Gear Box Issues - Car Talk - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Car Talk › Gear Box Issues (599 Views)
1 Reply
| Gear Box Issues by safo99(op): 3:16pm On Nov 17, 2022 |
greetings my people.... my car no dey enter reverse again but he dey enter drive.. wetin una suggest should i work the gear box or buy a new one... i drive a toyota corolla 2004 model year(Canada spec).. una input go dey highly appreciated.. |
| Re: Gear Box Issues by easytig(m): 3:55pm On Nov 17, 2022 |
Buy toks gear and use the right fliud i.e Toyota type t -iv,any other roadside fliud you use na error safo99: |
Toyota Camry 97 Brain Box Issues • Gear Box Issues • Gear Box Issues With An Infinity Qx4 • 2 • 3 • 4
How Long Does It Take To Get A Vehicle Registration Papers And Plates Number • Hummer 2 For Sale • Need A Car For Uber