Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time - Sports (13) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time (79000 Views)
1 2 3 ... 10 11 12 13 14 15 16 Reply (Go Down)
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by realsaintjay: 6:46pm On Mar 27, 2023 |
Sometimes I wonder if this our coach na real oyibo abi na one of those hair frying fair Naija pastors! |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Olumighty123(m): 6:46pm On Mar 27, 2023 |
Only one substitute for 90 minute |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Lovestrong(m): 6:46pm On Mar 27, 2023 |
Pristine664:hahahahaha! Wallahitula |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Crumbian: 6:47pm On Mar 27, 2023 |
david22uu:INEC no dey Guinea Bissau now ![]() |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by smile11s(m): 6:47pm On Mar 27, 2023 |
Chai dem don equalize |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Ratthemout: 6:49pm On Mar 27, 2023 |
They scored o… 1-1 🙌🏽 |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Senator777: 6:49pm On Mar 27, 2023 |
Akwamkpuruamu:Score808 is still not showing the match. how about cabke tv? |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by BewareOf419: 6:49pm On Mar 27, 2023 |
Guinea Bissau don score |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Biggaboi(m): 6:50pm On Mar 27, 2023 |
Even NTA has lost signal as well. Seems they took feed from DSTV |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Olumighty123(m): 6:50pm On Mar 27, 2023 |
Ratthemout:Lol |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Pearlqueen(f): 6:50pm On Mar 27, 2023 |
![]() |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by JMillz: 6:50pm On Mar 27, 2023 |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Nobody: 6:50pm On Mar 27, 2023 |
The amount of half chances that osimehn misses on a regular is to bad that you literally have to be insane to compare him to haaland. If I were him, I will not leave Napoli anytime soon because if he signs for a premier league team and consistently misses chances freely, he will be a toast. This isn’t to say that, osimehn isn’t a potentially World class striker or even world class striker |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by depressedlad: 6:51pm On Mar 27, 2023 |
nigeria is truly useless country |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Dindondin: 6:51pm On Mar 27, 2023 |
Olumighty123:Potato is a bad coach |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by KevMitnick: 6:51pm On Mar 27, 2023 |
This team is experiencing serious bad luck...all signals to GB has been lost...what sorcery is this ![]() |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by adewumiopeyemi(m): 6:51pm On Mar 27, 2023 |
BewareOf419:Bro you dey mad |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Biggaboi(m): 6:51pm On Mar 27, 2023 |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Senator777: 6:51pm On Mar 27, 2023 |
Please somebody say the truth. what is the score. Score808 is just showing supporters |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by BewareOf419: 6:52pm On Mar 27, 2023 |
JMillz:Sorry na dstv u dey watch from bah |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Krisdan(m): 6:52pm On Mar 27, 2023 |
Like dem don score ooo...flashscore dey tell me awaiting update |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by clockwisereport: 6:52pm On Mar 27, 2023 |
olatade:They are back |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Nobody: 6:52pm On Mar 27, 2023 |
As for super eagles, if we continue this way, we might not even qualify past R16 nations cup or even for World Cup |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by EmekaBlue(m): 6:52pm On Mar 27, 2023 |
Poor result |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Senator777: 6:52pm On Mar 27, 2023 |
Ratthemout:Na thunder go fire you. |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Mogul750: 6:52pm On Mar 27, 2023 |
Senator777:1:1 |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Olumighty123(m): 6:53pm On Mar 27, 2023 |
Mad people plenty for this thread and no be their fault, Na signal wey loss |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by anishe(m): 6:53pm On Mar 27, 2023 |
Please what happen if the match end 0-1 in favour of Nigeria |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Senator777: 6:54pm On Mar 27, 2023 |
Mogul750:Na thunder go fire you for telling lies . Score808 has resumed transmission and it's srill 1:0 in favor of Nigeria |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by BewareOf419: 6:54pm On Mar 27, 2023 |
adewumiopeyemi:Same here to you bro |
| Re: Guinea Bissau Vs. Nigeria: AFCON Qualifier Return Leg (0 - 1) - Full Time by Olumighty123(m): 6:55pm On Mar 27, 2023 |
anishe:Nigeria tops the table And everything looks good so far |
Benin Vs Nigeria: AFCON Qualifier - 0 - 1 (Full Time) • Sierra Leone Vs Nigeria: AFCON Qualifier (0 - 0) On 17th November 2020 • Algeria Vs Nigeria: AFCON Semi-Finals (2 - 1) Full Time • 2 • 3 • 4
Katsuya Takasu Angry With Nigerian Officials Over His Donation To Olympic Team • Francisca Ordega Celebrates Her 27th Birthday, Rocks Nose Ring (Photos) • Diego Maradona Before Argentina Game Vs After Argentina Game Yesterday(photos)


