Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,234 members, 7,860,498 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 11:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / BBNaija 2022 Live Updates Thread (1976129 Views)
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (2771) (2772) (2773) (2774) (2775) (2776) (2777) ... (4305) (Reply) (Go Down)
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by scondy(f): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Kissing just dey jam kissing ...o ga ju 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Chichi thank you for giving me vibes and staying away from Deji today |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(f): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Even Rachael no fit stand on her own Wetin dem give these people drink? Even DJ music fit cause highness 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
These 2 Djs I want this EDM + afrobeats mix!!!!!!!! I love it. 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Ambber(f): 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:drunk with Pepsi?? 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 11:08pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded: Lmao,that girl wan kill you |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Ambber: Only Pepsi indeed |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by badinfluence: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Tomorrow she go cry mumu cry.. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kowema(f): 11:09pm On Sep 03, 2022 |
After this hot kiss with Dotun, Daniella would come and start explaining nonsense to us again tomorrow. 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Shebi daniella say she wan focuss. Werey dey kiss passonately. BTW, shey dem mix pepsi with something else ni 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by NozinoGroup: 11:09pm On Sep 03, 2022 |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Something dey that drink.... nobody can tell me otherwise! 3 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Munzy14(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:Mind what you project bro.. This isn't good for a man...Daniella has her senses intact. They are all scared as some will bounce later. 5 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Jay16: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Eloswag really enjoying himself thanks to Chomzy 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 1stSonOfLucifer(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
kowema: She dey try confuse Khalid for house 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Daniella the judge is doing what she judged someone for, well we wait for Ebuka to do the Lord's work tomorrow...... 4 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Rahkman: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Omo who be the new 2 dj wey dress like Lord raiden 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
na two DJs? Raiden from mortal Kombat looking DJs |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
safarigirl: You don return? For a minute I was worried you were not here tonight. Welcome back |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Munzy14: Most likely Spanish fly Or it's a special brand of Pepsi. 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Wait I before I scream "I said it" was Dotun taking advantage of Daniella's drinkng state ? Airtel is doing me dirty this night Who are these ' Snake in the Monkey shadow' Djs 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Chomzy eh 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Sorry to the HoH bed this night 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Phethar007(m): 11:10pm On Sep 03, 2022 |
Ambber:are u a kid,you should know the cups they are holding are already mixed with alcohol na,how will you party with only Pepsi,shey na 2years old birthday ni 6 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Shegella no kiss for this kissing spree we dey go on....dem still dey fight ni 1 Like |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by ImoleNaija: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded: Drunk with Pepsi |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
E be like say loneliness don push Doyin enter Chizzy hand..... |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
Eloswag dance na Leave chomzy 2 Likes |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by fitzmayowa: 11:11pm On Sep 03, 2022 |
The only shipless duo in that house are Adekunle and Bryann |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Hazardfan1: Omohhhhh |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hyland(m): 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Ambber:Lol See this one So, you think it’s just normal Pepsi they are drinking? Can’t you see some of them are misbehaving already |
Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:12pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded: I love the heart attack that babe is giving you this season 4 Likes |
(1) (2) (3) ... (2771) (2772) (2773) (2774) (2775) (2776) (2777) ... (4305) (Reply)
Korean Movies Chatroom / Big Brother Africa "The Chase" Official Thread / Big Brother Africa 'hotshots' Official Thread
Viewing this topic: 2 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17 |