Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent - Business - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Business › Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent (935 Views)
| Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 8:27pm On Sep 12, 2022 |
My phone just suddenly died, e shock me like say na human being die because that the phone I use to type and upload my books online. Now I need to buy another phone else my life dey on freeze mode. I swear. Who fit borrow me 45k? Maybe we can even meet in person to discuss so you go know me. Month end you get your money back I just dey angry and feeling depressed, it caught me off guard I swear |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by fman(m): 8:28pm On Sep 12, 2022 |
So which phone u take Type this rubbish? |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by CYBERSOLDIERSre: 8:37pm On Sep 12, 2022 |
Go to your friends na. You don't need to beg them. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Darkerberry: 7:44am On Sep 13, 2022 |
Know how it feels bro.. God go send u a miracle I pray. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by ecomalchemistt(m): 8:13am On Sep 13, 2022 |
lol, dem dey borrow pesin money this period ? |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Greatzeus(m): 9:44am On Sep 13, 2022 |
IamPlato:I know how you feel,when my phone got stolen, I was without a phone because I use one phone,it was like a part of me was Missing,I couldn't get my self, been without a phone is almost like your soul is missing. I got a new phone the same day. This is why it's necessary to have a savings no matter how small in case of emergency. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Juicethekid: 9:53am On Sep 13, 2022 |
Greatzeus:You go fit reason me 1k make I take hold body like this? Hunger wan finish boys |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Juicethekid: 9:53am On Sep 13, 2022 |
Greatzeus:You go fit reason me 1k make I take hold body like this? B |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Greatzeus(m): 10:01am On Sep 13, 2022 |
Juicethekid:Okay. To your phone or account? Drop either of them let me send you credit or cash,but N1k only |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 10:08am On Sep 13, 2022 |
Greatzeus:that's very true... I swear that's the mistake... I no dey remember to save |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 10:10am On Sep 13, 2022 |
fman:oga you are suppose to know that I borrowed somebody's phone to type this 'rubbish' ![]() |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 10:11am On Sep 13, 2022 |
CYBERSOLDIERSre:omo everybody say them no get oh... E just be like say everybody around decided to broke in unison |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 10:12am On Sep 13, 2022 |
ecomalchemistt:infact I weak... I don't even know what to say or do |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by We4all: 10:54am On Sep 13, 2022 |
IamPlato:Your username sounds like one of Nairaland red pillers. Make I check. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 10:59am On Sep 13, 2022 |
We4all:is redpiller an abomination... |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 11:00am On Sep 13, 2022 |
We4all:na una dey misuse the name |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 11:01am On Sep 13, 2022 |
We4all:you won check make you know if you go help or not abi ... |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by We4all: 11:02am On Sep 13, 2022*. Modified: 4:51pm On Sep 13, 2022 |
IamPlato:It is, if the so called red piller is looking for a loan. What happened to your hommies? |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Juicethekid: 11:42am On Sep 13, 2022 |
Greatzeus:Wow. Cash.. 21 77 53 92 31 UBA bank sir Thank you sir |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Greatzeus(m): 1:11pm On Sep 13, 2022 |
Juicethekid:Sent to G. E |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Juicethekid: 2:15pm On Sep 13, 2022 |
Greatzeus:Seen God bless you sir. Thank you sir, you just saved me. I pray one day I'll give back to others like you just did |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Theoroosevelt1: 2:55pm On Sep 13, 2022 |
IamPlato:You no the remember to save? You have learnt your lesson. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by IamPlato(op): 4:04pm On Sep 13, 2022 |
Theoroosevelt1:guy e no easy to save for this country oh. When bills upon bills hit you, you go shock |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by Theoroosevelt1: 11:17am On Sep 14, 2022 |
IamPlato:No be lie sha but at all all. |
| Re: Omo! Who Go Loan Me 45k Urgent by onlinestaff2020: 3:29pm On Sep 14, 2022 |
Greatzeus:Bros, Reason me same N1k make I use take chew and transport, things rough...For the past two months, no salary. First Bank PLC 3035097528 Thanks! |
Let's Do Business. Loan Me 125,000 To Repay 250,000 Naira • Loan Me 200,000 Naira. I'll Pay Back 260,000 Naira • Loan Me 150,000. I'll Pay Back 200,000 Naira • 2 • 3 • 4
How Did You Make Your First Million Naira? • CBEX: You Will Get Your Money Back, EFCC Assures Investors • Bead Making
