High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets - Properties (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Properties › High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets (35143 Views)
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 4:11pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Oga ... You just dey make noise like piling... Dey hype house project... Na skyscraper you build... I don handle many house project for family not to talk business... Na person wey do one dey cry like you dey cry ... People wey dey do am steady knows wassup... Make Obi enter ... People wey go cry go cry... Stop thus childish talk abeg... Even this current government gave loans to people ... E even reach person wey I know sef without knowing anybody... Cus you no benefit no mean say another person did not... Some collected and don squander am... But will come out and start saying nonsense... Obi do Anambra well na him people no dey rush go there as them dey rush lagos... I trust Nigerians ... People go don rush go there... No come here dey over hype Wetin we know abeg... Vote yours make others vote theirs... They are all humans and not reliable... Until them do am... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Allisgud: 4:12pm On Jan 30, 2023 |
If na normal shinning zinc pkan u get to cover ur house use am, primary reason for building ur house is to stay rent free from Landlord wahala as time goes,if u have money u can use the kind of roof that is used in bukinham palace to roof ur house🤔na ur house |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Allisgud: 4:17pm On Jan 30, 2023 |
money121:those are they for the concrete parafet and roofing,and how many rooms |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 4:34pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:I ddy talk about grind, you dey cap about loan lol. I say my call your attention when I saw the post, cus I made that point earlier, price of things went up when this government took power, so I no know watin una ddy campaign with sha. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by uncleck: 4:40pm On Jan 30, 2023 |
Ok |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Nobody: 4:42pm On Jan 30, 2023 |
VeryWickedGoat:I'do say Evil People. That's how 90% of them made their Fortune. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 4:43pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:It's same globally... Kee yourself... You are blind to infrastructure bah... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 4:55pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:which one be same globally, in Benin there is protest ongoing due to fuel prize and scarcity, APC na very useless party that dont deserve another term. Like I said, you still dey your papa dey eat free food that's why you ddy cap. Move out from your parents house, you will know whatsup. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by olaoluwaposi: 5:03pm On Jan 30, 2023 |
FalseProphet1:Leave all this APC matter abeg …..try see sure 2odds😂😂😂 |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Nobody: 7:00pm On Jan 30, 2023 |
FalseProphet1:You have indeed seen well... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Igbokwechika101(m): 7:19pm On Jan 30, 2023 |
Please let vote APC out.they are problem of everything happing in NIGERIA now. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:24pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Tinubu too dey him papa house... Yeye Na you dey useful... Yeye... Government no go feed you... Oga no be only you dey Nigeria... Obi no go feed you if e enter... Go add value and stop making noise here and there |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:35pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:dey cap rubbish as usual. APC and tinubu are useless people. People supporting are useless too. His campaign speech today. He was talking about lizards and scorpions. Guess you didn't have light or fuel in your Gen. To watched it. Una go online. They cap. Go and watch tinubu campaign speech, him just ddy blab. Them were whispering to him what to say. Last time, I will reply you. Cus all of una no get sense. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:41pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Sorry Mr useless... Go find better work if you carry value and stop disturbing us here joor... Life no dey straight and stop attaching your personal failure to baf government... Na today Nigeria spoil... Oga carry your cross joor... Cry till tomorrow govt can only do little ... Your destiny dey your hand Mr man... Tinubu is a house hold name... Obi no be him mate... You just can't get to that level playing... Go work on yourself and stop carrying all your problem on govt... Abeg shift... You just dey talk like you dey feed a whole community... Who dey pursue you... If you rent house or build house or get responsibility wey pass your power.. Cut your cloth accordingly ... No kill us with complain here abeg joor... Na only Tinubu dey contest ... Kill your self ontop him matter... No face your life ... You go complain tire |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:45pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:capping rubbish as usual. There comes a time in a mans life wey responsibility go met you, responsibility you cant run from, since you still ddy your papa house they chop free food, you wont understand. ![]() |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:48pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Na only you carry Nigeria responsibility na... I ask who dey pursue you? |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:50pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:you go soon eat dinner for you papa house, I just got to my house, dey cap. You dont pay Bill's. That's why you ddy support bad govt. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:50pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:Watin you afford with your money today. Nothing ![]() |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:52pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Lolzzzz! This man don dey kolo ... Wetin dey pursue you ? |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:52pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Lolzzzz! Seer on nairaland! |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:54pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:dey play. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:13pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Na you wan kill yourself before your time na... Who dey pursue... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 8:18pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:ddy play. You still ddy your papa house. When you cummut from your papa house, you go know why timaya ft buju go sing cold outside ![]() |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:24pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:You talk like a Yahoo boy... Lolzzzz.... No be only timaya na tambuwa... No sha kee yourself... And if you kee yourself na you know... My papa house you dey shout sef dey make me laff... Am married with kids ... Thats why am surprised about the yeye bills you dey make noise all about ... Everything dey get time ... Life is high and lows... If you like rely on govt ... You can only get frustrated just like you are doing now... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 8:28pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:lol. They whine yourself. Which kids You get kids na you dey reason like jss3 students. So your children get an urchin for a father. SHM. That's if you have children. |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:39pm On Jan 30, 2023 |
Madridstar:Lolzzzz! Naso JSS3 ... I love Tinubu I dont have issues with Obi... Anything you like call me na you sabi ooo... I dey carry my responsibility and I no dey complain on NL for anybody or blame any govt ... I dey carry my cross with full chest... Na you tie your destiny with one man... I love Tinubu... |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 9:04pm On Jan 30, 2023 |
Fearyourcreator:lol.. you dey carry cross ![]() I rest my case tinubu is an embarrassment
|
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by drealcivilceno(m): 11:25pm On Jan 30, 2023 |
Johnrake69:We know! |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 11:07am On Jan 31, 2023 |
Madridstar:Lolzzzx.... Government no go dash you money go work and stop relying of humans |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by sacajawea(m): 5:39pm On Jan 31, 2023 |
This Money guy @OP you are are very Greedy evil fellow. Despite all the money wey you get, you still like this?? |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by money121(op): 11:37pm On Jan 31, 2023 |
sacajawea:Hope dem don know for house shaa ![]() |
| Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by sacajawea(m): 8:32am On Feb 01, 2023 |
money121:Wtf are you saying?! Dumbass! Illiterate, YM fellow |
Best Price For Aluminium Roofing Sheets And Stone Tiles • How Much Is Cement In Your Area And Why Is The Price Of Cement Still High? • Roofing Sheets: Best Price For Aluminium Roofing Sheets And Stone Coated Tiles. • 2 • 3 • 4
Anambra Man Builds House For Poor Widow, Dedicates It After Completion. Photos • Lagos State Government Removes Illegal Street Gates In Lekki Phase 1 • Different Ways You Could Be Ripped Off In Building
