BBNaija 2022 Live Updates Thread - TV/Movies (2777) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › TV/Movies › BBNaija 2022 Live Updates Thread (2641771 Views)
1 2 3 ... 2774 2775 2776 2777 2778 2779 2780 ... 4305 Reply (Go Down)
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:22pm On Sep 03, 2022*. Modified: 9:18am On Sep 04, 2022 |
drake49:Yawns….very dryyyy
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
I don find the name of these Djs tire. Pepsi abeg na. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by AutoChick4U(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
This baby dancing ooo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hiteelong(f): 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is high o |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MamBi: 11:22pm On Sep 03, 2022 |
Diana ndo! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by dyydxx: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Sheggz still dey argue with him babe for party. The guy na killjoy. Even in the party, he still has to corrupt it with his agidi attitude |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by meobizy(m): 11:23pm On Sep 03, 2022*. Modified: 10:54am On Sep 04, 2022 |
Does Sheggz know how to have a good time? Kunle, sef, who’s boring is moving from time to time. Sheggz’s idea of fun is likely sitting at home having drinks. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Every other ship has at least danced with other people apart from their partner, but na superglue hold shella. Nonsense. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Ships don mix up.. Pepsi dey do tinzz |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Froshloaded: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
hiteelong:I swear, she can't control her self once she is drunk |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
meobizy:Okay sir!!! |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by mayor1814: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is really bringing out her hidden bad gyal vibes.. Sheggz still dey on shalaye levels with Bella. . giddy n Rachel really rocking n bringing d vibes |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Daniella is extremely horrny. It's written all over her face |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by MasterSteps: 11:23pm On Sep 03, 2022 |
Giel:Dj Crowd Kontroller : He has always delivered in BBNaija Saturday night parties from time immemorial |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by kosssy: 11:24pm On Sep 03, 2022 |
More of this Pepsi going forward. The best party so far |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chi chi fake stripper wey no fit whine waist...... person wey dey do ashawo work come mask am as stripper |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by shumuel(m): 11:24pm On Sep 03, 2022 |
Chizzy please go and look for Chomzy |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Nobody: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi has done my Adekunle strong thing. Leeemaoooo |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hayzed19(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
wetin Biggie give these people... see my kabiyesi ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Chichi baby see how I'm enjoying you now you're staying away from Deji. Atleast for this party |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Geezeem: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
MamBi:been dancing! ![]() I don high through the tv sef |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Dannyxy(m): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Pepsi don bring the best party oh.., What alcohol no fit do, soft drink don do. Up soft drink |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by hiteelong(f): 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Froshloaded:They are all high as in |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Hazardfan1: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
Ginaz:Hii
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Oshokhai69: 11:25pm On Sep 03, 2022 |
dyydxx:And the babe no gree comot. She dies there. If this their ship no be acting ( I really believe say dem know themselves before and are just playing out a script), then she must have very low self esteem… |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by eleshin(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
E no go better for whoever mixed this drink tonight. Look at Adekunle tori Ọlọhun. |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Twoclans(f): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Atleast the ships have mixed up in the dance floor ,except zudds ship ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by 100naira(m): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
these DJs na fire � |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by Giel: 11:26pm On Sep 03, 2022 |
MasterSteps:No these 2 new DJs. I have found them sha. The first DJ that stopped playing by 11pm was crowd kontroller. See the name of these 2 Djs
|
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by safarigirl(mod): 11:26pm On Sep 03, 2022 |
Giddy see yansh dey open mouth. Werey ![]() |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by davodyguy: 11:27pm On Sep 03, 2022 |
fitzmayowa:Chizzy Dem ship? |
| Re: BBNaija 2022 Live Updates Thread by COOL10(m): 11:27pm On Sep 03, 2022 |
Giddy just left Earth for 10 seconds |
Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread • BBNaija 2021 Live Updates Thread • BBNaija 2020 Live Updates Thread • 2 • 3 • 4
Big Brother Naija 2017: Live Thread • Live: Big Brother Naija 2018 (Double Wahala) BBNaija Live Thread • What Series Are You Watching Now? Part 2


