Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,693 members, 7,820,419 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 02:29 PM

Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 - Sports (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 (22852 Views)

Nigeria Vs Rep.of. Ireland: FIFA Women’s World Cup (0 - 0) On 31st July 2023 / Croatia Vs Canada: FIFA World Cup Qatar 2022: (4 -1) On 27th Nov 2022 / Belgium Vs Canada. FIFA World Cup Qatar 2022: (1 - 0) - Live (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 3:56am On Jul 21, 2023
TemitayoMark:
E con be like sey the coach dey work against us because this girls no play like professional players. No single accurate pass. I wonder which kind of training they have been doing since before the games started. They wait for ball to get to them instead of them to go meet the ball, na only pull out the ball instead to pass to another player. I no trust white coach at all
abeg carry ur hatred dey go

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 3:57am On Jul 21, 2023
Gullah:
This is one of the worst performance ever I've seen from our falcons at a world cup. No purpose, no pattern, no attempt to even do anything meaningful with the ball, very painful to watch.
u think Canada is a small team they are Olympic champions

4 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:00am On Jul 21, 2023
APC2:
No light, no money to buy fuel


Sorry bro which area you dey stay, light dey here 24/7 make I give you small for bucket bro...lol
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by OmoNla99: 4:01am On Jul 21, 2023
Canada go trash super falcons with the game the girls are playing.
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Gullah: 4:06am On Jul 21, 2023
Goal attempt by Abiodun,over the bar. Better from the falcons, they're beginning to attack the Canadians.

3 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 4:07am On Jul 21, 2023
Nigeria is playing well there is big improvement in this team make anybody no come here dey talk nonsense

3 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by luvablesam(m): 4:07am On Jul 21, 2023
So Oshoala is on that pitch?

It is well
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Gullah: 4:08am On Jul 21, 2023
Chance for Nigeria there, howler by the Canadian goalkeeper and Oshoala got in behind but ball was defended on the line by a Canadian defender.

1 Like 1 Share

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:09am On Jul 21, 2023
The game play has improved. Let them continue attacking. Common girls I dey una side today. But why some neighbor dey always play loud music for night wey everyone don sleep. Some people no get manners at all. Con see loud music when we no dey club
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 4:10am On Jul 21, 2023
OmoNla99:
Canada go trash super falcons with the game the girls are playing.
no light for your house Canada wey Nigeria wan kill here
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:11am On Jul 21, 2023
orohbiro:
Nigeria is playing well there is big improvement in this team make anybody no come here dey talk nonsense

E be like sey na yesterday you just start to dey watch these girls play, I'm telling you they play very well more than this before. But no single dribbling abi na from osbro you dey watch your own match?
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Wiifesnatcher(m): 4:12am On Jul 21, 2023
no live streaming?

1 Like

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Rumundele(m): 4:12am On Jul 21, 2023
Falcons play better than Canada.
Coordination is the problem

1 Like

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 4:12am On Jul 21, 2023
TemitayoMark:
The game play has improved. Let them continue attacking. Common girls I dey una side today. But why some neighbor dey always play loud music for night wey everyone don sleep. Some people no get manners at all. Con see loud music when we no dey club
no mind those bloody racists saying rubbish here this team is capable of beating any team d coach is good na NFF they frustrate am

3 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 4:13am On Jul 21, 2023
Rumundele:
Falcons play better than Canada.
Coordination is the problem
una sex una go find wan way to bad mouths coach dey are playing well period
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by OmoNla99: 4:14am On Jul 21, 2023
Rumundele:
Falcons play better than Canada.
Coordination is the problem
I hope you watched from the beginning? Those Canadians are more coordinated than us.

2 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Rumundele(m): 4:15am On Jul 21, 2023
This no22 for falcons is the best for me
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:18am On Jul 21, 2023
Half time. 0-0
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Gullah: 4:18am On Jul 21, 2023
Half time

Nigeria 0 - 0 Canada
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by OmoNla99: 4:18am On Jul 21, 2023
orohbiro:
no light for your house Canada wey Nigeria wan kill here
I hope you started watching from the beginning, you will see the first 20mins was played inside our half.

1 Like

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by orohbiro(f): 4:19am On Jul 21, 2023
OmoNla99:

I hope you started watching from the beginning, you will see the first 20mins was played inside our half.
rest
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Rumundele(m): 4:19am On Jul 21, 2023
Its half time
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by EniHolar(f): 4:20am On Jul 21, 2023
First half is fine over.

Sincerely, these girls have tried. I believe they can beat Canada.
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:20am On Jul 21, 2023
That previous tackle on osoala na same wey casemiro take collect red card oooo but referee skip am. Ok we still get VAR sef wey remain silent

1 Like

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by greggng: 4:22am On Jul 21, 2023
orohbiro:
Nigeria is playing well there is big improvement in this team make anybody no come here dey talk nonsense

Infact I regret waking up to watch this match..So Azizat will be playing well in her club but can't even do anything on pitch for her country ...what a shame ..Only our keeper is doing well on that pitch . They loses possession easily. I miss ajibade.. That's the only female player that fears nobody
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Gullah: 4:22am On Jul 21, 2023
Happy overall with the performance in that first half. The girls started very horribly but grew in confidence and took the game to the Canadians. They ended the first half strongly and having better goal scoring opportunities than Canada. Well done girls

5 Likes 1 Share

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by OmoNla99: 4:25am On Jul 21, 2023
greggng:


Infact I regret waking up to watch this match..So Azizat will be playing well in her club but can't even do anything on pitch for her country ...what a shame ..Only our keeper is doing well on that pitch . They loses possession easily. I miss ajibade.. That's the only female player that fears nobody
My observations, they cannot hold on to the ball for a long time.
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by TemitayoMark: 4:26am On Jul 21, 2023
Why ajibade no dey for this team, where the girl dey abi she get injury no, please anyone that knows about her should let us know why she is missing
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Gullah: 4:28am On Jul 21, 2023
TemitayoMark:
Why ajibade no dey for this team, where the girl dey abi she get injury no, please anyone that knows about her should let us know why she is missing
She's serving a suspension for this match, she'll be back in the next game.

2 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by Evestar200(f): 4:29am On Jul 21, 2023
TemitayoMark:
Why ajibade no dey for this team, where the girl dey abi she get injury no, please anyone that knows about her should let us know why she is missing
Suspension

2 Likes

Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by tojos(m): 4:29am On Jul 21, 2023
Gullah:
Happy overall with the performance in that first half. The girls started very horribly but grew in confidence and took the game to the Canadians. They ended the first half strongly and having better goal scoring opportunities than Canada. Well done girls

I agree with you. The girls started badly but grew in the game as it progresses. I think this is anybody game. Hopefully, let it be our Falcons
Re: Nigeria Vs Canada: FIFA Women World Cup: Fri.21st July 2023 by greggng: 4:31am On Jul 21, 2023
OmoNla99:

My observations, they cannot hold on to the ball for a long time.

At a stage Nigerian coach was asking them to apply common sense...Canada is using common sense while we are just using up our energy .. there is coordination btw assisat and the second striker ...whenever assisat moves the second striker should come close ...assuming they were working together , assusat would ve lost that opportunity.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

Sanchez's Farewell Message To Man Utd As He Departs / Man United Fan Burns His 2000 Naira Jerseys, As His Club Fails To Qualify / FIFA U17: Top 10 Potential Stars To Watch Out For In Brazil

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.