See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th (782 Views)
| See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by HugeElephant(op): 8:16am On Jul 06, 2023 |
THis is Facebook CEO. what can you learn form the picture he took to celebrate July 4th
|
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by TemplarLandry: 8:16am On Jul 06, 2023 |
![]() |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by Edipet(m): 8:20am On Jul 06, 2023 |
If you drees like this for Nigeria. People go think say. 1) you are stingy to yourself (this is if you are Rich) 2) you dey wear okrika |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by KingMack(m): 8:30am On Jul 06, 2023 |
This man get zero worries...but habeg wettin him dey use money do? Iah no fit dey work like elephant den dey live like ant na🤔🤔
|
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by Wawelexy(m): 8:30am On Jul 06, 2023 |
Edipet:You said it all, especially my Yoruba people, dem go call you alowo ma jaiye(persin wey get money, but no dey chop life)... ![]() See one of them already above me. |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by Allisgud: 8:32am On Jul 06, 2023 |
Even people who their entire networth is zukabag monthly laundry expenses will not post bathroom slippers and okrika clothes,na only poor African people dey do things for showoff ![]() |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by Purvan(m): 8:42am On Jul 06, 2023 |
Very soon Mark go leave that asian chick go chop better EU banny |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by SmallDick99(m): 8:44am On Jul 06, 2023 |
Imagine giving birth to 3 girls in a row God abeg o ![]() |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by isitforeba: 8:53am On Jul 06, 2023 |
Okay |
| Re: See How Mark Zuckerberg Celebrated July 4th by HugeElephant(op): 10:34am On Jul 10, 2023 |
Why Is Mark Zuckerberg This Terrible And Ridiculous • We Met In 2017 On Nairaland And In July,2020 We Got Married • 13-Year-Old Boy Woos Lady On Facebook, She Laments, Blames Mark Zuckerberg • 2 • 3 • 4
Why Do Guys Go On Tinder After A Breakup? • Which Of This RICH Nigerian Family Would Be Prefer To Be Born Into? • How I Stopped Masturbating.


