Na True Sey FGN Don Dey Give 8k? - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Na True Sey FGN Don Dey Give 8k? (364 Views)
1 Reply
| Na True Sey FGN Don Dey Give 8k? by 4KNGOATS(op): 2:31pm On Jul 21, 2023 |
Abeg help a niga hia na true sey federal government don dey give 8- 8k abeg make i callect buy garri? |
| Re: Na True Sey FGN Don Dey Give 8k? by ikeno(m): 3:13pm On Jul 21, 2023 |
4KNGOATS:U even sure say e go reach u. I dey go through the list of beneficiary and I never see ur name |
| Re: Na True Sey FGN Don Dey Give 8k? by ImmanuelMyron(m): 3:58pm On Jul 21, 2023 |
Where dem dey give ham? |
Wetin Dey Give Nigeria Girls Mind And Why Are They Useless {chat Screenshot} • Wetin Dey Give Girls This Kind Confidence • My Preek No Dey Give Me Full Current Again. • 2 • 3 • 4
Building Romantic Relationship In This Luxurious 5 Bedroom Duplex Home In Lekki • Read This Before U Bash Women. • Asking For Location And Ideas .