Stats: 3,165,813 members, 7,862,698 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 11:59 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1978877 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2774) (2775) (2776) (2777) (2778) (2779) (2780) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
drake49: Yawns….very dryyyy 6 Likes 1 Share
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
I don find the name of these Djs tire. Pepsi abeg na. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
This baby dancing ooo |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hiteelong(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is high o |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Diana ndo! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Sheggz still dey argue with him babe for party. The guy na killjoy. Even in the party, he still has to corrupt it with his agidi attitude |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(f): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Does Sheggz know how to have a good time? Kunle, sef, who’s boring is moving from time to time. Sheggz’s idea of fun is likely sitting at home having drinks. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Every other ship has at least danced with other people apart from their partner, but na superglue hold shella. Nonsense. 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Ships don mix up.. Pepsi dey do tinzz ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
meobizy: Okay sir!!! |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is really bringing out her hidden bad gyal vibes.. Sheggz still dey on shalaye levels with Bella. . giddy n Rachel really rocking n bringing d vibes 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is extremely horrny. It's written all over her face 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Giel: Dj Crowd Kontroller : He has always delivered in BBNaija Saturday night parties from time immemorial |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kosssy: 11:24pm On Sep 03, 2022 |
More of this Pepsi going forward. The best party so far 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chi chi fake stripper wey no fit whine waist...... person wey dey do ashawo work come mask am as stripper 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chizzy please go and look for Chomzy |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi has done my Adekunle strong thing. Leeemaoooo 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
wetin Biggie give these people... see my kabiyesi ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Chichi baby see how I'm enjoying you now you're staying away from Deji. Atleast for this party 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
MamBi: been dancing! ![]() I don high through the tv sef 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi don bring the best party oh.., What alcohol no fit do, soft drink don do. Up soft drink 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hiteelong(f): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded: They are all high as in 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Ginaz: Hii
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
dyydxx: And the babe no gree comot. She dies there. If this their ship no be acting ( I really believe say dem know themselves before and are just playing out a script), then she must have very low self esteem… 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
E no go better for whoever mixed this drink tonight. Look at Adekunle tori Ọlọhun. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Atleast the ships have mixed up in the dance floor ,except zudds ship ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
these DJs na fire � 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:26pm On Sep 03, 2022 |
MasterSteps:No these 2 new DJs. I have found them sha. The first DJ that stopped playing by 11pm was crowd kontroller. See the name of these 2 Djs 5 Likes
|
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Giddy see yansh dey open mouth. Werey ![]() 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 11:27pm On Sep 03, 2022 |
fitzmayowa:Chizzy Dem ship? |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:27pm On Sep 03, 2022 |
Giddy just left Earth for 10 seconds 1 Like |
(1) (2) (3) ... (2774) (2775) (2776) (2777) (2778) (2779) (2780) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |