Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,027 members, 7,845,328 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 03:39 PM

N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (116) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (329488 Views)

Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment Commences / N-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bn / Batch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (113) (114) (115) (116) (117) (118) (119) ... (191) (Reply) (Go Down)

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:44pm On Nov 23, 2023
Osho free money wey u dey collect.he nor go good make u use am train another man pikin.u know say nah POS be your only hope.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:49pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
Osho free money wey u dey collect.he nor go good make u use am train another man pikin.u know say nah POS be your only hope.

Hustle o. Na my money be dis, no be mummy own o grin grin

Even inside Nairaland wey i dey blast una, i made more 100k today..

Leave mummy phone go hustle lazy ass hole

1 Like

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:50pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Hustle o. Na my money be dis, no be mummy own o grin grin

Even inside Nairaland wey i dey blast una, i made more 100k today..

Leave mummy phone go hustle lazy ass hole
POS Operator.Agbero.poor man.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:52pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Hustle o. Na my money be dis, no be mummy own o grin grin

Even inside Nairaland wey i dey blast una, i made more 100k today..

Leave mummy phone go hustle lazy ass hole
pastorfire,shey u don see 100k before.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:55pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
pastorfire,shey u don see 100k before.

I never see wetin your papa no fit see for did life grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:55pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
POS Operator.Agbero.poor man.

Jobless #400 mummy boy gambler cheesy

1 Like

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:56pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Jobless #400 mummy boy gambler cheesy
baba,u don cast.we don diss u.loser.

2 Likes 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:58pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Jobless #400 mummy boy gambler cheesy
u have to wait for that customer to come do his normal transaction.

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:59pm On Nov 23, 2023
Baba wan cry.it is not my fault that u r from a poor family.

2 Likes 2 Shares

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 5:50pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Atleast you know say i get money pass your family. Npower money is my money and i will remain here til my money is paid to me.

You that you have no hope as an expired C1 member of Npower, what are you doing here?
God help you and your family.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:00pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


His mother but not your own mother grin

Wehdon Mr. Spokesman grin

The poor speaking for the poor grin grin
His mother will buy your entire lineage, yes or no? Back it up with evidence.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:01pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
u have to wait for that customer to come do his normal transaction.
The werey na poor POS merchant for aboki state grin grin angry

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:03pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Jobless #400 mummy boy gambler cheesy
Aboki

Him mama go buy your entire generation from the beginning, down the last. Yes or no? Back it up with evidence grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:07pm On Nov 23, 2023
Pastorfire
Pastorwuta

lolu2019 mama go buy your complete generation bigining from the time of Adam till thy kingdom come. If na lie, prove us wrong

You're free to use your numerous alternative account as back up to support your miserable life grin

You're also free to look for any customer who wanna do 5million transaction grin

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:09pm On Nov 23, 2023
Villa12:
The werey na poor POS merchant for aboki state grin grin angry
In Ibibio voice,Pastor Owipe.translation: Pastor wey nor get money.e better go join Aboki wey dey change dollar make e dey cash out steady.atleast,make e for see One million naira for him life.

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:13pm On Nov 23, 2023
All C1 members on dis forum will raise funds for the idiot make e for see one million naira for him life.oloshi, ordinary POS operator dey type rubbish with his crippled fingers.e get mind dey abuse a noble prefession.

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:22pm On Nov 23, 2023
Villa12:
Pastorfire
Pastorwuta

lolu2019 mama go buy your complete generation bigining from the time of Adam till thy kingdom come. If na lie, prove us wrong

You're free to use your numerous alternative account as back up to support your miserable life grin

You're also free to look for any customer who wanna do 5million transaction grin

Where your mama dey? Abi u won claim person mama grin

God, see poverty grin grin grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:23pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
All C1 members on dis forum will raise funds for the idiot make e for see one million naira for him life.oloshi, ordinary POS operator dey type rubbish with his crippled fingers.e get mind dey abuse a noble prefession.

You are a born bastard raised in poverty.

If you know say u get mouth, carry dat ya mama money since you are just a poor gambling idiot & play my favorite game here with me.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:24pm On Nov 23, 2023
Villa12:
Aboki

Him mama go buy your entire generation from the beginning, down the last. Yes or no? Back it up with evidence grin

See as poverty don finish & factor reset your family grin You dey brag for another person money grin grin grin

Money wey your hand no fit touch cheesy grin grin grin

I touch more than 100k today. How much u touch
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:26pm On Nov 23, 2023
Villa12:
His mother will buy your entire lineage, yes or no? Back it up with evidence.

Where your mother grin How much dem register under your mother name grin
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:26pm On Nov 23, 2023
Unigrad:

God help you and your family.

God has already helped me and my family. Where have you seen help before for your own family?
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:28pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
baba,u don cast.we don diss u.loser.

Gambler, if your mama get money since you na poor idiot, make we gamble that money here. Shey u be gambler?
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:29pm On Nov 23, 2023
lolu2019:
u have to wait for that customer to come do his normal transaction.

Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman cheesy
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:33pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman cheesy
laslas,we go raise money for u ni.drop ur account number with full details.nothing is too small.all c1 guys in the house.please donate money for Pastorowipe.

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by illicit(m): 6:36pm On Nov 23, 2023
I have been able to deduce that if u love ur mental health

Don't play with my dog

There's a reason u don't play with pigs, they will drag u in mud

If u love ur sanity, free my dog, be urself, u are not him

Don't let him make u become like him


✌️

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:37pm On Nov 23, 2023
PastorOwipe,dis year u go buy private jet.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:38pm On Nov 23, 2023
illicit:
I have been able to deduce that if u love ur mental health

Don't play with my dog

There's a reason u don't play with pigs, they will drag u in mud

If u love ur sanity, free my dog, be urself


✌️
PastorOwipe dey learn work for where I dey.i just dey take am catch cruise.

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:48pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman cheesy
hahahahaha

Shameless government stipend begi begi grin
Him mama go buy your whole entire generation combine grin

Prove us wrong with evidence

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:52pm On Nov 23, 2023
PastorFire:


Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman cheesy
werey grin

Should we give you more time to get more customers with millions running in their bank account? grin

Him mama go buy your entire generation till thy kingdom come. Prove us wrong with evidence grin

1 Like 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Chimezie198(m): 6:58pm On Nov 23, 2023
Has our dog eaten today?

Please throw a bone to him on the floor make we hear word...

6 Likes 1 Share

Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Adekunle1665: 7:00pm On Nov 23, 2023
Is it true that payment will commence on 27th of this month
lolu2019:
All C1 members on dis forum will raise funds for the idiot make e for see one million naira for him life.oloshi, ordinary POS operator dey type rubbish with his crippled fingers.e get mind dey abuse a noble prefession.
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Ekehwinz: 7:02pm On Nov 23, 2023
Adekunle1665:
Is it true that payment will commence on 27th of this month


Na wash

3 Likes 1 Share

(1) (2) (3) ... (113) (114) (115) (116) (117) (118) (119) ... (191) (Reply)

INEC Recruitment 2014 (ADHOC Staff Vacancies)-apply / Gtbank Test Of Wednesday 20th June 2012 / Akintola Williams Deloitte Test

Viewing this topic: suffy834(m)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.