Garri Is About To Make Me Blind - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Garri Is About To Make Me Blind (326 Views)
| Garri Is About To Make Me Blind by Kaobabie(op): 3:12pm On Oct 24, 2023*. Modified: 5:05pm On Oct 24, 2023 |
Nairalanders abeg help my life, garri won blind my eyes I've been drinking garri since 2weeks ago no sugar no groundnut or kulikuli nothing nothing just garri I'm at the point whereby if I'm drinking the garri water go dey comot from both eyes. Make i no come blind before i go get money This post fit dey like joke to una but no be joke ooo na weytin I dey face presently nai I dey talk so If you can be of help to me, please do 9046921474 palmpay |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by illicit(m): 3:26pm On Oct 24, 2023 |
Try to dey drink am with onions 🤕 |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by garriAndsugar: 3:28pm On Oct 24, 2023 |
Check around if you fit find sugar cane or scent leaf add am with the garri |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by LikeAking: 3:56pm On Oct 24, 2023 |
This garri seems to be a bad food. I have never heard anything good about it. |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by STEWpid(f): 4:07pm On Oct 24, 2023 |
Chai.. Na wa o.. Anyway, it's an experience. ...a soothe one at that. One tout here just said "it helps to pump breast milk for ladies". Lols. |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by Kaobabie(op): 5:01pm On Oct 24, 2023 |
LikeAking:Not at all, it's actually a good food but not too much. Thing is it's the cheapest fast food that you can get in naija |
| Re: Garri Is About To Make Me Blind by Kaobabie(op): 5:04pm On Oct 24, 2023 |
STEWpid:Pump breast milk as how now 🤣🤣 |
Two Things That Make Me Sad About Life • People Took Advantage Of My Condition, Refused To Pay Me -blind DJ • “my Elder Sister Made Me Blind Because A Rich Man Promised To Marry Me” – Woman • 2 • 3 • 4
Brand New 6” Rechargeable Fan For Sale 6k only • Eyi Ni Adehun Kerin Ti Iya Aje Na Ba Solomon (ANABI SULAIMAN) SE • Get Paypal That Can Send & Receive Available For Sale * Bonus
🤣🤣