Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,130 members, 7,845,747 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 12:28 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Jobs/Vacancies / N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (329699 Views)
Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment Commences / N-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bn / Batch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (113) (114) (115) (116) (117) (118) (119) ... (191) (Reply) (Go Down)
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:44pm On Nov 23, 2023 |
Osho free money wey u dey collect.he nor go good make u use am train another man pikin.u know say nah POS be your only hope. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:49pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: Hustle o. Na my money be dis, no be mummy own o Even inside Nairaland wey i dey blast una, i made more 100k today.. Leave mummy phone go hustle lazy ass hole 1 Like
|
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:50pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:POS Operator.Agbero.poor man. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:52pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:pastorfire,shey u don see 100k before. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:55pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: I never see wetin your papa no fit see for did life |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 4:55pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: Jobless #400 mummy boy gambler 1 Like |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:56pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:baba,u don cast.we don diss u.loser. 2 Likes 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:58pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:u have to wait for that customer to come do his normal transaction. 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 4:59pm On Nov 23, 2023 |
Baba wan cry.it is not my fault that u r from a poor family. 2 Likes 2 Shares |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Unigrad: 5:50pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:God help you and your family. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:00pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:His mother will buy your entire lineage, yes or no? Back it up with evidence. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:01pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:The werey na poor POS merchant for aboki state 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:03pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:Aboki Him mama go buy your entire generation from the beginning, down the last. Yes or no? Back it up with evidence |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:07pm On Nov 23, 2023 |
Pastorfire Pastorwuta lolu2019 mama go buy your complete generation bigining from the time of Adam till thy kingdom come. If na lie, prove us wrong You're free to use your numerous alternative account as back up to support your miserable life You're also free to look for any customer who wanna do 5million transaction 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:09pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:In Ibibio voice,Pastor Owipe.translation: Pastor wey nor get money.e better go join Aboki wey dey change dollar make e dey cash out steady.atleast,make e for see One million naira for him life. 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:13pm On Nov 23, 2023 |
All C1 members on dis forum will raise funds for the idiot make e for see one million naira for him life.oloshi, ordinary POS operator dey type rubbish with his crippled fingers.e get mind dey abuse a noble prefession. 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:22pm On Nov 23, 2023 |
Villa12: Where your mama dey? Abi u won claim person mama God, see poverty |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:23pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: You are a born bastard raised in poverty. If you know say u get mouth, carry dat ya mama money since you are just a poor gambling idiot & play my favorite game here with me. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:24pm On Nov 23, 2023 |
Villa12: See as poverty don finish & factor reset your family You dey brag for another person money Money wey your hand no fit touch I touch more than 100k today. How much u touch |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:26pm On Nov 23, 2023 |
Villa12: Where your mother How much dem register under your mother name |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:26pm On Nov 23, 2023 |
Unigrad: God has already helped me and my family. Where have you seen help before for your own family? |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:28pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: Gambler, if your mama get money since you na poor idiot, make we gamble that money here. Shey u be gambler? |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 6:29pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: Fool, that money is in my account. If i expose all my balance here from different accounts, u go know say ya mama na poor woman |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:33pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:laslas,we go raise money for u ni.drop ur account number with full details.nothing is too small.all c1 guys in the house.please donate money for Pastorowipe. 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by illicit(m): 6:36pm On Nov 23, 2023 |
I have been able to deduce that if u love ur mental health Don't play with my dog There's a reason u don't play with pigs, they will drag u in mud If u love ur sanity, free my dog, be urself, u are not him Don't let him make u become like him ✌️ 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:37pm On Nov 23, 2023 |
PastorOwipe,dis year u go buy private jet. |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 6:38pm On Nov 23, 2023 |
illicit:PastorOwipe dey learn work for where I dey.i just dey take am catch cruise. 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:48pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:hahahahaha Shameless government stipend begi begi Him mama go buy your whole entire generation combine Prove us wrong with evidence 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 6:52pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:werey Should we give you more time to get more customers with millions running in their bank account? Him mama go buy your entire generation till thy kingdom come. Prove us wrong with evidence 1 Like 1 Share |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Chimezie198(m): 6:58pm On Nov 23, 2023 |
Has our dog eaten today? Please throw a bone to him on the floor make we hear word... 6 Likes 1 Share
|
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Adekunle1665: 7:00pm On Nov 23, 2023 |
Is it true that payment will commence on 27th of this month lolu2019: |
Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Ekehwinz: 7:02pm On Nov 23, 2023 |
3 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) ... (113) (114) (115) (116) (117) (118) (119) ... (191) (Reply)
INEC Recruitment 2014 (ADHOC Staff Vacancies)-apply / Gtbank Test Of Wednesday 20th June 2012 / Akintola Williams Deloitte Test
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31 |