₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,703 members, 8,524,725 topics. Date: Wednesday, 25 November 2026 at 11:52 AM

Toggle theme

High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets - Properties (3) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Properties › High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets (35143 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 4:11pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
Ayodele adewale and fearyourcreator una been ddy cap that day, make una try do one house project then una fit continue they support APCshit
Oga ... You just dey make noise like piling... Dey hype house project... Na skyscraper you build...
I don handle many house project for family not to talk business... Na person wey do one dey cry like you dey cry ... People wey dey do am steady knows wassup... Make Obi enter ... People wey go cry go cry... Stop thus childish talk abeg... Even this current government gave loans to people ... E even reach person wey I know sef without knowing anybody... Cus you no benefit no mean say another person did not... Some collected and don squander am... But will come out and start saying nonsense... Obi do Anambra well na him people no dey rush go there as them dey rush lagos... I trust Nigerians ... People go don rush go there... No come here dey over hype Wetin we know abeg... Vote yours make others vote theirs... They are all humans and not reliable... Until them do am...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Allisgud: 4:12pm On Jan 30, 2023
If na normal shinning zinc pkan u get to cover ur house use am, primary reason for building ur house is to stay rent free from Landlord wahala as time goes,if u have money u can use the kind of roof that is used in bukinham palace to roof ur house🤔na ur house
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Allisgud: 4:17pm On Jan 30, 2023
money121:
https://www.vanguardngr.com/2023/01/high-cost-of-cement-homeowners-go-for-aluminium-parapets/amp/
those are they for the concrete parafet and roofing,and how many rooms
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 4:34pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Oga ... You just dey make noise like piling... Dey hype house project... Na skyscraper you build...
I don handle many house project for family not to talk business... Na person wey do one dey cry like you dey cry ... People wey dey do am steady knows wassup... Make Obi enter ... People wey go cry go cry... Stop thus childish talk abeg... Even this current government gave loans to people ... E even reach person wey I know sef without knowing anybody... Cus you no benefit no mean say another person did not... Some collected and don squander am... But will come out and start saying nonsense... Obi do Anambra well na him people no dey rush go there as them dey rush lagos... I trust Nigerians ... People go don rush go there... No come here dey over hype Wetin we know abeg... Vote yours make others vote theirs... They are all humans and not reliable... Until them do am...
I ddy talk about grind, you dey cap about loan lol. I say my call your attention when I saw the post, cus I made that point earlier, price of things went up when this government took power, so I no know watin una ddy campaign with sha.

Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by uncleck: 4:40pm On Jan 30, 2023
Ok
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Nobody: 4:42pm On Jan 30, 2023
VeryWickedGoat:
The aluminium go soon cost pass cement. No be Naija again?

Prices don't go up in Nigeria due to economic reasons, they go up because the sellers know the buyers have no alternative. Wicked people.
I'do say Evil People.

That's how 90% of them made their Fortune.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 4:43pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
I ddy talk about grind, you dey cap about loan lol. I say my call your attention when I saw the post, cus I made that point earlier, price of things went up when this government took power, so I no know watin una ddy campaign with sha.
It's same globally... Kee yourself... You are blind to infrastructure bah...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 4:55pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
It's same globally... Kee yourself... You are blind to infrastructure bah...
which one be same globally, in Benin there is protest ongoing due to fuel prize and scarcity, APC na very useless party that dont deserve another term. Like I said, you still dey your papa dey eat free food that's why you ddy cap. Move out from your parents house, you will know whatsup.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by olaoluwaposi: 5:03pm On Jan 30, 2023
FalseProphet1:
I see Nigerians going back to using mud to build houses, I see APC urchins saying that mud house is stronger and better than concrete house, I see Tinubu commissioning several units of mud houses for urchins so that they can live there for free and keep defending him. I see rains washing away the houses, I see the urchins becoming homeless.

This I have seen.
Leave all this APC matter abeg …..try see sure 2odds😂😂😂
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Nobody: 7:00pm On Jan 30, 2023
FalseProphet1:
I see Nigerians going back to using mud to build houses, I see APC urchins saying that mud house is stronger and better than concrete house, I see Tinubu commissioning several units of mud houses for urchins so that they can live there for free and keep defending him. I see rains washing away the houses, I see the urchins becoming homeless.

This I have seen.
You have indeed seen well...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Igbokwechika101(m): 7:19pm On Jan 30, 2023
Please let vote APC out.they are problem of everything happing in NIGERIA now.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:24pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
which one be same globally, in Benin there is protest ongoing due to fuel prize and scarcity, APC na very useless party that dont deserve another term. Like I said, you still dey your papa dey eat free food that's why you ddy cap. Move out from your parents house, you will know whatsup.
Tinubu too dey him papa house... Yeye
Na you dey useful... Yeye... Government no go feed you... Oga no be only you dey Nigeria... Obi no go feed you if e enter... Go add value and stop making noise here and there
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:35pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Tinubu too dey him papa house... Yeye
Na you dey useful... Yeye... Government no go feed you... Oga no be only you dey Nigeria... Obi no go feed you if e enter... Go add value and stop making noise here and there
dey cap rubbish as usual. APC and tinubu are useless people. People supporting are useless too. His campaign speech today. He was talking about lizards and scorpions. Guess you didn't have light or fuel in your Gen. To watched it. Una go online. They cap. Go and watch tinubu campaign speech, him just ddy blab. Them were whispering to him what to say. Last time, I will reply you. Cus all of una no get sense.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:41pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
dey cap rubbish as usual. APC and tinubu are useless people. People supporting are useless too. His campaign speech today. He was talking about lizards and scorpions. Guess you didn't have light or fuel in your Gen. To watched it. Una go online. They cap. Go and watch tinubu campaign speech, him just ddy blab. Them were whispering to him what to say. Last time, I will reply you. Cus all of una no get sense.
Sorry Mr useless... Go find better work if you carry value and stop disturbing us here joor... Life no dey straight and stop attaching your personal failure to baf government... Na today Nigeria spoil... Oga carry your cross joor... Cry till tomorrow govt can only do little ... Your destiny dey your hand Mr man... Tinubu is a house hold name... Obi no be him mate... You just can't get to that level playing... Go work on yourself and stop carrying all your problem on govt... Abeg shift... You just dey talk like you dey feed a whole community... Who dey pursue you... If you rent house or build house or get responsibility wey pass your power.. Cut your cloth accordingly ... No kill us with complain here abeg joor... Na only Tinubu dey contest ... Kill your self ontop him matter... No face your life ... You go complain tire
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:45pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Sorry Mr useless... Go find better work if you carry value and stop disturbing us here joor... Life no dey straight and stop attaching your personal failure to baf government... Na today Nigeria spoil... Oga carry your cross joor... Cry till tomorrow govt can only do little ... Your destiny dey your hand Mr man... Tinubu is a house hold name... Obi no be him mate... You just can't get to that level playing... Go work on yourself and stop carrying all your problem on govt... Abeg shift... You just dey talk like you dey feed a whole community... Who dey pursue you... If you rent house or build house or get responsibility wey pass your power.. Cut your cloth accordingly ... No kill us with complain here abeg joor
capping rubbish as usual. There comes a time in a mans life wey responsibility go met you, responsibility you cant run from, since you still ddy your papa house they chop free food, you wont understand. grin
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:48pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
capping rubbish as usual. There comes a time in a mans life wey responsibility go met you, responsibility you cant run from, since you still ddy your papa house they chop free food, you wont understand. grin
Na only you carry Nigeria responsibility na... I ask who dey pursue you?
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:50pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Na only you carry Nigeria responsibility na... I ask who dey pursue you?
you go soon eat dinner for you papa house, I just got to my house, dey cap. You dont pay Bill's. That's why you ddy support bad govt.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:50pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Na only you carry Nigeria responsibility na... I ask who dey pursue you?
Watin you afford with your money today. Nothing grin
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:52pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
Watin you afford with your money today. Nothing grin
Lolzzzz!
This man don dey kolo ... Wetin dey pursue you ?
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 7:52pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
you go soon eat dinner for you papa house, I just got to my house, dey cap. You dont pay Bill's. That's why you ddy support bad govt.
Lolzzzz!
Seer on nairaland!
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 7:54pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Lolzzzz!
This man don dey kolo ... Wetin dey pursue you ?
dey play.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:13pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
dey play.
Na you wan kill yourself before your time na... Who dey pursue...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 8:18pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Na you wan kill yourself before your time na... Who dey pursue...
ddy play. You still ddy your papa house. When you cummut from your papa house, you go know why timaya ft buju go sing cold outside grin
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:24pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
ddy play. You still ddy your papa house. When you cummut from your papa house, you go know why timaya ft buju go sing cold outside grin
You talk like a Yahoo boy... Lolzzzz.... No be only timaya na tambuwa... No sha kee yourself... And if you kee yourself na you know... My papa house you dey shout sef dey make me laff...
Am married with kids ... Thats why am surprised about the yeye bills you dey make noise all about ... Everything dey get time ... Life is high and lows... If you like rely on govt ... You can only get frustrated just like you are doing now...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 8:28pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
You talk like a Yahoo boy... Lolzzzz.... No be only timaya na tambuwa... No sha kee yourself... And if you kee yourself na you know... My papa house you dey shout sef dey make me laff...
Am married with kids ... Thats why am surprised about the yeye bills you dey make noise all about ... Everything dey get time ... Life is high and lows... If you like rely on govt ... You can only get frustrated just like you are doing now...
lol. They whine yourself. Which kids You get kids na you dey reason like jss3 students. So your children get an urchin for a father. SHM. That's if you have children.
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 8:39pm On Jan 30, 2023
Madridstar:
lol. They whine yourself. Which kids You get kids na you dey reason like jss3 students. So your children get an urchin for a father. SHM. That's if you have children.
Lolzzzz! Naso JSS3 ... I love Tinubu I dont have issues with Obi... Anything you like call me na you sabi ooo... I dey carry my responsibility and I no dey complain on NL for anybody or blame any govt ... I dey carry my cross with full chest... Na you tie your destiny with one man... I love Tinubu...
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Madridstar(m): 9:04pm On Jan 30, 2023
Fearyourcreator:
Lolzzzz! Naso JSS3 ... I love Tinubu I dont have issues with Obi... Anything you like call me na you sabi ooo... I dey carry my responsibility and I no dey complain on NL for anybody or blame any govt ... I dey carry my cross with full chest... Na you tie your destiny with one man... I love Tinubu...
lol.. you dey carry cross grin
I rest my case grin tinubu is an embarrassment

Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by drealcivilceno(m): 11:25pm On Jan 30, 2023
Johnrake69:
This was what Yaradua was trying to avoid by issuing more import licence so as to crash the price of cement back in 2007.

Dangote even threatened a whole sitting President back then.

We never see anything. When Dangote is done with Nigerian economy many will be eating from the dustbin.

Cement is so expensive considering the fact that he pays almost nothing as royalties for our minerals. #25 per ton of limestone is what Dangote pays but price of cement is constantly on the increase. Dangote's economic impact means it's cheaper to import cement than buying the cement we manufacture in Nigeria.

Nigeria is currently in dire need of over 20 million additional units of housing to house it's teeming population according to UN report. With cement price becoming out of reach for the average Nigerian I wonder what the future holds for this country.

Next will be petroleum products.

Beggar thy country men has always been Dangote's ideology.
We know!
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by Fearyourcreator: 11:07am On Jan 31, 2023
Madridstar:
lol.. you dey carry cross grin
I rest my case grin tinubu is an embarrassment
Lolzzzx....
Government no go dash you money go work and stop relying of humans
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by sacajawea(m): 5:39pm On Jan 31, 2023
This Money guy @OP you are are very Greedy evil fellow.

Despite all the money wey you get, you still like this??
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by money121(op): 11:37pm On Jan 31, 2023
sacajawea:
This Money guy @OP you are are very Greedy evil fellow.

Despite all the money wey you get, you still like this??
Hope dem don know for house shaa huh huh
Re: High Cost Of Cement: Homeowners Go For Aluminium Parapets by sacajawea(m): 8:32am On Feb 01, 2023
money121:
Hope dem don know for house shaa huh huh
Wtf are you saying?!
Dumbass! Illiterate, YM fellow
1 2 3 4 Reply

Best Price For Aluminium Roofing Sheets And Stone Tiles • How Much Is Cement In Your Area And Why Is The Price Of Cement Still High? • Roofing Sheets: Best Price For Aluminium Roofing Sheets And Stone Coated Tiles. • 2 • 3 • 4

Anambra Man Builds House For Poor Widow, Dedicates It After Completion. Photos • Lagos State Government Removes Illegal Street Gates In Lekki Phase 1 • Different Ways You Could Be Ripped Off In Building