I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State - Politics - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State (1289 Views)
| I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by IGNigintLtd(op): 3:19pm On Nov 08, 2022 |
Good afternoon Nairalander's I was opportune to meet with LordViccoDaGuru of Nairaland today in Awka. They were on conveyor with APC NWC. I followed him to Onistha main markert where he bought something and proceed back to Awka. I spent Good time together with him. He gave me a brown envelope on my way home, when I opened it and counted the money it was 150k.Lalasticlala Nlfpmod |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by lhordspy: 3:24pm On Nov 08, 2022 |
Werey be using two accounts to hype yourself. |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by DadaHammed: 3:27pm On Nov 08, 2022 |
IGNigintLtd:Victor Adaojo, you wey never chop belleful dey give person 150k? ![]() Dem pay you 50k the other day for your Oluya photo business, you dey celebrate like say na N50 million. ![]() You wey poverty dey wipe USB cord for the back of your vulture neck? Bwahahaha! Abeg no wound me with laugh. ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by Urheadmaster(m): 3:30pm On Nov 08, 2022 |
No pictures to backup your lies. You are efulefu ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by owobokiri(m): 3:32pm On Nov 08, 2022 |
DadaHammed:
|
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by PlayMaker14: 3:39pm On Nov 08, 2022 |
Nairalanders ehn.... They can make you see SNIPER as fruit juice.
|
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by GoooodHardDick: 3:52pm On Nov 08, 2022 |
IGNigintLtd:You guys should better ban that boy from accessing nairaland. He has so many alternative accounts |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by Odin13: 3:52pm On Nov 08, 2022 |
No make we upload victors pictures Person wey Dey hustle for Buhari house Apc secretariate for Abuja .. all his account bank never see 50k Bro suffri Dey hype yourself |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by PureMe01: 4:33pm On Nov 08, 2022 |
DadaHammed:See finishing. Baba wetin dis guy do u nah?? ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by GamalNasser: 4:36pm On Nov 08, 2022 |
Is it convoy you are calling conveyor? ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by Irupetepete: 4:37pm On Nov 08, 2022 |
DadaHammed:Comrade!!!!!
|
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by ngadaAwo: 4:45pm On Nov 08, 2022 |
Hahahahahaha Villa12 come and paste your aza |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by THUNDER4real(m): 4:48pm On Nov 08, 2022 |
@op what do you usually smoke? The thing bad ooo |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by LILTJAY: 5:04pm On Nov 08, 2022 |
Nigerians too funny abeg . ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by T0BY(m): 5:07pm On Nov 08, 2022 |
See planking.. nah lie op lie, em no kill person nah ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by Graceunlimitedd(m): 7:01pm On Nov 08, 2022 |
lhordspy: ![]() |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by recieve(m): 9:03am On Nov 09, 2022 |
ngadaAwo:Chairman make I paste my Aza? |
| Re: I Met With LordViccoDaGuru Today In Awka Anambra State by AdaojoTheUrchin: 6:34pm On Dec 23, 2022 |
DadaHammed:Bwahahaha... See the mugu wey dey dash person 150k.. See him big head like Sapa headquarters.. The mugu dey even live for batcher... ![]()
|
LordViccoDaGuru Have Reported Peter Obi To DSS (Screenshot) • 2023: Why I Met With Obasanjo, Atiku, Tinubu, Obi In London – Wike • Senator Shehu Sani Met With Trendy Fulani Boys In Shoprite (Photo) • 2 • 3 • 4
Photos and Videos as Tinubu Speaks At Chattam House In London. • Peter Obi And Chatham House - The Unending Wait For A Stale Speech • PHOTO: Joseph Ahmed's Wife Dresses As Pure Christian. Rejects Scam Religion


