Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days (506 Views)
| Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days by chim14(op): 9:12am On Nov 30, 2022 |
Hello all, I have not been able to make a single call with my Glo line since Tuesday, are you guys experiencing similar issue? |
| Re: Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days by Premiumwriter: 9:24am On Nov 30, 2022 |
chim14:lolz. I don abandon that line because of this same thing. Glo no serios |
| Re: Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days by Tenrack: 9:47am On Nov 30, 2022 |
My own be say anytime person call, na "Unknown" I dey see. Number or contact wey I save no dey show. Took it to Glo office dem say my case dey peculiar. I spent an hour over there.. dem no resolve am. Tell me say dem.don escalate am. I'm still waiting |
| Re: Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days by Kenpaly(m): 10:37am On Nov 30, 2022 |
Please is this promo they ar doing real?bcs i realy want to paticipate on it. |
| Re: Unable To Make Call With Glo For Pass Three Days by chim14(op): 1:15pm On Nov 30, 2022 |
Premiumwriter:I tire for them o |
Lady Queries, Why Guys Staring And Unable To Approach. • Man Rejects His Wife-to-be Three Days Traditional Marriage • Man Faints In Court After Sex With Lady & Unable To Pay Hotel Bills (pics) • 2 • 3 • 4
College Girls Crazy S€x Game • The People Who Truly Deserve To Be In Your Life • Ladies And Gentlemen, Let’s Talk About Women