Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,165,297 members, 7,860,727 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 03:00 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / European Football (EPL, UEFA, La Liga) / EPL Chatroom - All Discussions (1566368 Views)
EPL 2023/2024: Who Would You Say Is The Flop Of The Season? / EPL: Weekend's Results, Updated Premier League Table And Top Scorers / EPL: Five Things We Learnt From The English Premier League This Weekend (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (1601) (1602) (1603) (1604) (1605) (1606) (1607) ... (4832) (Reply) (Go Down)
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:38pm On Feb 25, 2023 |
liveLongNprospa:Men move wen e clear say no level and gats matts guard for another junction base on base I just dey based cos i gats dey base on one or two... Info rch me when men don move tey tey .n d info na for me to waka cmot close to d ballot to avoid groundnut wey rotten touch man.. I shift fess just to observe n within 15min...smallie don run enter ballot o(no agba from wetin I see).. kpokpo dey look like albino n many gets scamper for safety incase of misdirected groundnut. The matter b say ...na Obaseki..I fit deny for BATs as with one eye I dey read where thumbs dey n e do me say PDP pass APC for d junction |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Skimpledawg(m): 3:38pm On Feb 25, 2023 |
Omo, UtdTrey tweeted PO to win o Wahala Wahala 7 Likes 2 Shares |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by chrisooblog: 3:40pm On Feb 25, 2023 |
Omo Wike fit run this thing true true for Tinubu o PDP Even the agent gave himself brain and didn't vote for Atiku. raumdeuter: |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Skimpledawg(m): 3:40pm On Feb 25, 2023 |
larride:Bia Larry, na my daughter I dey think about. This country no fit am. |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 3:41pm On Feb 25, 2023 |
izzou: U don sha mayan àbí? |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:43pm On Feb 25, 2023 |
Segedinho: Of course e suppose be PDP.. Na only them fit get that mind like that but the thing be say them nor fit do am for the full state |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:43pm On Feb 25, 2023 |
raumdeuter:Sorry baba..my Jew holy pass ur own.... The non-free election wey man carry Belle face don spoil for one junction. E no clear na..u,urself check am |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by chrisooblog: 3:43pm On Feb 25, 2023 |
Na Maurice Iwuruwuru is unmatched. Pesin way declare result when counting never finish lol Nigeria has witnessed all sorts. Unlimited22: |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Theflint1(m): 3:43pm On Feb 25, 2023 |
LP candidates in house of reps and Senate go enjoy Peter Obi grace...LP clearly winning house of reps in my polling unit. 5 Likes |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:43pm On Feb 25, 2023 |
Omo nobody get gist about North |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 3:43pm On Feb 25, 2023 |
BlueRayDick: Noo. I just vote, buy 50 naira sweet, go house go sleep Been seeing so many stories of intimidation and ballot box snatching in Tinubu's Lagos SMH |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by StarchAndBanga: 3:44pm On Feb 25, 2023 |
Naija sha!! U comot house to exercise ur constitutional right to vote, u go back house with bandaged face.. Omoo 6 Likes
|
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:44pm On Feb 25, 2023 |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:44pm On Feb 25, 2023 |
Theflint1: This is the case everywhere it seems he is favourite. The thing is the man is winning in places that I'm sure the people that voted are shocked LP won 3 Likes |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:45pm On Feb 25, 2023 |
StarchAndBanga: Omo I respect this woman.. She still came back to vote |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Segedinho(m): 3:47pm On Feb 25, 2023 |
liveLongNprospa:Na d heartbeat vwe dey o Na we dey decide Wetin dey sup o .cos na d capital with d largest base for Edo state bdis o . I talk m b4 say wahala dey smell as Obaseki stroll enter d yard |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by larride(m): 3:48pm On Feb 25, 2023 |
Unlimited22: Nobody can top Iwu |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:48pm On Feb 25, 2023 |
Interesting
|
Re: EPL Chatroom - All Discussions by raumdeuter: 3:49pm On Feb 25, 2023 |
chrisooblog: It's hard to see Tinubu winning Rivers but Wike effort go help close the margin |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:49pm On Feb 25, 2023 |
larride: For sure but that happened without all of this that was made available to inec. And yet we still have things as basic as logistical issues. Imagine till now some parts of warri never still vote. |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by iamoyindamola(m): 3:50pm On Feb 25, 2023 |
izzou:🤣🤣🤣 Naso I miss am too |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by izzou(m): 3:50pm On Feb 25, 2023 |
liveLongNprospa: NNPP - 1 But when e come Abuja, crowd full everywhere with caps This guy fit no cancel anything for North |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:50pm On Feb 25, 2023 |
izzou:Lmao.. Na just one small area now. Make everything begin enter then we go know |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 3:50pm On Feb 25, 2023 |
This was their structure all along.. https://twitter.com/Truthfully83/status/1629447310269620226?t=_1ASSTIbc24dmc4HYkOIug&s=19 Useless people. |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Donjazet2: 3:53pm On Feb 25, 2023 |
Counting is about to commence in my polling unit. |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by Donjazet2: 3:53pm On Feb 25, 2023 |
Please obidients, REMAIN IN YOUR POLLING UNITS AND WITNESS THE COUNTING. |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:53pm On Feb 25, 2023 |
Segedinho abeg confirm this matter abeg
|
Re: EPL Chatroom - All Discussions by TrebleChamp(m): 3:54pm On Feb 25, 2023 |
Just see what is happening, intimating voters cos E no sure for them 😁😁. https://twitter.com/PeterPsquare/status/1629441375123955713?t=jKbGR7TrNdd04vr3XthkIA&s=19 |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by BlueRayDick: 3:54pm On Feb 25, 2023 |
StarchAndBanga: Shebi na wetin I dey talk be dis wey Don say make I stay protect my vote. Make dem go knack me axe for face cos I want better Nigeria 🤨 Dem kill MKO Abiola the symbol of democracy and the world no end.........Dem kill Sarowiwa the face of Niger delta agitations against environmental degradation of the southeast and world no end..... Who I come be? 2 Likes |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by liveLongNprospa(m): 3:54pm On Feb 25, 2023 |
Hmmmmmm👀
|
Re: EPL Chatroom - All Discussions by OasisX: 3:56pm On Feb 25, 2023 |
Disenfranchised, intimidated, humiliated cos he wanna vote APC. It happens in Onitsha. https://twitter.com/APCPresCC2022/status/1629494596928524288?t=psjqNfOA1BaxaCGhrDht-A&s=19 |
Re: EPL Chatroom - All Discussions by akwesenana: 3:56pm On Feb 25, 2023 |
Why Labour Party thugs no wan rest for the Lagos? |
(1) (2) (3) ... (1601) (1602) (1603) (1604) (1605) (1606) (1607) ... (4832) (Reply)
Arsenal Fans Thread: Finally Reborn! The Red & White Army: FA CUP Champions 2020 / Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" / Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion
Viewing this topic: Segedinho(m), GloriousGbola, Theflint1(m), izzou(m), nihilistjnr, BlueRayDick, User09, MeMiTi and 4 guest(s)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |