Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,108 members, 7,867,199 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 12:11 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / TV/Movies / Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread (1109618 Views)
Big Brother Naija โAll Starsโ 2023: Live Updates Thread / BBNaija 2021 Live Updates Thread / BBNaija 2020 Live Updates Thread (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (166) (167) (168) (169) (170) (171) (172) ... (1712) (Reply) (Go Down)
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobody: 12:17am On Jan 22, 2023 |
Lhimeet:Jacob Zuma son. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:19am On Jan 22, 2023 |
thatigboman:If biggie brings new housemates next week,blue will join them 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:20am On Jan 22, 2023 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:21am On Jan 22, 2023 |
aroundnaija:lukay? 31 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:21am On Jan 22, 2023 |
Abeg, who Khosi dey report give Mmeli? Hope no be Yemi our lover 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:21am On Jan 22, 2023 |
Smoothgio:very funny 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:22am On Jan 22, 2023 |
safarigirl: Who else if not Yemi 3 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:24am On Jan 22, 2023 |
Juicy Jay don dey vex for him sister. He dey follow Yemi talk say he no know wetin she dey do, say she know as her life be before she come house, so, wetin she dey do wey she go dey follow Yemi sleep on top bed. Yemi dey press woman (blue) lap. A consistent ashawo 6 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:24am On Jan 22, 2023 |
Party wack, after party wack. I so miss big brother africa all stars and big brother africa stargame. By now everywhere for don scatter. And big brother will be shouting "this is big brother!" 5 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Smoothgio: 12:25am On Jan 22, 2023 |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:25am On Jan 22, 2023 |
safarigirl:na yemi naa |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:25am On Jan 22, 2023 |
Lhimeet: She better focus on her focus. No be man carry her come that house. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:27am On Jan 22, 2023 |
This kanaga thatsi entanglement. Both of them look cool shaa. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by safarigirl(f): 12:27am On Jan 22, 2023 |
Camera don go Kanaga and him consistent babe Tsatsii, dem dey do, "Do you want to sleep? Go and sleep, go to sleep" He say he dey wait her, make dem sleep when she come. Make SA people just focus on this one, not Yemi my lover. 5 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by hayzed19(m): 12:27am On Jan 22, 2023 |
No be the same Miracle wey dey talk say why Khosi go dey in a situationship with Yemi in just 4 days dey wan dey do lovey lovey in how many days 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Nobody: 12:28am On Jan 22, 2023 |
Kanaga and Tsatsii. I dey watch you. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:29am On Jan 22, 2023 |
6 whole days and no "u are very stupid!" yet 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:29am On Jan 22, 2023 |
UncannyGenius:me too |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 12:29am On Jan 22, 2023 |
safarigirl:Abi na....we gave them total package a good energetic boy a bad star boy |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 12:29am On Jan 22, 2023 |
thatigboman: I like them together but kanaga doesnโt want such entanglement |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Linqueen: 12:31am On Jan 22, 2023 |
Make Naija guy tidy Nelisa for me na |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:31am On Jan 22, 2023 |
Linqueen:yea. she's older than him, but she's petite and quiet, not like that mad girl of last bbnaija. 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by damiviolet: 12:32am On Jan 22, 2023 |
Jennnnniiii Biko no carry ofofo come kanaga side 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:32am On Jan 22, 2023 |
Linqueen:I swear. Ipeleng is my main target sef, but she looks gone. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:33am On Jan 22, 2023 |
Lol who dey avoid this one You wan corner this small kindergarten boy abi, hanty agbaya๐๐๐ This hanty is h*rny ๐ ๐ 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by MamBi: 12:33am On Jan 22, 2023 |
Hei gawd.. No be Olivia dey with Thabang so? 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Wotowotoman: 12:34am On Jan 22, 2023 |
thatigboman: See your guy piano head don dey enter Naija babe lol 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by eleshin(m): 12:34am On Jan 22, 2023 |
Olivia and Thabang? Some weird combo in this BB house. |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by thatigboman: 12:34am On Jan 22, 2023 |
Is it Olivia that this little boy is going after? Wonders shall never end. 2 Likes |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by MamBi: 12:34am On Jan 22, 2023 |
aroundnaija: Na real โhantyโ |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by aroundnaija: 12:34am On Jan 22, 2023 |
Omo this hanty go rape this boy o๐
๐๐๐๐ 1 Like |
Re: Big Brother Titans (BBTitans) 2023: Live Updates Thread by Lhimeet(m): 12:35am On Jan 22, 2023 |
Olivia dey toast Thabang abi wetin? 2 Likes |
(1) (2) (3) ... (166) (167) (168) (169) (170) (171) (172) ... (1712) (Reply)
DC EXTENDED UNIVERSE (FILM) / Zee World Movies And Soaps Official Fan Page / Big Brother Naija โAll Starsโ 2023: Live Updates Thread
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |