BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2774) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2637870 Views)
1 2 3 ... 2771 2772 2773 2774 2775 2776 2777 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Kissing just dey jam kissing ...o ga ju |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Chichi thank you for giving me vibes and staying away from Deji today |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Even Rachael no fit stand on her own Wetin dem give these people drink? Even DJ music fit cause highness |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
These 2 Djs I want this EDM + afrobeats mix!!!!!!!! I love it. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:drunk with Pepsi?? ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:Lmao,that girl wan kill you |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Ambber:Only Pepsi indeed ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Tomorrow she go cry mumu cry.. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 11:09pm On Sep 03, 2022 |
After this hot kiss with Dotun, Daniella would come and start explaining nonsense to us again tomorrow. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Shebi daniella say she wan focuss. Werey dey kiss passonately. BTW, shey dem mix pepsi with something else ni |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
safarigirl:Hi on top Pepsi |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Something dey that drink.... nobody can tell me otherwise! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:Mind what you project bro.. This isn't good for a man...Daniella has her senses intact. They are all scared as some will bounce later. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jay16: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Eloswag really enjoying himself thanks to Chomzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
kowema:She dey try confuse Khalid for house |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Daniella the judge is doing what she judged someone for, well we wait for Ebuka to do the Lord's work tomorrow...... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Omo who be the new 2 dj wey dress like Lord raiden ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
na two DJs? Raiden from mortal Kombat looking DJs |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
safarigirl:You don return? For a minute I was worried you were not here tonight. Welcome back ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Munzy14:Most likely Spanish fly ![]() Or it's a special brand of Pepsi. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Wait I before I scream "I said it" was Dotun taking advantage of Daniella's drinkng state ? Airtel is doing me dirty this night Who are these ' Snake in the Monkey shadow' Djs |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Chomzy eh ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Sorry to the HoH bed this night |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Phethar007(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Ambber:are u a kid,you should know the cups they are holding are already mixed with alcohol na,how will you party with only Pepsi,shey na 2years old birthday ni ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Shegella no kiss for this kissing spree we dey go on....dem still dey fight ni |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ImoleNaija: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:Drunk with Pepsi ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
E be like say loneliness don push Doyin enter Chizzy hand..... |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Eloswag dance na Leave chomzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
The only shipless duo in that house are Adekunle and Bryann |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Hazardfan1:Omohhhhh |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Ambber:Lol ![]() See this one ![]() So, you think it’s just normal Pepsi they are drinking? Can’t you see some of them are misbehaving already ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:I love the heart attack that babe is giving you this season ![]() |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2
Viewing this topic: 2 guest(s)



