N-Power Batch C1 & C2 - 2023 - Jobs/Vacancies (118) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Jobs/Vacancies › N-Power Batch C1 & C2 - 2023 (494118 Views)
1 2 3 ... 115 116 117 118 119 120 121 ... 206 Reply (Go Down)
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:11pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:make we give am one month. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:12pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:You go give you papa 1month. After i don disgrace in finish. Una manufacture name without screenshot ![]() See dat useless 25k teacher wey never see food chop. Even POS person dey collect money pass your miserable teaching job ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:12pm On Nov 23, 2023 |
C1 guys,una wicked.Una don force SOS pikin to go into Isolation. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:13pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:Dem go isolate your papa for house miserable poor #400 gambler ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:13pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:Where your useless mama dey? Abi u no get mother ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:14pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:I know say u go come out mumu.shame nor dey catch u. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:15pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:No be frustration carry u from nonsense research work to gambling ![]() #400 poverty ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:15pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:lol, PastorOwipe wan make I injure mahsef with laugh. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:15pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019: ![]() I swear even 6 month the werey no fit see customer with 5million for account Baba con dey speak in tongue ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:16pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:u wey be SOS pikin nko. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:16pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:POS merchant ![]() Shey make we cease 🔥🔥 |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:17pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:the guy nearly go mad.make e go open church e nor gree. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:18pm On Nov 23, 2023 |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:19pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:Odogwu of POS.PastorOwipe |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:19pm On Nov 23, 2023 |
Pastorfire him mama go buy your entire generation complete without leftover ![]() We give you 6 months grace to take find customers with 5 million |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:19pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:Your mama wey u screenshot, bring am come here make we play game na. Fool.. Your mate dey pay house rent build house.. The idiot still dey say "Mummy thank u ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:20pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:Idiot, you don see pass 25k for your life ![]() Kunu ati ekpa teacher I sure say na inside 1room u dey suffer dey go ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:20pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:guy,u r wicked. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:21pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:SOS pikin. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:22pm On Nov 23, 2023 |
lolu2019:See two useless "Poverty United ![]() I get my money de brag.. The first fool dey brag ontop another person mother money ![]() The other fool dey brag for em mother money wey em no get ![]() Hahahahahahahahahahahah Two idiots ![]() |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:22pm On Nov 23, 2023 |
Pastorfire the POS merchant ![]() Go look for customer with #5 million for account |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:23pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:it is not my fault that ur parents are poor.My PaPa and Mama never pay house rents for anyone before.u inherited poverty.i can't blame u. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:23pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:If 2say no be rubbish ya mama born HahahahahahahahahahahahI never see dis kind poverty before wey person go dey brag ontop another person mama money HahahahahahahahahahahahChey poverty |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:23pm On Nov 23, 2023 |
PastorFire:him mama go buy your whole entire generation complete. Yes or no? With evidence to back it up |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:24pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:If dem dey screenshot account balance, so your own mother no get phone abi Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by lolu2019: 8:24pm On Nov 23, 2023 |
Person carry generational curse dey disturb nairaland. |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:24pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:Ya mama nor dey do ajor ni Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:25pm On Nov 23, 2023 |
Pastorfire the POS merchant ![]() Him mama go buy all your entire poor generation complete without leftover ![]() Yes or No? |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:25pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:Abi u don change mama ni Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:25pm On Nov 23, 2023 |
Villa12:Abi una don take una mama do "exchange program" Hahahahahahahahahahahah |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by Villa12(m): 8:26pm On Nov 23, 2023 |
| Re: N-Power Batch C1 & C2 - 2023 by PastorFire: 8:26pm On Nov 23, 2023 |
Attention: Npower Batch C1 Crediting Of Accounts For January Payment Commences • N-power Batch C2 To Commence Soon As Federal Government Spends Over ₦360bn • Batch-c1: FG Shortlists 500,000 Applicants For N-power Program • 2 • 3 • 4
Nigerian Army DSSC And SCC 2013 Recruitment Is Out! • Kpmg Graduate Trainee Aptitude Test 2015 • Fidelity Bank Recruitment For Graduate Trainee 2017 (Bsc And HND Only)
