₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,328,702 members, 8,436,954 topics. Date: Wednesday, 01 July 2026 at 07:05 AM

Toggle theme

CNG Misinformation And The Urge To Convert From Fuel - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosCNG Misinformation And The Urge To Convert From Fuel (369 Views)

1 Reply

CNG Misinformation And The Urge To Convert From Fuel by amstardi(op): 1:22pm On Jul 19, 2023
Make I no lie you . Most of the yarn wen dey out there about this CNG conversion Na any how capping wey no dey correct .

As wuuna dey rush to convert wuuna car to CNG make I tell una some info wen una need to know .

Yesterday I dey watch politics today for channels tv and the NLC president ,together with pengassan and ipman people dey cap untop the CNG matter .

My people most of the things when them dey talk Na confirm wrong information .

Make I burst your bubble small

1) CNG no be ₦100 Narira per liter ,my brother it's double that .it's actually ₦200

2) the conversion done dey climb 500k per car . Make nobody lie you .

3) very soon the corruption wen dey 9ja go raise CNG price to same.price with petrol. Then people when convert go come dey regret why dem waste 500k do conversion ..

I been enter one big time CNG conversion yard today , and Na the latest information Nahim I carp you so.
Re: CNG Misinformation And The Urge To Convert From Fuel by NeloNelo: 8:03pm On Jul 19, 2023
amstardi:
Make I no lie you . Most of the yarn wen dey out there about this CNG conversion Na any how capping wey no dey correct .

As wuuna dey rush to convert wuuna car to CNG make I tell una some info wen una need to know .

Yesterday I dey watch politics today for channels tv and the NLC president ,together with pengassan and ipman people dey cap untop the CNG matter .

My people most of the things when them dey talk Na confirm wrong information .

Make I burst your bubble small

1) CNG no be ₦100 Narira per liter ,my brother it's double that .it's actually ₦200

2) the conversion done dey climb 500k per car . Make nobody lie you .

3) very soon the corruption wen dey 9ja go raise CNG price to same.price with petrol. Then people when convert go come dey regret why dem waste 500k do conversion ..

I been enter one big time CNG conversion yard today , and Na the latest information Nahim I carp you so.
Seen this?

IPMAN wants Tinubu to cut fuel purchases by half and lower pump prices

https://thegisthouse.com/ipman-wants-tinubu-to-cut-fuel-purchases-by-half-and-lower-pump-prices/
1 Reply

A Shift From Fuel Mobiled Vehicles To Complete Use Of Electric Cars In NigeriaLPG/CNG/PETROL Hybrid Generator Carburator SaleFuel Subsidy: Convert Your Generator To LPG/CNG For Great Savings234

First Body 2005 Toyota Camry XLEREGISTERED LEXUS RX300 2000 model Forsale2017 Lx570 Premium