35pm On Sep 03, 2022
Wetin innoson don talk tetee
Re: GTB are thieves by Jakumo(m): 7:36am On Sep 04, 2022
seyicodes:
They no wan refund my money
Enter dem bank and den begin commot ya cloth, dey shout say you nogo gree, say make dem pay ya money if dem no wan see blokkos today.

Because even police when carry gun still dey fear man pikin when vess commot hin blokkos for open place, all of police when dey inside bank go pick race at once, begin dey run gbudu-gbudu-gbudu go for dem station, and from there jump fence take backyard escape softly.


Make you try dis my system. You go see say dem go pay ALL ya money for inside that very bank. When you don count am see say the money complete, wear ya pant again, and salute dem witi 20 naira before you commot for dem banking hall, come go buy panla fish for market.
1 Reply

Some POS Operators Are Thieves(scammers) Guys Be Careful...here Is My Experience • Beware Of Base 1 Logistic International Limited, They Are Thieves And Fraudulent • Goat Thieves Caught And Paraded With The Goat They Stole(photos) • 2 • 3 • 4

Man Killed His Bossom Friend, Sold His Head, Heart And Hands For N200,000 • Yahoo Boy Caught Trying To Dump Girlfriend's Body He Butchered • I Think I’m One Of Her Options