₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,987 members, 8,448,110 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 06:56 PM

Toggle theme

Apc Urchins Are Very Funny Walahi - Politics - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralPoliticsApc Urchins Are Very Funny Walahi (520 Views)

1 Reply (Go Down)

Apc Urchins Are Very Funny Walahi by Nobody: 3:11pm On Feb 27, 2023
APC urchins on nairaland think tinubu can win without winning rivers lagos and kano even for katsina wey buhari chop 1 m tinubu dey share am, kaduna sef don enter voicemail? For una information buhari been clear north east north west and north central, even buhari no stupid reach this idiot urchins walahi , them dey celebrate 2 million lead grin grin grin
Re: Apc Urchins Are Very Funny Walahi by Tissaia(f): 3:13pm On Feb 27, 2023
GODPUNISHALABI:
APC urchins on nairaland think tinubu can win without winning rivers lagos and kano even for katsina wey buhari chop 1 m tinubu dey share am, kaduna sef don enter voicemail? For una information buhari been clear north east north west and north central, even buhari no stupid reach this idiot urchins walahi , them dey celebrate 2 million lead grin grin grin
is one million and all the state they expect to win is been announce Borno will not do them any good
Re: Apc Urchins Are Very Funny Walahi by Tissaia(f): 3:14pm On Feb 27, 2023
Atiku will over take them... Only ten state announced but you are claiming victory... And those ten states are your strongholds

Urchins are really funny people
Re: Apc Urchins Are Very Funny Walahi by Proudlyomonna: 3:17pm On Feb 27, 2023
GODPUNISHALABI:
APC urchins on nairaland think tinubu can win without winning rivers lagos and kano even for katsina wey buhari chop 1 m tinubu dey share am, kaduna sef don enter voicemail? For una information buhari been clear north east north west and north central, even buhari no stupid reach this idiot urchins walahi , them dey celebrate 2 million lead grin grin grin
They are loosing the places bubu won.
Atiku and Kwankwoso is dividing their votes.
They are only managing to survive in SS and ofcus SE is a no go area.
Yet they are still shouting we will win grin grin
Re: Apc Urchins Are Very Funny Walahi by GeneralPula: 8:18pm On Sep 28, 2023
Losers grin
1 Reply

Urchins Are Following Peter Obi" - Kenneth Okonkwo, Peter Obi RepliesTinubu: When Atiku Says "Walahi Talahi", He Means "Na Lie I Lie" (Video)The Best Picture To Serve Tinubu's Noisy Online APC Urchins234

Int’l Observers Score INEC Below Average In Conduct Of 2023 ElectionsISWAP Fighters Kill 200 Boko Haram Terrorists, Wives, Children In BornoSenate Presidency: I Don’t ‘ve Preferred Candidate – Tinubu