Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 (27297 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 Reply (Go Down)
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Veezy4u(m): 7:48pm On Sep 14, 2022 |
I can only support Chelsea if my ticket is on the line or mathematically they would do us a favour EPL wise. We( d people wey de break unbeaten do quadruple pipi wetin no good ) de jejely wait for Una. We no want excuse .......I admire potter for his progressive style n wish him well. |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Streetmovement(m): 7:48pm On Sep 14, 2022 |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Veezy4u(m): 7:49pm On Sep 14, 2022 |
Who else miss kepa ![]() |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by EnterpriseMan(m): 7:50pm On Sep 14, 2022 |
Another losing today ![]() |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by blowjohn(m): 7:54pm On Sep 14, 2022 |
Honestly u guys think Chelsea will beat salzburg? For real ? |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Jonasbadoo(m): 7:56pm On Sep 14, 2022 |
Online streaming site abeg |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Realguyman1(m): 7:56pm On Sep 14, 2022 |
Ogarexmas:I weak when I see the line up bros |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Thesaint141(m): 7:59pm On Sep 14, 2022 |
Which site can I stream dis match ahbeg? Nepa nor wan bring light. |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Kyase(m): 8:01pm On Sep 14, 2022 |
Game on Operation sack Harry Potter |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by EngrHumble(m): 8:01pm On Sep 14, 2022 |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by EngrHumble(m): 8:03pm On Sep 14, 2022 |
Thesaint141:used link in my signature boss |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Omoiyatailor(m): 8:05pm On Sep 14, 2022 |
Jonasbadoo:Check my signature |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by andriy65(m): 8:05pm On Sep 14, 2022 |
Chelsea vs Salzburg live https://www.drevanet.shop/football |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Kingvick: 8:06pm On Sep 14, 2022 |
Thesaint141:Stream the Match Live for free on your Android Devices using YarnTV App Download App: https://www.nairaland.com/7330040/android-app-stream-champions-league |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Kyase(m): 8:07pm On Sep 14, 2022 |
blowjohn:Yep Chelsea always do well after they sack their managers I expect them to win tonight |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by blowjohn(m): 8:08pm On Sep 14, 2022 |
Kyase:Ok lets see |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Freakman23xxxx(m): 8:08pm On Sep 14, 2022 |
Working link to Stream Live HD English Commentary https://www.physients.com.ng/2022/09/champions-league-chelsea-vs-salzburg.html |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Chimatesky64: 8:08pm On Sep 14, 2022 |
Chelsea make una do una normal magic I beg. |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Zee0007: 8:08pm On Sep 14, 2022 |
Sleekfingers:When e enter, make I see small change take drink hero too. No forget me ![]() |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Iliveforever(m): 8:09pm On Sep 14, 2022 |
Potter < poto poto = woto woto Chelsea go suffer no be small |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by blowjohn(m): 8:09pm On Sep 14, 2022 |
Thesaint141:Talk true u never subscribe for ur gotv |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by ILuvKIDS: 8:09pm On Sep 14, 2022 |
Different shit same yansh ![]() |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Tboy222: 8:10pm On Sep 14, 2022 |
Hope Chelsea wins |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by EngrHumble(m): 8:12pm On Sep 14, 2022 |
GeneralPula:used link my signature |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Fedrick100: 8:12pm On Sep 14, 2022 |
blowjohn:Gotv sef no dey show am |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Fira09(m): 8:14pm On Sep 14, 2022 |
Kyase:Mtchheeew ![]() |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by Fira09(m): 8:16pm On Sep 14, 2022 |
Lamasta:True words.......Zagreb must do it. |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by funkyshade(f): 8:18pm On Sep 14, 2022 |
God Help us!!! Long live the King!!!!!!!!! |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by WINDSOW(m): 8:19pm On Sep 14, 2022 |
EngrHumble:Your link na sure link.� |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by EngrHumble(m): 8:23pm On Sep 14, 2022 |
WINDSOW:yes boss |
| Re: Chelsea Vs Salzburg UCL (1 - 1) On 14th September 2021 by ModCaller: 8:23pm On Sep 14, 2022 |
Gooaaalll Salzburg on point |
Young Boys Vs Manchester United : UCL (2 - 1) On 14th September 2021 • Barcelona Vs Bayern Munich: UCL (0 - 3) On 14th September 2021 • Liverpool Vs Red Bull Salzburg: UCL (4 - 3) On 2nd October 2019 • 2 • 3 • 4
Manchester United Vs Newcastle United (4 - 1) On 26th December 2019 • Preston Vs Manchester United FA Cup (1 - 3) On 16th February 2015 • Luton Vs Arsenal (3 - 4) On 5th December 2023
) de jejely wait for Una. We no want excuse
.......I admire potter for his progressive style n wish him well.
speaking
?
